Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,750 members, 7,831,400 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 06:12 PM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) - Forum Games (15) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (58210 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (100) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:24am On Mar 14, 2010
me sef, make ear pain us together grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:26am On Mar 14, 2010
together we go waka go the place
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:35am On Mar 14, 2010
place, go do wetin, abeg no do me touch and follow, i no go
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:38am On Mar 14, 2010
go come i wan tell you something
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 4:39am On Mar 14, 2010
Something just happen ooo
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 4:41am On Mar 14, 2010
ooo how e happen
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:42am On Mar 14, 2010
Happen for where
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 4:48am On Mar 14, 2010
Where dem boys sef?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 4:52am On Mar 14, 2010
sef, me tink say u wan talk better thing
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 4:56am On Mar 14, 2010
Thing about wetin jare? grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 5:21am On Mar 14, 2010
jare no be pidgin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 5:30am On Mar 14, 2010
Pidgin o i don 4get
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by r231(m): 5:31am On Mar 14, 2010
4get say u be oyinbo pepe
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 5:34am On Mar 14, 2010
pepe?where dem dey sell am?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:16am On Mar 14, 2010
am here, i don come again to wish una happy sunday
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 2:24pm On Mar 14, 2010
sunday wey everybody go church you dey here
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:51pm On Mar 14, 2010
Here i dey chill, i don go come tey tey
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Krayola(m): 3:49pm On Mar 14, 2010
Tey no be word wey easy to start sentence with o
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 6:19pm On Mar 14, 2010
o boy yarn better talk na
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Krayola(m): 8:56pm On Mar 14, 2010
Na u sabi o, madam
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chibaby5(f): 9:29pm On Mar 14, 2010
madam no deh cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by walexydon(m): 9:35pm On Mar 14, 2010
madam which level u dey
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 10:24pm On Mar 14, 2010
dey dere dey dull you hia ?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by noetic16(m): 11:20pm On Mar 14, 2010
hia no be war zone ooo shocked shocked shocked
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 11:22pm On Mar 14, 2010
ooo u think say i no know?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 11:23pm On Mar 14, 2010
know wetin na?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by noetic16(m): 11:26pm On Mar 14, 2010
na so so amebo u dey do shocked shocked
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 11:31pm On Mar 14, 2010
Do me i do u man no go vex.
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by googles: 11:34pm On Mar 14, 2010
vex me i vex you man too no go vex grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 11:34pm On Mar 14, 2010
vex for who?una?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Pweety4me(f): 11:37pm On Mar 14, 2010
Una like talk 2 much jo. . . tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 11:38pm On Mar 14, 2010
jor fashe my side jare

(1) (2) (3) ... (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) ... (100)

1. . . . . .999,998 999,999 1,000,000. Who Will Write 1? / 3words Per Post: Part 2a / Can You Answer A Question With A Question? IV

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.