Celebrities › Re: Suicide: Dahlia Sky Found Dead After Suffering Depression by 3gpvids: 2:41pm On Jul 16, 2021 |
Adult movie star wey pikins dem know |
Crime › Re: Man Killed While Trying To Rescue Pharmacist From Kidnappers In Kogi (Photos) by 3gpvids: 2:32pm On Jul 16, 2021 |
Even oga chemist self no dey safe |
Romance › Re: You're Forming If You Can't Eat Chicken Like My Wife On Our Date - Nigerian Man by 3gpvids: 10:43pm On Jul 15, 2021 |
Na fowl be that abeg |
Phones › Re: How Many Years Have You Been Using Your SIM? by 3gpvids: 10:35pm On Jul 15, 2021 |
1989 |
Phones › Re: Phone For Sale At 35k by 3gpvids: 10:29pm On Jul 15, 2021 |
Na 2k i hold o |
Romance › Re: VIDEO: Lady In Shock After Catching Her Yahoo Boyfriend Bathing With HUGE SNAKE by 3gpvids: 10:27pm On Jul 15, 2021 |
The op just seriously dey mumu |
Politics › Re: Massacre - Nigeria Army Gun Down 7 Protesting Dangote Workers by 3gpvids: 10:24pm On Jul 15, 2021 |
Another one |
Celebrities › Re: Obi Cubana Receives 246 Cows From His Friends For His Mum’s Funeral See Pictures by 3gpvids: 10:21pm On Jul 15, 2021 |
One cow is missing |
Romance › Re: Can You Imagine This? (photo) by 3gpvids: 10:18pm On Jul 15, 2021 |
Take it easy before you fall inside one deep hian |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:55pm On Jul 15, 2021 |
Tatiana4u: So,Erica spent 8m on furniture? Meanwhile,one Bayelsan mgbeke accepted 50k from a "lost but found" brand to become their ambassador. This life no balance at all  She and emma naim do the shopping she tried
|
Romance › Re: What Does This Fish Resemble? by 3gpvids: 11:47pm On Jul 14, 2021 |
Segun arinze |
Car Talk › Re: Four Cats And A Snake Found In A Woman's Prado Jeep (Video, Photos) by 3gpvids: 11:41pm On Jul 14, 2021 |
Motor dey jos,cats and snake dey jigawa
wonderment |
Romance › Re: +18: Look At What She's Doing To Me — Should I Get Her Pregnant? [Picture] by 3gpvids: 11:36pm On Jul 14, 2021 |
This op and fcck self wetin happen na |
|
Education › Re: Meet The Surgeon Who Never Went To Medical School by 3gpvids: 11:28pm On Jul 14, 2021 |
Razor blade no go school too na |
Education › Re: This Man Has Kept His Hands Up For 40yrs As A Devotion To God by 3gpvids: 11:24pm On Jul 14, 2021 |
Go children ward for LUTH go tell them then see if dem no go use piss pour you |
Celebrities › Re: Dorathy Bachor's Bikini Body While On Vacation (Photos) by 3gpvids: 10:55pm On Jul 13, 2021 |
Pointed titties geng not this |
Education › Re: UNIBEN Female Student Explains How She Shared HIV Amidst Her Male Coursemates by 3gpvids: 10:40pm On Jul 13, 2021 |
When the HIV dry lemme know
i wan spread cloth |
Romance › Re: This Insult Has Gone Exctint In Nigeria by 3gpvids: 10:37pm On Jul 13, 2021 |
BasKARD lol |
Crime › Re: . by 3gpvids: 9:06pm On Jul 11, 2021 |
Find b? |
Education › Re: Awesome! This Is The First Ship Tunnel In The World by 3gpvids: 8:52pm On Jul 11, 2021 |
We never reach this stage |
Phones › Re: Which Good Phone Can I Buy With 60k? by 3gpvids: 9:42pm On Jul 10, 2021 |
Mark 4 |
Romance › Re: Ladies, Can You Follow Your Guy To This Kind House? by 3gpvids: 9:41pm On Jul 10, 2021 |
Op how was the hian! now |
Romance › Re: Tension Arises As Mother Inlaw Gets Pregnant For Her Daughter's Husband! (photo) by 3gpvids: 9:29pm On Jul 10, 2021 |
Mama don hear say in-law na machine
hian |
Crime › Re: Inside El Chapo’s Lair Complete With Hot Tub Tunnel He Used To Escape Cops(Pix) by 3gpvids: 9:25pm On Jul 10, 2021 |
Dooneys: How much is a paint of garri now, be like our thinking jive �� 1.2k naim i buy o |
|
Crime › Re: Enugu: Young Girls Offer Their Bodies For Plate Of Indomie, Bottle Of Coke - CBO by 3gpvids: 10:54am On Jul 09, 2021 |
|
Crime › Re: Enugu: Young Girls Offer Their Bodies For Plate Of Indomie, Bottle Of Coke - CBO by 3gpvids: 10:53am On Jul 09, 2021 |
wildikeman: I'm an NIN enrollment officer. It's free! you be one of them |
Crime › Re: Enugu: Young Girls Offer Their Bodies For Plate Of Indomie, Bottle Of Coke - CBO by 3gpvids: 9:04am On Jul 09, 2021 |
|
Travel › Re: Petrol Tanker Run Into Army Day Students Returning From School, Crush Many To De by 3gpvids: 9:03pm On Jul 08, 2021 |
Sad one
sigh |
Crime › Re: Inside El Chapo’s Lair Complete With Hot Tub Tunnel He Used To Escape Cops(Pix) by 3gpvids: 9:02pm On Jul 08, 2021 |
Make dem buy am abeg
i wan enter market buy garri 2marro |
Romance › Re: 16-year-old Twin Sisters Impregnated By Same Boy In Cameroon (Photos) by 3gpvids: 8:54pm On Jul 08, 2021 |
Another prego twin with same prick again
their pikinses go great sha |