Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,385 members, 7,861,059 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 10:35 PM

I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous (2410 Views)

Help, My Boyfriend Doesn't Last Long In Bed / South African Friends Beat A Man For Secretly Sleeping With Four Of Them (Video) / My Boyfriend Doesn't Have Time For Me (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Nobody: 10:27pm On Apr 13, 2018
Martin0:


Na work carry me go there oo,gringrin just close to their kitchen, behind their mansion nai we dey work. ..

but we nor dey stare at her ooo, Na coded me take observe, you remember that my guy wey I tell u wey dey bang one woman wey dey come from North come meet him here?
well all these traitional rulers hope u know way dem don baff their wives inside juju.u involve urself na one chance oo cheesy

1 Like

Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Burgerlomo: 10:28pm On Apr 13, 2018
lefulefu:

she didnt say dick.she said u should punch her d way floyd mayweather dey punch im victims cheesy

Beating nah beating either by punching or by using ozza room weapon, what matter most is the screaming that will follow the beatings cool
Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Nobody: 10:31pm On Apr 13, 2018
Burgerlomo:


Beating nah beating either by punching or by using ozza room weapon, what matter most is the screaming that will follow the beatings cool

2 Likes

Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Martin0(m): 10:35pm On Apr 13, 2018
lefulefu:

well all these traitional rulers hope u know way dem don baff their wives inside juju.u involve urself na one chance oo cheesy

oga as for me, I don't believe in tradition sha...

but that my guy is in big trouble sha, him go dey snap her, na those boys and some chiefs wey dey with us that time con dey shout something, e get something wey dem speak for bini "which I believe means abomination!


I just weak, dem collect his phone, but they asked him what tribe he is in bini and he replied "yoruba " but his phone is still there with them!
Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Nobody: 10:48pm On Apr 13, 2018
Martin0:


oga as for me, I don't believe in tradition sha...

but that my guy is in big trouble sha, him go dey snap her, na those boys and some chiefs wey dey with us that time con dey shout something, e get something wey dem speak for bini "which I believe means abomination!


I just weak, dem collect his phone, but they asked him what tribe he is in bini and he replied "yoruba " but his phone is still there with them!
dem no panel beat am?
Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Martin0(m): 11:08pm On Apr 13, 2018
lefulefu:
dem no panel beat am?
hahahah hahahahaha hahahahahagrin abeg make we leav issue jot
Re: I Love Beating, if my boyfriend doesn't beat a day I'll be nervous by Nobody: 11:10pm On Apr 13, 2018
Martin0:


hahahah hahahahaha hahahahahagrin abeg make we leav issue jot
grin grin grin

(1) (2) (Reply)

My Boyfriend Wants Me To Sleep With A Married Politician / I Can End Your Relationship With Just “I Miss You” - Female Twitter User / What Makes A Woman Instantly Unattractive?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.