Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 4:52pm On Mar 12, 2010 |
"am" na proper english word na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:57pm On Mar 12, 2010 |
na you knw jare madamu |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 5:10pm On Mar 12, 2010 |
madamu gan sef na yoruba english |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 5:12pm On Mar 12, 2010 |
english no be by force |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 5:32pm On Mar 12, 2010 |
force na him dey push you to learn am na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Krayola(m): 5:33pm On Mar 12, 2010 |
na u be the first person wey go fire bullet for pidgin |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 9:32pm On Mar 12, 2010 |
|
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 10:24pm On Mar 12, 2010 |
na me go teach you |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 2:47pm On Mar 13, 2010 |
you wey no sabi speak pidgin |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Krayola(m): 3:24pm On Mar 13, 2010 |
Pidgin na im bad pass. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 3:55pm On Mar 13, 2010 |
pass you no pass, you come dey make mouth here |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Krayola(m): 3:57pm On Mar 13, 2010 |
Here na my territory, na me dey always carry 1st |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 4:09pm On Mar 13, 2010 |
1st dey your dictionary ni?? i no know o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by yme1(f): 6:06pm On Mar 13, 2010 |
oya make una go una dictionary go find am nah |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 12:37am On Mar 14, 2010 |
nah, no be persin name |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 1:50am On Mar 14, 2010 |
name? which kind name be dat |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:12am On Mar 14, 2010 |
dat one no be yarns, come make i yarn u d koko |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 2:17am On Mar 14, 2010 |
koko? u sure say u wan d koko |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:25am On Mar 14, 2010 |
Koko ya self dia, okpono |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 2:34am On Mar 14, 2010 |
okpono? wetin be dat |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:36am On Mar 14, 2010 |
dat one na my secret, go sleep |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 2:44am On Mar 14, 2010 |
sleep no dey catch me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:46am On Mar 14, 2010 |
me sef, gist me na |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 2:48am On Mar 14, 2010 |
na wetin you wan make i say |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:58am On Mar 14, 2010 |
say anything wey sweet |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 3:02am On Mar 14, 2010 |
sweet mother, i no go forget you for suffer wey you suffer for me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 3:17am On Mar 14, 2010 |
me, u funny, lol, talk another one |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 3:30am On Mar 14, 2010 |
one no dey enoff |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 3:43am On Mar 14, 2010 |
enoff ke, u neva even start sef |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 3:51am On Mar 14, 2010 |
sef? dat one hard o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:17am On Mar 14, 2010 |
o ya whisper for my ear, lol |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:18am On Mar 14, 2010 |
ear dey pain me |