Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,184 members, 7,822,005 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 12:52 AM

Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) - Literature (20) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) (61938 Views)

Water Strike- A Comedy (18+) / FRESH Toto(adventure Of Prick Master And Miss Young Toto? / Innocent Ilo Wins 2020 Commonwealth Short-story For African Region (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (Reply) (Go Down)

Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 12:17am On May 14, 2020
(the day i almost got raped)
part 3

hahahaha
chaii abeg wetin be this?

Baba olowo no go kill person o!

Oboy i tell una say upon how situation take dey critical for half kilo reach.

Naso half kilo still stupidly pick him phone still send rosemary another text message,

see wetin the fool write again,

hello baby its me ur baby boo,
i am currently hiding just some few blocks in the back of ur street.

Please come quickly i just cant resist having a quickie sex with you,
am waiting!

Hahaha

the thing funny because na still rosemary aunty wicked husband nahim still dey closer to where rosemary been dey charge her phone.

Oboy the next thing make half kilo see for him phone na,

ok my love please wait for me there am coming!

Hahahaha
abeg the rest of the story na indeed history,

rosemary no dey house,
and her aunty self go buy something outside.

So with your right senses you go reason am who just reply half kilo this kind sweet loving cool message make go make you wait for like 2 hours straight.

The only thing make i fit remember na say,

we see person make dem use all this useless benin people their stretcher dey rush carry go hospital.

Hahahahaha

abeg make the thing no be say na my niggar half kilo be that o?

Back to the closing hours of rosemary heading home from the supermarket.

Oboy the thing surprise rosemary to see one thin bros they struggle with him life inside dirty gotta,

oboy i tell una say na hunger really blow the guy enter the gotta so,

naso rosemary shout,
please come and help me!
Please help!

Before we know all those niggars make dey hang around jump come outside from their hidding place go help the guy comot from gotta.

Oboy na later we come notice say na youngzubi their useless landlord pikin nahim be that,

but come o!
This one youngzubi their landlord pikin thin dry so like who hungry won kill so?

Una really sure say dem youngzubi dey even pay house rent at all?

Because if to say dem dey pay rent their landlord pikin for no thin like this na?

Hahahaha
laugh won kill people

oboy i tell una say all na planned work,

dem don plan am just to delay rosemary.

This men are indeed evil!

Naso things just dey happen anyhow,

both people make dey go fetch water pour the guy and the once make dey carry lots of milk give the guy drink.

The thing surprise people say the guy reject the milk once,

naso the thin guy tell people say na just rosemary breast milk him just need to dey ok,

ahhh the thing shock rosemary once!

But come o!
una sure say this guy normal so?

Abeg Wetin really consine rosemary breast milk with you make fall inside gotta so?

As all this things dey go on time self dey go.

This is almost 10.30pm,

and you know say rosemary no dey stay outside reach that time.

Before we know naso mr okoroemeka say make him excort rosemary dey go house since time self don really late.

As them waka small reach one bustop,

the thing surprise rosemary say mr okoroemeka come tell her say make dem follow one dark road.

The road dark sotey even if you tell all this useless yoruba their masquarade make dey wear white cloth with long stick to follow there.

I swear the masquarade go tell you big no,
just to let una know how scary that road be for night

before rosemary go notice mr okoroemeka don dey force her dey enter the road,

Naso she comot baba hand by force start to dey run with speed follow road make light dey.

The thing surprise us say baba pursue this girl reach where okada people make don drink like fools gather they gist,

as she see dem naso she run go meet dem,

please help me sirs!
I dont know why this man is just chasing me up and down this late night for?

Naso the thing surprise dem the okada people,

before dem go talk one or two,
mr okoroemeka don dive rosemary for ground won rape for their front.

Hahahaha
laugh won kill people

na like so all this sex starved men go dey do.

Na to dey find young girls make dem go use take relieve theirselfs

oboy instead of make dem those useless drunk okada men to help rosemary,

the thing surprsise people say na run all of dem pick race run

hahahaha
chaii wetin be this?

Meanwhile na that same time chewbacca self just dey go work,

chewbacca work na to dey hide for night go people grave dey go dig find wetin him big head no go ever fit see.

Baba dey hope to see golds and chains for inside people graves.

Oboy i tell una say na just small thing remain may make mr okoroemeka go use chook that him long arizontal prickkk for inside rosemary.

Oboy she don really struggle she don tire to dey struggle,

abeg you no go fit compare the strenght of a man make don do hard work tire for this life,
with woman make her own na to just to sidon for supermarket dey answer custormers.

Oboy the difference is clear,

before we know mr okoroemeka no believe him eyes.

Baba receive hot bamboo stick for yansh from chewbacca

gbosa!

I swear say if you ask mr okoroemeka today him no go fit tell you how him take even reach house

hahahahahahaha
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:19am On May 14, 2020
(The day i almost got raped)
part 4

see come na thunder go help me fire mr okoroemeka and his evil plans here so,

that ur plan no go ever work,

oboy i tell una say till today baba no just know how him take see himself for house with full speed.

Hahahaha
chaii wetin be this?

Naso rosemary stand up clean her cloths come dey thank chewbacca.

Am really greatfull sir,
it shall be well with you all the days of ur life sir,

everything shall go on fine with.....

I tell una say before rosemary go complete her last sentence of you sir she don see her self for ground again!

Chewbacca don grab rosemary won rape again!

Oboy see the way chebacca take grab this girl tight for ground like all those pocupine make never bang for a long time now

baba no even mind say the girl don even dey pray for am,

oboy for chewbacca mind na to just get the deed done once and for all abeg,

no be this girl make i dey always eye for supermarket nahim be this?

Oboy see another round of struggle again o!

I tell una say she push!

But still yet chewbacca galant like say him life depend on it,

baba thing no too long but the thing fat die!

This guy go wide this girl thing by force o!

Which kind useless chewbacca be this one self?

As you serious so won rape person pikin na like so madman self go serious so to rape your wife for you there idiot.

Hahahaha

oboy i tell una say na just small thing nahim remain make chewbacca enter pleasure land,

and once baba don enter its surely game over!

Rosemary don push baba she don tire,

she try again for the last time,

but this chewbacca of a guy make do head like road side panel beater no just won gree comot from ontop her body.

She try to shout but no strenght again!

But as things come take be,

na one guy make dem call darmy larey nahim just appear from nowhere push chewbacca comot from her body.

Oboy before chewbacca go know wetin dey happen stick from nowhere land for him shine shine skodos

gbosa!
Gbosa!

Oboy baba faint once!

Hahahaha
laugh won kill people

naso rosemary standup again dey breath heavily,

naso she start to dey thank darmy larey again for helping her this time!

Before niggars go reason one or two,

rosemary don see herself for ground again by fire by force!

Abeg Which kind sex starved idiots be all this once self?

Naso she struggle struggle,

but this time baba just won suck breast still bang join am.

After now, this offensive idiot go dey tell us say she is like a sister to me,

say him never get any sexual urge for her before!

Naso she struggle tire with this unknown devil agent of a guy.

She don weak and ready to give in but she still dey try.

See come all this my readers dem for here so,

if anything may make una prickkk go stand!

I swear na early morning thunder nahim go fire una one eye for there so

hahahahaha

oboy i tell una say she push baba to get off her!

This is the third attempt of rape on her in just one night and in the same spot.

Oboy konji won just finish darmy larey life.
I swear na to just finish the deeds nahim just dey baba mind like this

but as things come take be for here

naso she just manage shout,
please help me!

After that shout we no hear anything again

the thing make save her be say,
darmy larey no too know where woman Hot pot hole dey!

as baba still dey use him thing dey find am,

the thing still dey wonder us say baba still dey find the hole to chook that him malnurished prickkk enter so,

before him go say i have seen it at last.

Small Motor don climb him one leg with speed,

hahahaha
laugh won just kill people

hahahaha
people laugh sotey dem confuse

how a whole matured man go dey find woman something like say na puzzle?

Abeg una sure say this guy no be even virgin self?

Hahahaha
laugh won kill one vigilante guy make just stand there dey look

i tell una say even dem the vigilante just dey wait make darmy larey finish so dem self go fit try relieve theirselfs,

the thing don tey wey dem too dey time rosemary to rape since dem no see.

The girl just too fine abeg!

Oboy naso darmy larey roll go one side dey shout

my leg o!
my leg o!

Like who all those harbalist dem don swear for

hahahaha
laugh won kill people,

before dem go know wetin dey happen,

naso me baba olowo rush go carry rosemary up,

clean her body from all this sand sand,

try use water wash her face and hands,

then carry her enter bike sharp sharp they go her house.

As we reach the front of her gate,
although she don dey very extremly weak,

but unfortunately for her their gate still dey open.

Naso i carry her enter her compound,

as we just waka 2 steps forward,
na there she just fall for my body.

She can barely work again!

Na there she just kukuma fall on my body so i go fit carry her go upstairs to her house go knock so her people go come carry her enter inside.

As she fall ontop me i swear guy my brain and feelings change once!

No single person dey outside for the compound and everywhere dark!

Before we know
naso i skemp see booby!
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:26am On May 14, 2020
(the day i almost got raped)
part 5

a brief dedication to my beans and bread lovers dem,

oboy as i skemp see fresh booby,
i swear my brain burst once

guy i say me baba olowo loose control once.

Abeg wait before i go continue this tori,

abeg make una use because of me baba olowo go chop beans and bread today abeg!

Like this now after this tori,
surely in the morning around 8am

me baba olowo go don dey on my joint,
mama give me beans 100 and bread 200 naira abeg,
with 2 pure water to step am down!

Hahahaha
baba olowo don really craze!

Oboy naso my thinking faculty change for life
guy i just dey immagine nonsense up and down,

see as she don fall for my body close her eyes like who won faint come dey breath small small,

chaiii indeed this girl been don see hell from all this potential rapist dem,

before we know,
naso i carry her climb her staircase small small.

I tell una say the last thing i just fit remember na say she shout,

ahhh!
please stop!
Leave me alone o!

Oboy me baba olowo don fall this girl for ground dey bang,

oboy her booby full die to dey suck everything!

She push me!
She push me again!

Oboy naso she just give up once

the thing surprise people the way i take bring out my long thing take fire the girl for staircase there

me wey suppose to be of help to her nahim come later find myself dey do wetin those aspiring rapist dem no even fit do since

oboy see easy banging guy!
No contest
no fowl play
and no energy wasted

the struggle and the pushing off make suppose first happen first those useless road side rapist dem don help me do am since,

as in like dem don help me reduce her strenght of defending herself from unknown scavagers,

see as i dey ontop the girl dey bang with ease.

She just only dey tell me to please stop!

Oboy na mallam she dey really tell that one guy!

I tell una say i bang sotey i come dey check time to see if i fit bang more!

Chaiii oboy this girl too sweat and very tight.

As i bang her dey go naso she open her eyes look me.

Naso she tell me

i think i know you
your name is baba olowo d long prickkk

you better make sure after raping me you will take off my life with it,

because after this i promise to surely expose you to everyone.

Hahahaha
chaii wetin be this?

I tell una say the thing to me just dey fall on deaf ears.

When i dey on this kind groove so?

I swear na really mallams you dey tell all this one!

Oboy i bang sotey she just weak dey look me.

Please stop am begging you!

Naso i still dey fire down non stop,

before i go notice wetin dey happen i hear footstep from her door side,

na that her aunty wicked husband na the the fool dey come down o!

Sharp sharp i standup once,
draw my boxers up won pick race run,

naso she draw me for cloth tight come tell me for my ear!

I promise you will surely regret this!
I promise i will surely find you wherever you are!
Just run but you cannot hide!

Oboy naso i vex comot her hand from my shirt draw my trouser and belt like that pick race come down the step dey run head the outside gate.

Na when i reach the gate i been hear shout from inside the staircase.

Oh my gosh!
Who did this to you?

Na the husband voice i hear so.

Oboy i pick race stop bike run excape.

Chaii see noise and shouts for the whole area as a whole that night,

the whole news spread like wildfire say rosemary has been raped!

I tell una say as at the next morning around 9am,

police dem don go arrest

mr okoroemeka
chewbacca
darmy larey
and some of the vigilante group dem.

The thing really surprise me as i no even hear my name as one of the rapist!

But indeed na me baba olowo nahim really do the job pass.

Naso i been dey read for newspaper say the culprits have been charged to court to face the full force of the law!

Hahahaha
laugh won kill people

but come o!
Why rosemary no come call baba olowo the real rapist name join na?

I tell una say even me baba olowo no really even believe am,
guy i was thinking my own don finish be that

but the thing shock and surprise me not to see my name for there,

now rosemary dey for hospital bed,

half kilo my niggar too dey for hospital bed,

okoroemeka, chewbacca and darmy larey now dey for police custordy

while me baba olowo dey for my house as a free man!

Hmm,

wetin i been dey hear now be say,
one of her neighbours see me when i carry my boxers and my trouser for hand like that without belt dey pick race run

now she come dey say how come dem no add me too for that list.

Rosemary now dey on coma,
but doctors dem say she is recovering very rapidly

the thing be say na ontill she get herself the full gist and tori too go come outside.

People dey talk say she was not raped while some say she was gang banged!

Some still dey argue say she was kidnapped while some still dey talk say she don get belle dey find who she go put the blame on.

Oboy rumours and talks just dey flow everywhere here.

Indeed we shall see to it what happens next!

This tori is for all my beans and bread fans dem!
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 9:11pm On May 14, 2020
(The day i almost got raped)
part 6

chaii abeg wetin really be this?

as the thing be this morning so,

naso i rush around 8am dey go my normal beans and bread shop.

The thing do people say me baba olowo still even dey around upon all this rumours make dey fly round say i dey among all those rapist dem.

Oboy i tell una say i no even mind dem self,

as i just eat finish come outside dey pick my teeeth for broad road like who just loose him job,

na there i even stand dey reason my next movement,

before i know,

i tell una say that rosemary neighbour make been see me live with her clear eyes dey carry boxers and trousers dey excape run.

Oboy I tell una say na that same time she self just dey pass won go buy something,

naso she see me stand for road like who don craze.

Before i go know,
her sharp mouth don start to dey talk,

naso she shout

ahhh!
So you this imbecileee still dey alive?
I even think say dem follow carry you go kirikiri self?
Which kind thing be this self?

See as you be self!

Like who him life don useless!

As you carry wide belle so like aligator lizard so.
Na people like you suppose dey work for mortuary dey carry dead body up and down morning afternoon and night,

as you keep face so like mr greenwood for all this white people their country

hahahaha
laugh won kill people make dey inside where i been dey chop bread and beans

i tell una say all of dem laugh because dem just know say the way i go take reply her go bad.

But the thing do dem like say na film as i no even answer the woman self,

naso i troway face waka dey go front.

Before i know,
naso one guy shout.

Come o,
this one baba olowo no really talk anything so,

una sure say wetin this woman dey talk so no be true?

Oboy the thing shock people say first time person dey yab baba olowo and the idiot no even reply or talk anything,

him just only look am waka dey go front.

Chaii
naso one bros shout,
i no talk am say this one this guy dey answer baba olowo d long prick so.

I dey very sure say him really get a hand in wetin happen to rosemary so.

As things come take be for here the news say baba olowo for the first time in his life no gree answer person with that him bad mouth,

oboy i tell una say people shock!

So na true say indeed baba olowo self follow go rape that girl!

Chaiii wetin be this?

Naso i rush enter compound dey go my door,

i tell una say naso one of my useless neighbour make like to dey carry fake news spread up and down shout.

See am!
See am!

See as him go dey waka up and down like dead corps,
comon bright future you no get!

Na to dey patrol up and down to dey find people pikin make you go rape!

Hahahahaha
laugh won kill people

i tell una say shock wave catch me once,
my mind no just fit think!

Chaii see as i don go cast myself for area

as things come take be for here

naso people don even dey gather theirself say since police no gree do anything about this baba olowo case make don dey fly everywhere so,

na to just go gather people,
carry better sticks and bamboo find that useless baba olowo dey go him house,

bring the fool out by force!
Give am all those french people their strange beatings

oboy i tell una say as dem don almost gather finish,

naso another rumours spread say,

rosemary has gotten her self and have finnally said the truth!

Say most of the guys make rape her na all this their supermarket custormers dem be,

say make dem leave me say i no dey among the rapist dem!

Chaii the thing sweet me die,
how come she no gree tell them the truth?

Just as the rumour dey spread,
naso i been dey see for TV as dem dey carry,

mr okoroemeka,
chewwbacca
darmy larey,
some of the vigilante group.

I tell una say na only mr okoroemeka do face so like person make won cry,

the rest na bone all of dem just serious dey bone like who just go drag land!

Oboy to tell una say mr okoroemeka never even comit crime before for him life,

but all this chewbacca and this concubated darmy larey of a guy na constant jail prisoners dem be,

dey are used to going to jail,
so na their usual place be that!

So the thing no even shock or move dem.

As things come take be for here,
see as people dey complain how come dem get mind gather go rape one girl?

And dem know fully well say the girl is not strong enough to withstand all of dem strong strong prickkks,

hahahahaha
chaiii wetin be this?

See as rosemary take save my life!

But come o,
are you sure say she no really enjoy my banana?

How come she no gree call my name na?

Hmm,
oboy see luck o!

Before we know,
naso dem say the culprits have been given 7 years imprisonment each and 40 million each in surety.

Meaning even if dem go serve the 7 years finish,

dem go still surely pay 40 million each before dem go even think of to bail dem,

hahahahaha
laugh won kill me here,

hahahaha
abeg person like chewbacca go fit even pay 12 million self talkless of 40 million?

Hahahaha
na die baba dey be that o!

See come,
hahahaha

nmdndmnhgddheuernbvsghdnmuewbgdtdjkernbh
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 2:36pm On May 31, 2020
We live to fight another day

abeg baba olowo on this again.
Happy sunday to you all
its been a while i droped something here

oh you spirit of corona virus,
i command you to flee from us this moment in the mighty name of jesus.

Do not make us cry another day,
for we are the choosen children of God

we send you back to hell where you come from this minute amen,

this is the prayer of a humble baba olowo,

jehovah elohim i call upon you this day to have mercy on all our sins no matter how grievous it must have been,

i have found peace with christ and i am declared free from my sins,

blessed be he who believes to live to fight another day,
do not judge me for my past but judge me on the man i have becomed this very day.

Dont joke with the things of God all you humans,
for we were created to serve him and to love him

this is a commandment we just really need to keep
blessed is he who believes in this my simple prayer of peace

may the God of peace guide us all
that we will live to fight another day.

Amin amin

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:28pm On May 31, 2020
Update update update,

baba olowo don show face here again,

see come abeg all this my secret hidden fans dem make keep face like old danfo bus drivers

as una serious die dey drive vogabon motor make no too good they carry useless passengers dey stop for halfway so,

make una just help me go warn chewbacca o!

but before then abeg make una help me check todays date abeg?

My calender here dey show me wrong date,

make the thing no be say chewbacca don come change our calender for here so?

You want me to date back to 1992 abi?

Na like so one useless devil pikin go date you back to 1805,

oboy i tell una say we no believe chewbacca go bring one useless strange calender make dem share for their church,

naso baba carry the calender like mad person go hang am for them yampotatocarrot their house gate.

Yampotatocarrot make keep face like all those fetish idols make people dey plan to uproot and burn comot from their lives nahim the fool go hang old calender for their gate.

oboy we no believe wetin happen next

the thing just dey wonder people make dey waka pass the gate like fools,

naso one guy look the useless calender shout

abeg todays date na 15th na,
how manage i dey see 25th for here so?

Before we know one spiritual mad guy make dey do fake pastor work answer am,

abeg no just mind all this people,
na like so dem go dey do,

na to dey find who dem go really confuse sell him one leg of slippers use the money go play bet for bet9ja shop.

Hahahaha
laugh won kill people

No mind them o,
just waka your own dey go before spirit of death go locate you,
because even like this self i dey see accident and bad misfortune for ur life,

i dey see cross breed rape case in your family,

i dey also see you begging heavily this year with your cousins,
all of una go carry wide plates like calabar cows dey enter express road to go beg people money,
na the matter we still dey settle spiritually,

all you just need to do na to just pay tithe of 42k to get this all cleared from your future this very minute

just do fast fast transfer the money enter my account abeg make i see road head go beans and bread joint go dey well abeg,

hahahaha
laugh won kill one guy make dey waka pass like fool

the guy laugh sotey him ugly shirt tear for back

hahahaha
chaii my belle o

abeg wetin this useless pastor dey even talk self?

Wetin really consine calender make dem hang here with person future and bad luck make dey follow am?

Hahaha

this fake pastor must be really insane

oboy i tell una say the guy make the fake pastor they talk to look am hiss waka dey go front,

the guy tell the fake pastor,

abeg na mallam you dey tell all this once,
i dey come wait for me there,
as my life remain half bar because of this corona virus nahim you say make i do transfer to your papa abi?

Na thunder make no too know book nahim go help me fire you and yampotatocarrot for there so.

I know say na the two of una work be this,

as the two of una keep yansh like bikini skirt babies
na una type dey baff heavily inside rains

as una keep cricket eye like all those useless post office for imo state dem.

I dey very sure say na all those fulani Brown cows nahim be una mentor,

as una keep chest like one stranded he-goat make won go birthday for dem centino their house

hahahahaha
laugh won kill people

abeg no mind them o
fake prophets everywhere

please do watch out for my next update tittled

(fake prophets of our time)

we go laugh tire
kikikiki

see come sekpe timothy na thunder go fire your one eye for there so idiot

hahahahaha

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:56pm On Jun 11, 2020
See come! see come!

As all of una here keep face like baby niggar,

why be say na now i just dey read everywhere online about rape! rape! rape!

Chaii which kind wahala be this?

Abeg make people no go dey reason me as a potential rapist o,

but wait o,
all this rapist dem una sure say no be all this my rape stories nahim dey give dem moral to go rape person self?

Abeg right from time i been don dey warn say baba olowo episodes na all for fun o,

people now fit dey reason me as a guru rapist,

but abeg na low key life i dey live for here so

some don even conclude say na me baba olowo be their mentor,

but abeg no go put yourself for wahala o,

say no to rape abeg,

see come devilmaycry and his evil friends,

na thunder go fire all of una round yansh for there so,

na una type go dey tell people,

they say we should say no to rape,
but they have forgoten that i really cant do without raping someone,

as una keep neck like cross-off he-goats,

na all those mini bombs nahim dem go plant for that una buttholes,

as una keep waist like all those cripple landlady dem

hahahaha

oboy i tell una say we surprise see devilmaycry stand for one unknown street make one fine babe dey stay,

baba dey hope to get the deeds done once and for all,

oboy i tell una say baba carry 32 of him friends follow join body so the rape go dey at ease for am,

baba don forget say the street make him go stand put na green green snakes full am,

hahahaha

laugh won kill one bros make dey waka pass like fool,

baba dey laugh dem because him know say na one small concubine snake nahim dem go later rape at last,

na that time dem go know say even mallams dem dey select wisely who dem go rape,

na thunder make don go broke nahim go help us fire off your one eye for there so,

i know you and sekpe timothy dey live for the same muslim people their house,

as una keep face like strong butts of a sheep,
na premature duck go later hang una yansh bang by force

hahahaha

with that una wide ear like all those rabbits their new antenna make dem just buy dey use watch TV for broad day light

as una resemble all those mad people their plastic chairs for house

see come,

abeg my next episode is strictly to all this fake useless prophets dem,

na thunder go fire all of una one eye for there so

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 5:13am On Jun 12, 2020
(Fake prophets of our time)

hahaha

baba olowo don come again o!

Oboy we surprise see one mad guy dey argue with youngzubi junior brother make dey do plumber work for one useless uncompleted building for asaba,

chaiii wetin be this may dem dey argue for abeg?

One of dem shout,

i told you his name is yampotatocarrot but he deals on selling groundnuts,

the guy still shout again,

i told you his name is yampotatocarrot but he deals on selling groundnuts,

hahahaha

laugh won kill one guy make dey waka pass like fool,

naso the guy answer dem,

but why is the fool not answering his full name directly like yampotatocarrotgroundnut?

Hahahahaha
laugh won kill people

so na this useless yampotatocarrot nahim dem dey here dey argue for?

If the guy dey answer only yampotatocarrot but him dey do only groundnut business ,

why him no include groundnut for him name na?

Hahahahaha

oboy i tell una say na like so the full movie take start,

even youngzubi junior brother dey argue say,

its a lie yampotatocarrot is a pastor and also my mentor,

ahhh the thing shock people die,

which kind sturborn pikin be this one make no dey even here word or advice self?

You this zubbi brother make keep neck like promto politician so,

why you dey argue wetin you no know of abeg?

I tell una say we no believe one other guy self shook mouth for the talk,

the guy tell people,

no be plumber work this zubbi brother dey do self?

Abeg una don ever see person make dey do plumber work before make get sense?

Hahahaha
laugh won kill people,

chaii wetin be this?

Oboy before we know fight don start o!

See as dem dey seperate youngzubi brother with the guy,

oboy see fight o!

Hahahahaha

the thing make surprise people pass na as dem the two fools dey fight,

na that same time self yampotatocarrot with him evil advicer make dem dey call chewbacca dey waka pass with their legedis benz,

oboy i tell una say their two really fit trek for africa,

naso dem waka pass where dem dey fight like say the thing no even consine dem,

upon say people know dem for the area as strong prophets of our time,

oboy i tell una say their two waka pass troway face dey even chew chewing gum join self,

chaii which kind life be this?

But abeg no be this he goat of a guy make dem dey call yampotatocarrot nahim this two boys dey here dey fight for self?

Chaiii wonders shall never end,

before people go notice,
yampotatocarrot and chewbacca don branch one side go dey chop beans and bread

wetin shock people pass na the way their two take wear all this cele church their long white garment,

hahaha

chaii see as fear won kill people make dey inside the beans and bread shop there dey eat before them,

before we go reason one or two,

see as matured men run come outside with speed from the beans and bread shop run dey go house,

i swear say na the fear of them this two fake ugly prophets nahim pursue dem comot dey go house,

before person now go tell you say him see how youths dem go gang up go rape your grandmama for village,

because all this their fake prophesies self don tire people,

dem just leave dem because dem know say sooner or later na thunder make dey always complain of food money nahim go later fire dem,

hahahahahaha
laugh won just kill one babe make dey waka pass like fool,

hahahaha

the babe laugh sotey she no know when okada jam her one leg,

hahahahaha
see as the whole area scatter with laugh

hahahahaha
kikikikikiki
i don die o!

Chaii baba olowo no go kill us o!

Oboy the thing do people like film upon say dem give dem those two fools gap,

dem still dey inside that mama put shop still dey prophesy rubbish,

naso chewbacca make keep head like crayfish shout,

thats how they will keep running away from us till when they finnally get sacked from work,

some of dem may even jam their deaths on their way running,

some will even be crippled for life beyound repairs,

hahahahahahahahaha
i don die o!
laugh won kill people

hahahahaha

chaii which kind mad prophets be all this once self?

Abeg Na by force to receive all this una prophesies self?

Hahahaha

wonders shall never end,

the thing make surprise people pass na the way dem take prophesy for sekpe timothy uncle make just dey waka him own dey go,

their two dey inside the beans and bread shop still dey prophesy give people by force,

naso dem tell am,

just look at him,
see the way he is just walking up and down like a dead corps,

sooner or later i see him been posted to mad people's center for rehabilitation,

because with time he shall be completely mad,

hahahaha
laugh won kill people

hahahaha

oh my gosh!
What is all this?

Hahahaha

wetin just consine dem with person make dey waka him own dey go where him dey go?

Chaiii this life don end!
Hahahaha

oboy before we know naso dem prophesy again for one small pikin make just stand there dey look dem,

naso dem tell the pikin,
thats how you will keep looking till your future is all lost,

hahahahahahaha

abeg my belle don dey pain me o!
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:27pm On Jun 12, 2020
Hahahaha,
chaii abeg wetin be this?

(thats how you will keep on looking till your future is all lost)

hahahaha

abeg na small pikin make no too know anything nahim all this great fools dey swear for abi dem dey prophesy for self?

Hahahahaha

na thunder make just go broke nahim go fire the two of una brown yansh for there so

hahahaha

please do watch out for the part 2 of the fake prophets of our time

kikikikiki
we go laugh tire,

see come centino!

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:46am On Jun 15, 2020
Oboy see this thread oh!

Trying To Toast A Girl As A Shy Guy. Share Your Experience

chaiii i swear na my own worst pass,

Oboy if dem dey talk about woman matter at teenagers age,
i tell una say na my own worst pass.

My own be say na to dey follow the girl for yansh till she reach her house gate,
naso i go stand there dey look as she go open the gate come close am enter inside,

i do this thing tire sotey i won die,
naso one day me and all my niggars for the hood just dey stroll around naso i sight this girl again,

oboy naso dem start to dey ginger me,
guy na your only hope be this o!
We go give you moral die!
Follow am sharp sharp guy!

Oboy i tell una say that day i really wear all this white niggars their wide baggy shirts,

just see as i dey shine like star that day,

oboy i tell una say upon all the morals my guys for my back dem give me that day,

oboy i tell una say the moral only make me waka fast fast pass the girl dey go front,

i tell una say i even first the girl pass their house gate like who serious dey go somewhere,

for my mind i dey hope say make she wave or greet me,
(am like na she suppose toast me)

oboy na like so i just mumu myself that day,

na now i been dey reason am,
how babe back then make also dey shy nahim go come call me toast me,

hahahaha
the thing funny sotey my guys dem won die,

which kind useless somebody be this one self?

Abi na the one way i finally jam her by mistake for where dem dey sell akara,

oboy i tell una say for the whole people make stand there they buy akara,

na me just busy stand there dey smile like fool,
even the people make i even first come the place,
dem still first me buy the akara still leave me dey go i still stand there dey smile like peacork!

Ahh that girl show me shege,
sotey uptill today i no for once tell this girl even Hi,

even Hi baba no just fit talk till when she comot from area,

chaiii this life self dey somehow,

that time we dey toast babe for the fun of it,

na who toast the highest number of babes for street that day nahim go be our oga throughout,

anywhere him dey go na there we self go pack ourselfs dey go,

i tell una say we dey even reach like 12 guys as a group for our everyday waka,

all we do then na to dey patrol up and down like fools dey find woman make we go toast,

the thing be say any girl make your heart throughly throughly love,

oboy i tell you say you no go ever for this life get mind to go talk to her,

abeg that was when i still dey small o,

but now we niggars dey even chop biscuit and pure water for road we no send who we don toast before for the street or not,

guyman don upgrade o!
Oboy i tell una say my own worst die

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:36am On Jun 21, 2020
oboy i tell una say na my own worst pass!
I no get one shee shee mind when i still small,
chaii,
but na all those thunder make no too know book nahim go help me fire that girl yansh make use me play so
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 7:52pm On Jun 22, 2020
Abeg i won make amends,
abeg me baba olowo won make amends!

This life won end so we gat make amends!

Baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:17pm On Jun 22, 2020
Its time to give out freebies,

we rise by helping others,

abeg this na for all my fans dem,

this 15 ebooks na free direct from baba olowo ur young niggar,

abeg no one should pay me shee shee because am doing this out of charity,

this life won end abeg,

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:22pm On Jun 22, 2020
Freebie number 1

(offer shut down)

baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:24pm On Jun 22, 2020
Freebie number 2,

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:25pm On Jun 22, 2020
Freeebie number 3,

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:29pm On Jun 22, 2020
Freebie number 4,

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:31pm On Jun 22, 2020
Freebie number 5,

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:34pm On Jun 22, 2020
Freebie number 6

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:35pm On Jun 22, 2020
Freebie number 7

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:37pm On Jun 22, 2020
Freebie number 8

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:39pm On Jun 22, 2020
Freebie number 9

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:44pm On Jun 22, 2020
Freebie number 10,

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:46pm On Jun 22, 2020
Freebie number 11

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:50pm On Jun 22, 2020
Freebie number 12

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:52pm On Jun 22, 2020
Freebie number 13

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:54pm On Jun 22, 2020
Freebie number 14
.
(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 8:55pm On Jun 22, 2020
Freebie number 15

(offer shut down)
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 1:29pm On Jun 23, 2020
We thank you father for this day,

thanks to all those that have requested for the ebooks

we are shutting this offer offline for now,

all this books are meant to be secret and kept from the public eyes,

this books have powers to change the way you think and see life,

it can control you to meet with your higher self of consciousness in which you can use to attract wealth to your life
baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:13pm On Jun 23, 2020
Hahahaha,
chaii wetin be this?

Oboy i tell una say one niggar run send me message for facebook.

Baba ask me,

see come baba olowo this one you keep neck so like sex starved pervert!

this one you won make amends so,

i hope say you no won go kick bucket so like your late uncle make die last 2 years for where you been dey work that time?

This your making of amends self dey fear us o!

Hahahahaha
laugh won kill me!

See come,

naso i reply the fool,

na your siblings go kick bucket for there so,
idiot

as you keep teeth like arm robber so.

Na your type dey like give people belle deny am say no be you

as you keep eye like all those respected he-goats,

hahahaha laugh won kill the guy,
the guy shout

abeg baba olowo no go kill me oh!

Hahahaha
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:14pm On Sep 01, 2020
its been a long road but we are here now!

oboy baba olowo don go buy phone ooo,

see come ann2012 abeg give me your twitter handle abeg!

we no dey do small pikin chatting again like Facebook,

now we deal on twitter and retwitting
lol

see come centino and youngzubi as Una keep eye like up coming agbero so.

abeg make Una share me babes abeg!

especially you this centino make keep neck like madman plate


baba olowo
Re: Baba Olowo d Long Prick (a comedy Story For All My Niggars) by okafor200(m): 3:56pm On Sep 01, 2020
I know say people go dey wonder where this stupid baba olowo dey since?

anyways na thunder go help me fire my enemies dem

as Una keep waist like Chewbacca sex life's

abeg me baba olowo won start from where I been stop abeg

baba olowo d long prick season 2

i just need my happy readers dem to just show me small love before I go start ooo


baba olowo d long prick season 2 is back and better.

from episode 1 to 100
oboy na die we dey ooo

niggars dem go laugh tire I swear down

but abeg show some loves

baba olowo

(1) (2) (3) ... (17) (18) (19) (20) (21) (22) (Reply)

Out Of The Blue / House Of Secrets : A Story By Angelsss / Story: A New Dawn

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 159
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.