Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,600 members, 7,816,492 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 11:53 AM

Na Dem Dey Rush Us - Literature - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Na Dem Dey Rush Us (569 Views)

Na Man Wey I Be: A Breaking Bad Story... / I Fit Be Second Jesus(sex Na Food 2)the Return Of Spana By Youngzubi / Sex Na Food (Pidgin Comedy Edition) Story Of A Rugged Guy By Youngzubi (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Na Dem Dey Rush Us by Ariyatech(m): 10:57am On Aug 18, 2018
NA DEM DEY RUSH US Good viber like me we no dey too make mouth But na we get rep pass Na dem dey rush us Home base celeb like me We no dey too tweet But follower dey increase geometrically Na dem dey rush us Poets like me We no dey toast babe Na our poems dey toast babe Na dem dey rush us Black boy like me We no dey too claim citizen The soil sabi e pikin We no dey rush freedom Yoruba boy like me Na only to smile we sabi We no dey too scope caro Na caro dey rush us Man like Scofield We no get muscle But we dey talk and do Na wisdom dey rush us Church boy like me We no too dey in a haste Na blessings dey locate us. @360potential More available here http://www.storeearena.com/2018/08/na-dem-dey-rush-us.html?m=1

(1) (Reply)

THE WOUNDED (complete Story) / What Is The Name Of The Person From England Called? / Pastor Segun

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.