Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,333 members, 7,819,146 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 11:57 AM

So P-square All This IFUNANYA Way Una Get For Una Self Una Still Want GAME OVER - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / So P-square All This IFUNANYA Way Una Get For Una Self Una Still Want GAME OVER (765 Views)

My Bride Price Is $15m Because I’m Still A Virgin – Popular Lawyer, Ifunanya / Being In A Relationship, How Would You Respond To; It's Over Btw Us? (game Over) / girls self eh, una just dey suffer una self,please is this pain or fashion? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

So P-square All This IFUNANYA Way Una Get For Una Self Una Still Want GAME OVER by Nogodyej: 6:17pm On Oct 12, 2017
So p-square All this IFUNANYA way una get for una self una still want GAME OVER, have u forgoting that there is No ONE LIKE YOU please BRING It UP because if u BREAK IT now we fans we go MISS YOU DIE,make una forget everything is all about TEMPTATION,E No EASY, but make una settle de matter cos NO TIME, and i hear say una involved OGA POLICE in this matter ple mase i want you to be MORE THAN A FRIEND, cos is only YOU AND YOUR BROTHER, make una settle this matter PERSONALLY, forget all those OLEBURUKWU, they only want to CHOP YOUR MONEY, E get as E DEY DO ME when i hear say there is DANGER, in between you. so u want us to tell u BYE BYE ,remember we are your Supper Fans, and u guys are UNLIMITED and too I LOVE YOU,please u guys should continue cos i want to dance more ALINGO, dont let BEAUTIFUL ONYINYE stop your BIZZY BODY, cos we fans we go Put you for PRAYERS, we are hoping to hear your TESTIMONY.

Re: So P-square All This IFUNANYA Way Una Get For Una Self Una Still Want GAME OVER by Draei: 6:21pm On Oct 12, 2017
Alright.
Re: So P-square All This IFUNANYA Way Una Get For Una Self Una Still Want GAME OVER by IamSINZ(m): 6:26pm On Oct 12, 2017
STALE

(1) (Reply)

Desperation For Marriage: The Bane Of Purposeful Marriage / How Some Girls Will Terminate Their Life On Earth. / Ladies And Pubic Hair

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.