3RNEST's Posts
Nairaland Forum › 3RNEST's Profile › 3RNEST's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 521 522 523 524 525 526 527 528 529 (of 545 pages)
Hw do u knw they're from Liberia, just curious. ayodele123: i have seen many of them in my mailbox |
Ok sorry since u say na yab! Case close! |
Is ur sense of humor working? |
Meaning! We should leave dis trend, it overloaded..bye bye Idowuogbo: Meaning? |
@idowu, babe leave da one 4me i go send them f.request..u don try, u sabi chop ebelebo? @kelz88, thx u babe, BTW ur face luk familiar, re' u somehw related to GEJ our presido! kelz88: OP, all I can say is good luck. |
Come dem don tell u say i dey harsh? BTW here na joke section abi u miss road? kelz88: Dunno why I'm still laughing. God forgive me. LOL |
Oya begin give me control, wen dem come make u tell dem u be bi church member..u hear? |
"robbing her hair gently" Idowu baby talk true, re' they really pure Liberians? Idowuogbo: Lool |
Yes Amebo! Wats ur concernment? Try download dem to my trend & stop ask jamb questions! "eyeing" Idowuogbo: |
Hi Girls, i'm doubting if we hv any Liberian lady in the house..pls help recommend dem to my thread..thanks. |
Dis lady is sick i just find out |
@Slimmy, i dey ur time zone, gud morning, abeg wey dat ur friend "idowu" abi "idoplank" |
@Slim, hw far? U just have to love bittyend cuz he's a true son of the soil like me "grin" btw the "OP" don run, make we go find her... slimyem: oh my! |
Lol, lwkpd..na wa @Op so after reading that "imposter trend" who said he's a Nigerian, u come in here and post dis rubbish..4ur information no Black American 'is proud to be American, rite now they're all finding their root, so u go find yours & leave we the true black alone! I guess u knw u suck? bittyend: Afro-yanks are not synonymous with "levels" - you coons are monkeys, little wonder basketball is your favourite sport. Go serve your white masters, slave girl - we Nigerians are a different breed from you clowns. We may share the same ancestors because most of the slaves came from modern day Nigeria - but your blood has been polluted with slavery. The only closer race to you coons are South African spear, and bow and arrows using blacks. You know those blacks at the buttcrack of Africa - who are slaves to white people on their own land - those are the people on your "level", clown. |
Gud morning @idowu...so u're still dreading in dis trend? |
So Seun want to sell NL? Anyway as na 4 presido na yawa..we go enjoy, every nairalander will be entitle to 1 gallon of fuel each everyday..btw where is dat photo of GEJ selling fuel? |
The Youtube video dat gat Don jazzy & mohit crew look original than dis Video! If i may ask do dbanj really knws wat he is doing? |
MsDarkskin, uhmm..hw many time did i call u? Since the last time u brought Paul(Psquare) to the house u didn't bring him again oh..or is it bcuz u chop his money @chopmymoney video? |
@Op, i was in your shoe somehw but my case is kind of different, i alwayz maintain my naija flow no matter wat..your "ego" u hv to work on it, imagine u sayin u'knw the nigeria history than the nigerian living in Nigeria..haba "oversabi odemu" now ur trend don get k-leg..anyway i 4gave u cuz na past tense..take my advise come down to nigeria & feel the naija, u will see the difference, guy home is home no matter wat..abeg "@Idobaby" play me street credibility by 9ice make i take cold my temper! Cuz my blood dey hot.. |
Sugar Mom! |
Very Soon Nigeria & Biafra..na wa! legendsilver: xo bad, dnt jst kwn y dis is common in naija. 2face in plantainsion boix, idris frm tetula nw dban j frm dn jazzy. Na wao |
@Op, sincerely speaking u're the cuz of ur problem, just assume u're the girl father? Come dis is naija we embrase culture, your look scared me wen i chk ur profile on my pc, even my kid brother ran away! Make i ask oh, u dey work with Terry G,Timaya club? Lol..shave everytin call hair in ur face & maintain "gentleness" u will still luk different trust me, give it try..gudluck. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 521 522 523 524 525 526 527 528 529 (of 545 pages)
