Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,775 members, 7,831,494 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 07:44 PM

Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) - Forum Games (66) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) (58212 Views)

Finish Off The Sentence With A Rhyming Word / ╚►start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 3 ◄╝ / Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) Part 2 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (63) (64) (65) (66) (67) (68) (69) ... (100) (Go Down)

Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 1:00pm On Jul 04, 2010
mama de call u! u hear abi u no hear?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 1:09pm On Jul 04, 2010
Hear say fne bobo dey around
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by goodass(m): 1:45pm On Jul 04, 2010
around dat bend. . .na there we go jam for nite. abeg bring suya and shepe wen u de come
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by whitesturd(f): 5:39pm On Jul 04, 2010
come here goodass na wetin u dey yarn wait maa catch u first
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 5:53pm On Jul 04, 2010
First of all ask her warin she bring for me
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 7:36pm On Jul 04, 2010
Me i no no o, i dey innocent
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 9:03pm On Jul 04, 2010
Innocent?, shey Innocent girl dey 9ja again?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:14pm On Jul 05, 2010
again u don land for my dormot, bros N how far tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:14pm On Jul 05, 2010
again u don land for my dormot, bros N how far tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 10:18pm On Jul 05, 2010
far well well, sey u dey?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Amigoz(f): 10:47pm On Jul 05, 2010
Dey like dele
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 10:51pm On Jul 05, 2010
Kenny_G: far well well, sey u dey?
dey here dey wait make u enter the place grin Lwkmd

@post
dele , who b dat?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 11:28pm On Jul 05, 2010
Dat na the way to greet me abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:40pm On Jul 05, 2010
Abi o, persin don enter, how we dey today, i dy greet o! cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:41pm On Jul 05, 2010
Abi o, persin don enter, how we dey today, i dy greet o! cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 11:44pm On Jul 05, 2010
o me i dey kanpe, i enjoy no be small; me sef i dey hail u kiss kiss kiss
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:51pm On Jul 05, 2010
U sef why u dey enjoy alone, u no even call me, eh? sad
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 11:53pm On Jul 05, 2010
eh no vex i try send u yim but de tin no gree go, sey u no wan make i yim u ?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 11:58pm On Jul 05, 2010
u sef no know say i no dey check mail, and i no do yim, cobwebs don ful evry wia grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:01am On Jul 06, 2010
wia u cum dey receive ya toaster's messages? sey na fone abi fb?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:06am On Jul 06, 2010
fb for wia, toasters for which place grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:08am On Jul 06, 2010
place wey u dey work or wey u dey live or place wey u dey boogie
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:10am On Jul 06, 2010
boogie wetin be dat
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:16am On Jul 06, 2010
dat na , grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:20am On Jul 06, 2010
grin na wetin. . . , nurri pikin, i go tell cheesy
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:24am On Jul 06, 2010
tell me wetin u spend ur day doing
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:39am On Jul 06, 2010
doing nothing tongue , this one wey u neva sleep, no work or school tongue
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:43am On Jul 06, 2010
school ke me i no be student like u, i dey go sleep once soon i dey finish off sometin, y u sef neva sleep? sey u dey wait make i cum kizz u abi?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:47am On Jul 06, 2010
abi na u no na wink grin
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by KennyG6(m): 12:49am On Jul 06, 2010
na wetin me sef dey wait for be dat jare, i hear sey e sweet pass st louis sugar
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by nellaluv(f): 12:56am On Jul 06, 2010
Sugar ke, wear u hear dat kind tory so?
Re: Start The Sentence With The Last Word (pidgin Version) by Newest: 8:56pm On Jul 06, 2010
nellaluv:

again u don land for my dormot, bros N how far tongue

I Bam oo, Sisi Miii tongue tongue tongue tongue

@OP

So te so te so te, Limozine go become naija Taxi

(1) (2) (3) ... (63) (64) (65) (66) (67) (68) (69) ... (100)

1. . . . . .999,998 999,999 1,000,000. Who Will Write 1? / 3words Per Post: Part 2a / Can You Answer A Question With A Question? IV

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.