Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,409 members, 7,958,191 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 10:33 AM

Our Pre Wedding Pictures - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Our Pre Wedding Pictures (3177 Views)

Her Uncle Refused Me To Marry Her After Our Pre-wedding Photos Went Viral / Nairalanders, Behold Our Pre-wedding Pics / Two Nairalanders Getting Married. Check Out Our Pre Wedding Photos (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: Our Pre Wedding Pictures by 2dice01: 7:43am On Jun 22, 2017
Tahrah:
grin When the time comes cool
time no dey bae

Abi yu still dey wait for that guy for yankee tongue
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 7:44am On Jun 22, 2017
2dice01:
lol oya send me one make e no be say na my paddi be your chairman
I no know where those pix dey sef. My chairman no dey that socialgrin
Re: Our Pre Wedding Pictures by 2dice01: 7:48am On Jun 22, 2017
Oyindidi:
I no know where those pix dey sef. My chairman no dey that socialgrin
lol you no even sabi lie

Cum collect form cheesy

So you prefer aunty_social guys huh...
Re: Our Pre Wedding Pictures by Nobody: 7:51am On Jun 22, 2017
2dice01:
time no dey bae
Abi yu still dey wait for that guy for yankee tongue
lipsrsealed
Re: Our Pre Wedding Pictures by 2dice01: 8:30am On Jun 22, 2017
Tahrah:
lipsrsealed
cheesy shoutout to the shortest dairy updates
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 10:07pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
e dey pain well welltongue


Wetin dey paìn ? Who e dey pain? Bera go and sitdon
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 10:08pm On Jun 22, 2017
dacovajnr:
Bro in the "spirit" of past tense let bygone be bygone..you calling someone out on a thread like this is likely to derail this thread to the detriment of the Op.


Btw, Op you talk say we are invited but you no put venue, shey make person come go lost away coz of party Jollof rice? undecided


I knew we would have someone like u
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 10:09pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:

Wetin dey paìn ? Who e dey pain? Bera go and sitdon
Go sleep
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 10:10pm On Jun 22, 2017
Victornezzar:
lol monitoring spirit ow u take know

You think say I no know u
Re: Our Pre Wedding Pictures by Victornezzar: 10:36pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:



You think say I no know u
ow baba
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 10:45pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
Go sleep

Shaa jekin dake fun e

Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 10:48pm On Jun 22, 2017
Victornezzar:
ow baba
I get the gift ni, you fit swear say u no eat reach 4 times today
Re: Our Pre Wedding Pictures by Victornezzar: 10:49pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:


I get the gift ni, you fit swear say u no eat reach 4 times today
Dunno
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 10:58pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:



Shaa jekin dake fun e
mu sieh
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 11:40pm On Jun 22, 2017
Victornezzar:
Dunno
You lost count
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 11:42pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
mu sieh

Anything u mean, back to sender
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 11:44pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:



Anything u mean, back to sender
To you too
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 11:45pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:



Shaa jekin dake fun e
Back to sender
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 11:47pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
To you too
To u too too
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 11:49pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
Back to sender

Better go and sleep abi you no go work tomorrow
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 11:52pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:


To u too too
To you too
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 11:53pm On Jun 22, 2017
Tajbol4splend:



Better go and sleep abi you no go work tomorrow
I should be asking u
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 11:54pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
To you too

And to you too again, again and again
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 11:56pm On Jun 22, 2017
Oyindidi:
I should be asking u

Me I no go work tomorrow, so I should be asking you
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 12:00am On Jun 23, 2017
Tajbol4splend:



Me I no go work tomorrow, so I should be asking you
angry
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 12:02am On Jun 23, 2017
Oyindidi:
angry
And if u insist, you may join me and my suya
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 3:56am On Jun 23, 2017
Tajbol4splend:


And if u insist, you may join me and my suya
Snoring?
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 5:36am On Jun 23, 2017
Oyindidi:
Snoring?

Me? Snoring? Nobody has ever told me that, you do?
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 7:05am On Jun 23, 2017
Tajbol4splend:



Me? Snoring? Nobody has ever told me that, you do?
I wanted to let you know I'm up cheesy
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 7:41am On Jun 23, 2017
Oyindidi:
I wanted to let you know I'm up cheesy

Are u saying u are up for the invite or up from bed
Re: Our Pre Wedding Pictures by Oyindidi(f): 7:54am On Jun 23, 2017
Tajbol4splend:


Are u saying u are up for the invite or up from bed
if I slap you, which invite? From bed
Re: Our Pre Wedding Pictures by Tajbol4splend(m): 8:42am On Jun 23, 2017
Oyindidi:
if I slap you, which invite? From bed

Slap bawo, kilagbe kileju, so someone can't invite u, u never can tell, u may like my package

(1) (2) (Reply)

Your Boyfriend Has Your Naked Pics... / In Need Of Good Sex Around Lekki Ajah Area. / Gold Digging Fraudulent Men Are The Worst!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.