Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,086 members, 7,814,770 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 07:27 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Jokes Section Offtopic Chat Thread (64221 Views)
Offtopic "Bar Joint" For Jokers (season II) / JACKPOT!!! Offtopic Bar Joint For Jokers~ / Jokes Section Library. .UPDATED!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (103) (Go Down)
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 7:22pm On Mar 02, 2010 |
Na where you dey since ? U no hear say dem don nationalize that profession |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by nich(m): 7:25pm On Mar 02, 2010 |
see no evil, hear no evil! |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv: 7:26pm On Mar 02, 2010 |
nich:Dont downgrade the pharoh of nowadays oh |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv: 7:29pm On Mar 02, 2010 |
nich:Dont downgrade the pharoh of nowadays oh |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 7:43pm On Mar 02, 2010 |
dani1luv: Today's pharoh don mix with naija peeps so he is highly flexible now. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 10:46am On Mar 03, 2010 |
dani1luv: no i dnt, it's painful |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by studio43(m): 11:02am On Mar 03, 2010 |
She thought i was joking the very first day i made the same complain |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 11:21am On Mar 03, 2010 |
wat?? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 11:31am On Mar 03, 2010 |
*** Picks a chair and grabs a pop corn *** I go watch this fight today |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13: 11:43am On Mar 03, 2010 |
could this be true of guys? too much pop corn |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 11:50am On Mar 03, 2010 |
What? lol |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Abbeycity4(f): 11:53am On Mar 03, 2010 |
wetin una dey yarn nao. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 4:57pm On Mar 03, 2010 |
is this like a 'one-man-riot' thing? who is the oyarner naw?? ?? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 5:45pm On Mar 03, 2010 |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 11:26pm On Mar 03, 2010 |
Apollo dey do u? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 12:22am On Mar 04, 2010 |
Na me you dey talk to? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by parki: 3:05am On Mar 04, 2010 |
na who you dey follow talk for this early mor mor so. . . . . . you sure say u well so? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 3:09am On Mar 04, 2010 |
I dey sick come aso rock come cure me. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 11:51am On Mar 04, 2010 |
chai! that sickness wey don take over aso rock? guy stay far away from me. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13: 11:55am On Mar 04, 2010 |
where you put your Turai? abi she don begin friend another aboki? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 12:02pm On Mar 04, 2010 |
kai Mallam Benbella Dododawa! Minini samsam? how u dey treat turai? hope u dey give her for madara? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 12:27pm On Mar 04, 2010 |
lysaa: I no fit stay away from you because i like you, so abeg accept my royal presidential invitation |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 12:51pm On Mar 04, 2010 |
with all those sickness? Godforbidbadtin! |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 1:04pm On Mar 04, 2010 |
Nah just give me some days and i will be fine, i can now do some 25 minutes exercise per day and drink kunu. You go like come watch football match with me? ** [size=1pt]Anyway why have you been fighting me? [/size]** |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 1:07pm On Mar 04, 2010 |
World cup for SA? na presidential jet we go take enter the main bowl? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 1:18pm On Mar 04, 2010 |
Na we go drive air ambulance from nigeria to south africa to chair my favorite team na. Na where you dey since? you just dey off and on for hia, me one be ya pal na |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 1:46pm On Mar 04, 2010 |
na me and u wan use ambulance go cheer your fav tam? u better wake up from your day dream. shey u nor hail me on my birthday? Feb 14th was my b/day. .i'm vexing. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 2:01pm On Mar 04, 2010 |
I don enter wahala ooo, see erm make u no vex network no dey my area that day both internet and phone network . That's why i no fit reach you but shey i still fit make up for that bah?. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by lysaa(f): 2:55pm On Mar 04, 2010 |
wait till another 14th of feb. |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by dani1luv: 5:01pm On Mar 04, 2010 |
Abbey_city:Hahahahaha I tot you said it's no new thing |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Ben13: 5:14pm On Mar 04, 2010 |
Dani, who release you from that cage? |
Re: Jokes Section Offtopic Chat Thread by Pharoh: 5:17pm On Mar 04, 2010 |
lysaa: That's is cool since both of us na febuary pikin na. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (103)
"If She Asks You What This Is Used For Cancel The Wedding" / Letter To Nepa & Sundry Jokes. . . / MEN: When Wives Correct Them Vs When Female Boss Correct Them. HILARIOUS PIX
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21 |