Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,161,591 members, 7,847,503 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 07:02 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (58431 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (60) (61) (62) (63) (64) (65) (66) ... (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 8:37pm On Jun 22, 2010 |
Name sister Moyo dey call me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 8:39pm On Jun 22, 2010 |
me sef i dey call u, hiya!! |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 8:48pm On Jun 22, 2010 |
Hiyaaaaaaaa nella mi ella, why u no dey glue to ur tv |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 8:55pm On Jun 22, 2010 |
tv is the place to be naw |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 8:56pm On Jun 22, 2010 |
naw naw!! ow much dem day pay u 4 that service |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 8:57pm On Jun 22, 2010 |
service na weekend we go dance and sing tire |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 8:59pm On Jun 22, 2010 |
tire ke? I no watch ball sha na horror film i dy watch |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:00pm On Jun 22, 2010 |
wash wetin abeg remove face 4 dia!! blood of Jesus |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:02pm On Jun 22, 2010 |
Jesus na im be baba |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:04pm On Jun 22, 2010 |
baba God na ur handworki eh |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:05pm On Jun 22, 2010 |
eh make una help me praise God oooo |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:07pm On Jun 22, 2010 |
ooooooo Papa God we Praise u oooooooo, na U alone be God |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:08pm On Jun 22, 2010 |
ooooo wetin happin me sef wan chop rice |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:08pm On Jun 22, 2010 |
God give un one goal |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:12pm On Jun 22, 2010 |
goal, one to small |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:13pm On Jun 22, 2010 |
small ke, as long as we win |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:17pm On Jun 22, 2010 |
win? how we go celebrate am |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:17pm On Jun 22, 2010 |
am na with praise and worship |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 9:19pm On Jun 22, 2010 |
Worship where that go be? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:20pm On Jun 22, 2010 |
be in my living room |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:21pm On Jun 22, 2010 |
worship and praise ni |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 11:51am On Jun 23, 2010 |
ni ginni abeg gree me hia word jor |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by mukina2: 1:08pm On Jun 23, 2010 |
jor joo waka |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 1:10pm On Jun 23, 2010 |
waka go where? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by elnino3(m): 1:25pm On Jun 23, 2010 |
where u no go see yakubu |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 3:12pm On Jun 23, 2010 |
Yakubu and the super chickens . |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by romsky: 3:32pm On Jun 23, 2010 |
Chicken is too nice a name for their Bleep up muki loff werrin i do u again o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by wendybaby(f): 3:40pm On Jun 23, 2010 |
up chicken, down eagles |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 10:18am On Jun 24, 2010 |
Eagles on wings was my church theme of the year |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 5:22pm On Jun 24, 2010 |
year ke? bros na pidgin b d main tin 4 hia, u no fit read |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Tashaluv(f): 6:07pm On Jun 24, 2010 |
read read na im dey kill person o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:17pm On Jun 24, 2010 |
person dey eye me |
(1) (2) (3) ... (60) (61) (62) (63) (64) (65) (66) ... (100)
3words Per Post: Part 2a / Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) / If You Were Stuck On An Island With
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |