Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,163,525 members, 7,854,259 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 01:21 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (58581 Views)
Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (61) (62) (63) (64) (65) (66) (67) ... (100) (Go Down)
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by follypimpi(m): 6:18pm On Jun 24, 2010 |
Omo pluck their eye now or mke u do dem yanga. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 6:20pm On Jun 24, 2010 |
follypimpi: yanga for where? e be like say u no read the topic before you post o . . . u don high again? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by follypimpi(m): 6:23pm On Jun 24, 2010 |
chamotex: I be royal Highness now wetin u expect,person dey eye u in a good or bad way ? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 6:46pm On Jun 24, 2010 |
nellaluv: If i catch u en? @Op Way na way, any which way |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 8:43pm On Jun 24, 2010 |
^ ^ if i catch u 2 eh, . @op, way follybigpimple dey go, bros u sef no sabi read. B4 i say folly. . . oya look topic again kia kia |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by TeeJay6(m): 10:00am On Jun 25, 2010 |
kia kia come greet me |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by wendybaby(f): 11:11am On Jun 25, 2010 |
me, greet u? Sake of say wetin happen naw? Omo shine ya eye o |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by debest1(m): 11:13am On Jun 25, 2010 |
o, so na so u wan do me now sey? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by wendybaby(f): 11:21am On Jun 25, 2010 |
Sey u don come? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by debest1(m): 11:22am On Jun 25, 2010 |
come ke, i just dey warm up, how u dey sef? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 11:50am On Jun 25, 2010 |
Sef no sef oo, my mama no gree give me food this morning nellaluv: Lol, u no go hear again, Olodo, Lol |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Nobody: 1:21pm On Jun 25, 2010 |
lol |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 4:44pm On Jun 25, 2010 |
Lol Ko, Lmao Nii, How u dey? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 4:45pm On Jun 25, 2010 |
dey like dele |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Nobody: 8:03pm On Jun 25, 2010 |
dele na my best friend name |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 9:26pm On Jun 25, 2010 |
Newest: Lol, u no go hear again, Olodo, LolLol, wetin dat one come mean, |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 9:51pm On Jun 25, 2010 |
mean sey make u dey form dey go |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:03pm On Jun 25, 2010 |
go where? ah ah y u dey talk like like that |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:05pm On Jun 25, 2010 |
that na my style jare, u no like am? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:19pm On Jun 25, 2010 |
am as in how? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:22pm On Jun 25, 2010 |
how u tink sey i mean? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:28pm On Jun 25, 2010 |
mean say u mean wetin u mean. Anyhoo how life dy treat ya? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:30pm On Jun 25, 2010 |
ya knw sey life dey sweet to me i thk baba God |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:08pm On Jun 25, 2010 |
God na good God, make me dey praise am dey go. |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 11:20pm On Jun 25, 2010 |
go bring ya cover cloth make we roll 4 ground.how body? |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by chamotex(m): 2:41am On Jun 26, 2010 |
body dey inside boxers |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by bibs(f): 1:48am On Jun 27, 2010 |
boxers wey na customized |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by candylips(m): 1:14pm On Jun 27, 2010 |
chamotex: u dey wear boxers |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:15pm On Jun 27, 2010 |
goodass: go bring ya cover cloth make we roll 4 ground.how body?body dey ground gidiba . @Op, boxers 4 wia, no yakubu this thread |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 2:24pm On Jun 27, 2010 |
thread dey dry sef |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 2:58pm On Jun 27, 2010 |
sef u sef dey dry |
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 3:06pm On Jun 27, 2010 |
dry kor moist ni, |
(1) (2) (3) ... (61) (62) (63) (64) (65) (66) (67) ... (100)
3words Per Post: Part 2a / Look At The Person's Profile Above You And Make A Comment (latest!) / If You Were Stuck On An Island With
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |