Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,151,842 members, 7,813,837 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 07:36 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (57894 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 5:48pm On Mar 07, 2010 |
Kolo Toure no sabi |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 5:52pm On Mar 07, 2010 |
[size=13pt]sabi wetin na bros ?[/size] |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 5:53pm On Mar 07, 2010 |
bros dey village, me i be your . . . |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 6:02pm On Mar 07, 2010 |
[size=13pt]your na im i be oh [/size] |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:08pm On Mar 07, 2010 |
oh yes na . . . abi no be so |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 6:22pm On Mar 07, 2010 |
so sosoliso sooooooo wetin? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:22pm On Mar 07, 2010 |
wetin dey worry u . . . .abi u pack craze for head ni |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 6:26pm On Mar 07, 2010 |
"ni" na yoruba na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 6:27pm On Mar 07, 2010 |
Na Olodo hin b nauu |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 6:38pm On Mar 07, 2010 |
nauu na my u dey call olodo o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:39pm On Mar 07, 2010 |
"o" na yoruba na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 6:40pm On Mar 07, 2010 |
Na Chamotex n Googles now?! hmmn! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:42pm On Mar 07, 2010 |
hmmn na wetin person dey talk wen dem dey wire dem |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 6:45pm On Mar 07, 2010 |
Dem don gif yu 'juice' drink today? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:46pm On Mar 07, 2010 |
today, credit no dey, come 2mrw |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 6:56pm On Mar 07, 2010 |
2mrw i go come collect plenty credit den |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:59pm On Mar 07, 2010 |
den google me baybee . . .abi no be so |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 7:01pm On Mar 07, 2010 |
So hao mani tymz yu go dey yan yamayama talk? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 7:04pm On Mar 07, 2010 |
talk wetin u wan talk . . . i no send you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 7:09pm On Mar 07, 2010 |
you be the only correct person here jor |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 7:10pm On Mar 07, 2010 |
Jor no cum hia dey talk jazz! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 7:12pm On Mar 07, 2010 |
googles: @post jazz pass jazz |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Moyola(f): 7:17pm On Mar 07, 2010 |
Jazz na d kin muzik some people dey lyk |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 7:24pm On Mar 07, 2010 |
lyk play lyk play. . . . na dat yeye boy sing am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:56pm On Mar 10, 2010 |
"am'', i don lost o,hw i go start sentence |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 6:56pm On Mar 10, 2010 |
"am'', i don lost o,hw i go start sentence |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 9:56pm On Mar 10, 2010 |
sentence for where |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 10:14pm On Mar 10, 2010 |
where you go since all these days ? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:35pm On Mar 10, 2010 |
Days too short, and man pikin must wack |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 10:46pm On Mar 10, 2010 |
wack am for him head |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 11:55pm On Mar 10, 2010 |
head wey dey pain person before |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 11:57pm On Mar 10, 2010 |
before nko? |
(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (13) (14) (15) ... (100)
3words Per Post: Part 2a / 1. . . . . .999,998 999,999 1,000,000. Who Will Write 1? / If You Were Stuck On An Island With
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11 |