Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,018 members, 7,818,018 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 04:47 AM

What Is Wrong With Some Girls???? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What Is Wrong With Some Girls???? (927 Views)

"Why Some Girls Are So Demanding" - Nigerian Man / Why Are Some Girls Like This? / It Is Wrong To Ask “how Was Your Night?” – Here’s Why. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

What Is Wrong With Some Girls???? by friendlyadvice: 10:58am On Feb 20, 2018
i get this neighbour wey i just dey hey and hi every other day. na so one day i see her dey cry and her load dey outside, i ask wetin happen she talk say her boyfriend dump am and the boyfriend don cancel the lease for the house cos na the boyfriend name dey on the house lease. She talk say she don dey call some her frnds wey she fit bunk with but she cant get thru i come talk say make she bring load come my side stay for the night till she fit sort out her sh!t.
Okay o we dey house na so she just dey cry she no wan eat she no wan baff she no wan do anything i come dey ask am say na boy wey dey make am do like this abi na the money? she talk the usual story say e boyfriend no trust am say e boyfriend get another gal say she know say na the gal e boyfriend dump am for she come talk say the thing wey she go miss about the boy na how e take dey f*ck.
shocked I shock when she tell me that kind thing but i form listening ear unto say she dey cry, expecting her to shut up after that kind yans omo she continue about how the guy dey give am head wella say one time the guy plantain nearly tear her mouth cause the thing big say them do everything one time dem even do an*l me even dey summarize am for una she no even get chill she talk all the detail from beginning to end.
my head just scatter i no fit even think str8 na that time i come even notice say the gal fine and e even set small, the !diot come sleep leave me with konji wey no wan go i no even fit sleep last night and today i no fit concerntrate on anything i dey do.
angry if i rape am now them go talk say i do bad, gals are so annoying



na good i try do oooo
Re: What Is Wrong With Some Girls???? by MetroBaba1(m): 11:19am On Feb 20, 2018
For You And Your Yeye Story

Re: What Is Wrong With Some Girls???? by Nobody: 11:24am On Feb 20, 2018
cheesy cheesy
Oboy u no serious.
Re: What Is Wrong With Some Girls???? by friendlyadvice: 11:26am On Feb 20, 2018
IamZod:
cheesy cheesy
Oboy u no serious.
later e go dey pray with that same mouth e use take talk rubbish
angry for lenten season again devil is a liar
Re: What Is Wrong With Some Girls???? by MetroBaba1(m): 11:30am On Feb 20, 2018
friendlyadvice:

angry metrobaba1 abi i go remember that name

Abeg, Wetin Dey Name Do You?

Did He Offend You?

Sorry Sir

(1) (Reply)

He Insisted I Must Sleep With Him To Get My License Pls Should I Tell My Husband / Sex For Marks Cameroon University Lecturer Threatens Student Like A Yob Pic / Christian Lady Can Also Ask A Man Out

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.