Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,073 members, 7,835,621 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 12:37 PM

Car Names And Their Meaning - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Car Names And Their Meaning (10027 Views)

Crazy Car Names. / Meaning Of Car Names.. / Funny Street Names And Areas In Your Locality? (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 5:06pm On Jan 15, 2010
bashy_demy:

that was then man
is that the only name you see i dey fear you ooo

lol leave m alone o! after-all u're nt joseph or are u? grin

kaydking:

abbey this is kay grin

hw may i help u?
Re: Car Names And Their Meaning by papabaks(m): 5:50pm On Jan 15, 2010
Very funny tread, i beg @poster na wetin you dey think reach all this name sef? You be kolo guy oooo.

me own lovely baby ride you spoil in name like that.

papa
Re: Car Names And Their Meaning by bashydemy(m): 6:12pm On Jan 15, 2010
Abbey_city:

lol leave m alone o! after-all u're nt joseph or are u? grin

hw may i help u?
How you take know my real name you be winch i don dey imagine that tey tey
Re: Car Names And Their Meaning by aieromon(m): 6:24pm On Jan 15, 2010
This the kind of thread that should be making the front page grin grin
Re: Car Names And Their Meaning by Meklex(m): 6:33pm On Jan 15, 2010
I no fit shout;-)
Re: Car Names And Their Meaning by Meklex(m): 6:34pm On Jan 15, 2010
I no fit shout;-)
Re: Car Names And Their Meaning by chyk91(m): 12:24am On Jan 16, 2010
very funny
Re: Car Names And Their Meaning by xammy(m): 12:27am On Jan 16, 2010
if u knw say u gooooooood , give me the meaning of this.

KEKE FASHOLA
Re: Car Names And Their Meaning by Ric231: 12:36am On Jan 16, 2010
Igoro ti daru o

I have been banned for some reason cleared to admins,,,,,,,,plssssssss somebody HELP ME beg them o

https://www.nairaland.com/nigeria/topic-382305.0.html
Re: Car Names And Their Meaning by bashydemy(m): 12:57am On Jan 16, 2010
hmmmmmmmmmmmmm
Re: Car Names And Their Meaning by Habib16(m): 2:25am On Jan 16, 2010
Wahala dey!
Re: Car Names And Their Meaning by Outstrip(f): 2:42am On Jan 16, 2010
BMW used to be "Be My Wife"
In the US though it is "Black Man Working"

FORD of course is Found On Road Dead grin grin grin grin
Re: Car Names And Their Meaning by adaphik(f): 4:55am On Jan 16, 2010
@ poster, nice one indeed. Very hilarious!!!!!
Re: Car Names And Their Meaning by chriswu(m): 8:15am On Jan 16, 2010
very funny one  grin. creative minds
Re: Car Names And Their Meaning by bashydemy(m): 8:27am On Jan 16, 2010
Let keep tne ball rolling
Re: Car Names And Their Meaning by Ebywizzy(m): 1:47pm On Jan 16, 2010
@poster take this assignment-find the meaning of MARUWA
Re: Car Names And Their Meaning by r231(m): 2:07pm On Jan 16, 2010
Ebywizzy:

@poster take this assignment-find the meaning of MARUWA

ok
be right back
Re: Car Names And Their Meaning by tombeh(m): 8:29pm On Jan 16, 2010
wat of infinity,did u 4get dat one? :-x
Re: Car Names And Their Meaning by chelseabmw(m): 6:36am On Jan 17, 2010
TOYOTA, sweet sweet smiley
Re: Car Names And Their Meaning by bashydemy(m): 7:42am On Jan 17, 2010
Everybody just dey mention there dream cars may all you dream come true in jesus name including those who choose keke Napep and Maruwa grin grin grin
Re: Car Names And Their Meaning by Nobody: 12:32pm On Jan 17, 2010
MARUWA: Mustn't Arguably Ride Under Wet Atmosphere [color=#990000][/color]
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 9:21pm On Jan 17, 2010
bashy_demy:

Everybody just dey mention there dream cars may all you dream come true in jesus name including those who choose keke Napep and Maruwa grin grin grin
E be like say you neva see hold-up for 3rd mainland bridge.
Re: Car Names And Their Meaning by Abbeycity4(f): 11:19am On Jan 18, 2010
bashy_demy:

How you take know my real name you be winch i don dey imagine that tey tey

no b u give m d winch chop?

bashy_demy:

Everybody just dey mention there dream cars may all you dream come true in jesus name including those who choose keke Napep and Maruwa grin grin grin

lol bad boi grin
Re: Car Names And Their Meaning by Imohbyron(m): 12:40pm On Jan 18, 2010
Nice thread.Lol
Re: Car Names And Their Meaning by clemcykul(f): 2:03pm On Jan 18, 2010
thank u.
Re: Car Names And Their Meaning by Ejike3: 7:09pm On Jan 18, 2010
Imoh byron:

Nice thread.Lol
Wetin good for dis thing now? undecided If na you be those cars and people come dey change the name wey your papa & mama give you, come dey give you yeye name, you go like am? cry cry cry
Re: Car Names And Their Meaning by bashydemy(m): 1:44am On Jan 19, 2010
yes him go like am
Re: Car Names And Their Meaning by Habib16(m): 4:42am On Jan 19, 2010
Ejike wetin be your problem remember say dis na joke section if u no fit dash us joke make we laugh then vamous. Abi na u name these car?
Re: Car Names And Their Meaning by clemcykul(f): 10:35am On Jan 19, 2010
habib u well so, who be ur mate for here? ; angry

c'mon cary ur ya poverty comot for here grin
Re: Car Names And Their Meaning by bashydemy(m): 10:48am On Jan 19, 2010
clem abeg help am with the full bags of poverty
Re: Car Names And Their Meaning by clemcykul(f): 10:59am On Jan 19, 2010
the guy thing say na poor guys and babes dey here
Re: Car Names And Their Meaning by sylve11: 12:13pm On Jan 19, 2010
BMW = Bicycle Move Wella cool

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Everybody Love French Kiss ( Hot Pic Inside ) / Night Fact / Funny Akpos Joke That Will Make You Laugh Out Loud

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.