Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,211 members, 7,818,711 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 10:32 PM

Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? - Romance (5) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? (12171 Views)

Nigerian Women Goddess On Their Menstration . Video n / 30-Year-Old Miami Teacher Had Sex, MouthAction With Her Student, 17, In Class / Ladies Are You Tired Of Menstration????? Here Is Solution (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 12:11pm On Aug 24, 2017
MrWondah:
Lal.as247 And leful.efu who come turn the thread to fighting ground na. Hmmmm women self Una like fight o. Na so three girls dey fight for my room that day. I just ignore them dey read my books. Even though say na me purposely invite them I no send o. I no even see as them tear cloth I just focus on my book cheesy
swear by the iron of ogun wen dem dey fight u no enter dhier midst trying to cup a feel

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by MrWondah(m): 12:11pm On Aug 24, 2017
Lalas247:

shocked I don't o grin
Lefulefu where did this guy come from
My story loooooong. No worry I go create another thread make you hear am. Thank God Mtn Don activate my data after three days. I wan go download GoT first, spend some time on Xvi... Since strike no free me go school
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by MrWondah(m): 12:14pm On Aug 24, 2017
lefulefu:

swear by the iron of ogun wen dem dey fight u no enter dhier midst trying to cup a feel
How I go swear for Ogun when e happen for PH? I even record am for my Nokia touch. If you watch the video u go see say I no look. I just dey read my book dey record them
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 12:15pm On Aug 24, 2017
MrWondah:

How I go swear for Ogun when e happen for PH? I even record am for my Nokia touch. If you watch the video u go see say I no look. I just dey read my book dey record them
na wetin cause dhier fight? cheesy
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by MrWondah(m): 12:19pm On Aug 24, 2017
lefulefu:

na wetin cause dhier fight? cheesy
A say make I help her do assignment, as I dey do the assignment I come call B make she cum cook, as she dey cook C call me say she wan cum.
I agree but I no fit please all at the same time. Na so den fight o tear cloth I just leave them go read. grin
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 12:21pm On Aug 24, 2017
MrWondah:
Lalas247 And lefulefu who come turn the thread to fighting ground na. Hmmmm women self Una like fight o. Na so three girls dey fight for my room that day. I just ignore them dey read my books. Even though say na me purposely invite them I no send o. I no even see as them tear cloth I just focus on my book cheesy
Haha we dey express ourselves we no dey fight o lie lie .. who fight epp
It's all love baby
Ladies we to like gra gra grin
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by MrWondah(m): 12:24pm On Aug 24, 2017
Lalas247:

Haha we dey express ourselves we no dey fight o lie lie .. who fight epp
It's all love baby
Ladies we to like gra gra grin
Disappointed. I Don dey open eye make ai see weda Una tear cloth. At least I for help Una go give aboki make him sow am back grin
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 12:24pm On Aug 24, 2017
MrWondah:

A say make I help her do assignment, as I dey do the assignment I come call B make she cum cook, as she dey cook C call me say she wan cum.
I agree but I no fit please all at the same time. Na so den fight o tear cloth I just leave them go read. grin
women roforofo fight dey sweet sha grin grin grin

1 Like

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by MrWondah(m): 12:27pm On Aug 24, 2017
lefulefu:

women roforofo fight dey sweet sha grin grin grin
I tell u. I just lock door. Neighbors come dey shout make Una kill am him too like woman. Him papa send am school him dey study woman cheesy cheesy

2 Likes

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 12:39pm On Aug 24, 2017
MrWondah:

I tell u. I just lock door. Neighbors come dey shout make Una kill am him too like woman. Him papa send am school him dey study woman cheesy cheesy
grin grin grin grin grin grin

1 Like

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 2:19pm On Aug 24, 2017
MrWondah:

Disappointed. I Don dey open eye make ai see weda Una tear cloth. At least I for help Una go give aboki make him sow am back grin
U wan see brezz abi
So this is y guys love ladies fighting
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by klenton(m): 2:41pm On Aug 24, 2017
kukuma excreate it let me put it in the fridge and be sipping it small small till the next month



idiot....who ever will even suggest such a thing to me will be treated like a criminal

rubbish

1 Like

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by MrWondah(m): 3:25pm On Aug 24, 2017
Lalas247:

U wan see brezz abi
So this is y guys love ladies fighting
If I say I no like bress na lie. But I wan help una go sow the cloth wet tear for musa shop
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 4:25pm On Aug 24, 2017
MrWondah:

If I say I no like bress na lie. But I wan help una go sow the cloth wet tear for musa shop
..

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Beefnstew: 5:01pm On Aug 24, 2017
Amajerry83:
When she finally tells u what u have been sucking is her menstrual flow and u never knew because she has always asked u to turn off the light

Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by hAlexandro(m): 11:18pm On Aug 25, 2017
undecided gross shitty disgusting unhygienic
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 7:28pm On Sep 19, 2017
KennyID17 yo
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by KennyID17(m): 7:54pm On Sep 19, 2017
Lalas247:
KennyID17 yo
Lol, mods b giving u private warnings grin Ms connected of laive cheesy
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 7:58pm On Sep 19, 2017
KennyID17:
Lol, mods b giving u private warnings grin Ms connected of laive cheesy
Haha
U eh
Na so u just dey slide in n out anyhow .. na wa o grin
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by KennyID17(m): 8:04pm On Sep 19, 2017
Lalas247:

Haha
U eh
Na so u just dey slide in n out anyhow .. na wa o grin
Lol, no blame me, na d fone wey i dey use. Btw, i can see u have a new one on ur leach, lemme b washing proceedings 4rm d top of this pineapple tree cheesy grin
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 8:06pm On Sep 19, 2017
KennyID17:
Lol, no blame me, na d fone wey i dey use. Btw, i can see u have a new one on ur leach, lemme b washing proceedings 4rm d top of this pineapple tree cheesy grin

Lol
I need that Micheal Jackson emoji here grin
I dey go find wetin I go chop .. belle dey shake tongue
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by KennyID17(m): 8:09pm On Sep 19, 2017
Lalas247:


Lol
I need that Micheal Jackson emoji here grin
I dey go find wetin I go chop .. belle dey shake tongue
Oya, go chop. In d meantime, lemme c if i can fall in love with nl all over again. cool
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 8:12pm On Sep 19, 2017
KennyID17:
Oya, go chop. In d meantime, lemme c if i can fall in love with nl all over again. cool
Mtcheew na so
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by digglevictor(m): 8:22pm On Sep 19, 2017
[quote author=Lalas247 post=60628842]KennyID17 yo [/quote
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 10:00pm On Nov 23, 2017
Lalas247:
Mtcheew na so
HV u abandoned ur watsapp line ?
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 9:39am On Nov 24, 2017
highrise07:
HV u abandoned ur watsapp line ?
Yes embarassed
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 11:56am On Nov 24, 2017
Lalas247:
Yes embarassed
OK....inbox me the new one
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by rhelis: 1:15pm On Nov 24, 2017
disgusting thing to do. check out our durable, and long lasting products and also bargain online. visit https://rhelis.com
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 3:35pm On Nov 24, 2017
Lalas247:

Yes embarassed
this ur new profile pic, u're looking hipful......mehn, u gat hips
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 3:37pm On Nov 24, 2017
highrise07:
this ur new profile pic, u're looking hipful......mehn, u gat hips
Not adding to the new one jare ...
How r u anyway .. u just appear and disappear when u feel like sad
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Nobody: 3:40pm On Nov 24, 2017
Lalas247:

Not adding to the new one jare ...
How r u anyway .. u just appear and disappear when u feel like sad
doing great, work...work...work, been busy looking for my daily bread, lol......how are u
Re: Do You Think MouthAction During Menstration Is Safe ? by Lalas247(f): 3:42pm On Nov 24, 2017
highrise07:
doing great, work...work...work, been busy looking for my daily bread, lol......how are u
Be like say you have my retirement funds cheesy

I’m aite o ..

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)

See The Nood Photoshoot Of A Lady That Has Set The Internet Ablaze (explicit) / Marriage Is Women’s Big Retirement Plan After They’re Done Sleeping Around (pix) / Nigerians: Would You Marry Another West African?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 35
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.