Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,113 members, 7,957,158 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 08:13 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show (10913 Views)
M.i & Iceberg Slim Face-2-face Freestyle Battle @ The Nea Awards Last Nite(video / Video: Kenny Keke Ogungbe Cheated Me And Kelly Handsome / Cap B & Iceberg Slim Punchlines MI Again ! brand new diss song 09-09-09 (2) (3) (4)
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by tosinaded(m): 8:25pm On Jul 18, 2010 |
yeah bleeg thnks man[flash=200,200][/flash] |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Wordsmith(m): 3:53pm On Jul 19, 2010 |
@ bolaji; sua ogbeni, sho ya were abo' fe ya were? o fo jeans mi tan, opolo e ko so fun e pe dustbin wan le to ye ko fo ? ab'emi ni ma tun se yen fun e, iwo omo jati jati yi . . .ko de ti gb'omi eba kaana kin to dele, so fun my dia o le fun e ni awon undies mi ko fo awon iyen naa o' boy, ise o easy o. i dey on IT, time no dey dey for anything. . . |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 5:43pm On Jul 19, 2010 |
Wordsmith:LMFAOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO!!! Abeg make I no somersault for here. 04kaa, pack your load commot NL. Dem don finish you!!!!!!!!!!! Ashe houseboy to yo igbo mu ni e. Shiooor. Oshi oda |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by bjmighty(m): 7:12pm On Jul 19, 2010 |
Wordsmith: OHHHH MYYYY FUCCCKKKIIINNGGG GGGGAAAWWWWDDDDD!!!! Wordsmith don break my ribs oooooo . o4ka, rest in pissssss |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 8:14pm On Jul 19, 2010 |
Wordsmith: ha odabipe oloriburuku leleyi, u dey IT, after u don spend 7 years repeating final year with akala u think say me and u be mate ofookun gbe kunmu. mopalu fun e na. @genuflect and bjmighty i know say two of una dey pray hard for my downfall ''them dey pretend like say them be your friends but they wan see the end . if u wan chop cake na there u go know say oven dey.'' kosoro. |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Wordsmith(m): 11:14am On Jul 20, 2010 |
04kaa: bolaji, emi lo maan bawi beyen. . .? iwo omo jati jati, oni yeye. . .shio! o tole tan, o wa sori Nairaland ko ma fun mi l'ohun. se ori e ko ye ko sofun e pe o ye ko nu ito re to ba ti tole lori eni to maan sun yen? anyway, ma baabo, sogbo ? to ba ti di'gba die, ko gbe kpo to maan yagbe si yen, ko lo fo naa, ki ile to maa ru fun igbe ati ito !!! |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 12:08pm On Jul 20, 2010 |
Wordsmith:Wordsmith, abeg abeg abeg you in the name of Jesus Christ, make I no faint from laughter. LMAOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOOO. 04kaa, haaaaaa, iwo lo yeye bayi? Mogbe ooooooooooooooooooooo |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 4:18pm On Jul 20, 2010 |
@WORDSMITH no worry i go catch u for jungle this weekend. @genuflect and bjmighty i know say two of una dey pray hard for my downfall ''them dey pretend like say them be your friends but they wan see the end . if u wan chop cake na there u go know say oven dey.'' eyin were meji ebora is ebora. eloo bere. |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 10:51am On Jul 21, 2010 |
04kaa:The Ebora wey I know no dey thrive on self pity o. Flow, you phuck up. Go mix PCP with your Igbo next time. Make you come back come fight bi Aja Digbolugi |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by bjmighty(m): 11:07am On Jul 21, 2010 |
@@@o4ka a.k.a Empty barell!! |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Emaprince: 5:00pm On Jul 21, 2010 |
Wordsmith: I don't think this is lame.Its funny and clever.In Nigeria,you don't need agressive lines like I beat you over the head with an iron pipe{mode} when you are not a gangster.I think Naija rap battles should be more of lyrical wits and not blood and gore.To me, M.I drops clever punches{not too hard though}which can light up a face.i love the line nobody test me . . .even if na blood test. while I don't like There's only one kelly I know . . kelly rowland |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 10:32pm On Jul 21, 2010 |
Ema prince: lmao iron pipe kelly rowland,, are these ur best rappers?? , well they are !! |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by bjmighty(m): 3:43am On Jul 22, 2010 |
@@@o4ka. . . . . No be you wordsmith dey follow talk for there? |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 11:44am On Jul 22, 2010 |
bjmighty:O4ka ma ti gba kamu. O ti gba f'Olorun. There's no coming back from those yabs. Lol |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 7:11am On Jul 23, 2010 |
Genuflect: genuflect, the gentility of a lion doesnt mean he cant bite wolves, take ur time , sho arae , sho arae , sho arae , how many times i talk am but if u think because i dey keep quiet for u , i nor fit murk u , then think twice, consider this a lyrical challenge and battle me lyrically if u got balls, shebi i dey tell u , you no hear, come out and battle me i will finish and end ur career prematurely, bosi gbangba ebora is never scared of any bloody baga, whether wordsmith , bjmighty ,genuflect razoo, or erazer, or wft the eff u call urself, dont allow the ofoka wey finish sauron come back to end ur career o. if u got balls accept the challenge or forever remain a pusssssiiiiii!!! ofoka takes on anybody regardless of colour stupidty and race . ofoka bitch ask them who i be .!!!! are u scared of ending ur career prematurely genuflect , oya come out and accept the challenge like a man or be a pussiiiii forever [size=18pt]ofoka vs genuflect , rap diss battle , part 1 referee lalaboi!! joooo orrrrrrhhhh[/size] |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 12:37pm On Jul 23, 2010 |
04kaa:Lmaoooo. Enu lo ma pa e. Dey make mouth for there. I go call Wordsmith for you now. No go wash your po |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by bjmighty(m): 1:05pm On Jul 23, 2010 |
04kaa: Empty barell makes the loudest noise as usual Shiiiioooooooorrrrrrrrrrrr! |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 2:22pm On Jul 23, 2010 |
Genuflect: HA ODE, WHO DEY MAKE MOUTH, WHICH TIME THE SO CALLED fake GENUFLECT BEGIN DEY FEAR OFOKA FOR BATTLE, I THINK SAY NA U BE MR MIXTAPE, abi no be u again OYA NOW COME BATTLE IF THEM BORN U, U GO THINK SAY NA JOKE. I GO FINISH UR CAREER BEFORE IT EVEN STARTS. GO AND ASK SAURON, genuflect if them born u , accept the audio diss challenge , make i show u how ofoka ends rappers careers. i no know say genuflect dey fear like this o. oya accept the challenge if u a man of ur words. now idiot u nor get mouth for here again. wey tosinadeda and rapjunkie, genuflect dey fear ofoka for audio diss battle o, and na him dey first criticise other rappers, anuohia, u no get mouth again. 1000genuflct no fit battle 04ka,. emi ebora meji ton fi tongbe nu igbo @BJMIGHTY who dey talk , na goat abo na malu?? eyi were meji, |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Nobody: 2:25pm On Jul 23, 2010 |
mtchewwwwwwwwwwwwwww, what career? We're still waiting for that beat that is taking you 8months to post on NL |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 2:28pm On Jul 23, 2010 |
Ileke-IdI: HAHA FL GATORS, U CAN EVEN HIDE URSELF AFTER BREAST SURGERY, MUMU WHO DEY POST ANYTHING FOR KID LIKE U? |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 2:29pm On Jul 23, 2010 |
Genuflect: HA ODE, WHO DEY MAKE MOUTH, WHICH TIME THE SO CALLED fake GENUFLECT BEGIN DEY FEAR OFOKA FOR BATTLE, I THINK SAY NA U BE MR MIXTAPE, abi no be u again OYA NOW COME BATTLE IF THEM BORN U, U GO THINK SAY NA JOKE. I GO FINISH your CAREER BEFORE IT EVEN STARTS. GO AND ASK SAURON, genuflect if them born u , accept the audio diss challenge , make i show u how ofoka ends rappers careers. i no know say genuflect dey fear like this o. oya accept the challenge if u a man of your words. now u nor get mouth for here again. wey tosinadeda and rapjunkie, genuflect dey fear ofoka for audio diss battle o, and na him dey first criticise other rappers, anuohia, u no get mouth again. 1000genuflct no fit battle 04ka,. emi ebora meji ton fi tongbe nu igbo @BJMIGHTY who dey talk , na goat abo na malu?? eyi were meji, |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Nobody: 3:31pm On Jul 23, 2010 |
04kaa:dodoyo, na who u dey talk to? Better respect your elders. Now, wey the beat? |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by 04kaa: 3:55pm On Jul 23, 2010 |
Ileke-IdI: wetin concern me concern me , i dont give beats to nimphomthwarts. to be honest i missed u. why did u change ur name now? ileke idi. oh my God.! how u dey ? |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Nobody: 4:08pm On Jul 23, 2010 |
04kaa:It's me you're calling numphomthwarts? ori e ti baje! How you dey? . . . .prolly causing trouble in your area. awon area boys yii sha |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 4:33pm On Jul 23, 2010 |
Ileke-Idi, I like that name. Lol |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by DBR: 4:45pm On Jul 23, 2010 |
G-Flex vs Ebora7 emcee Audio battle. . . hmmmm. . NL dey wait o. Who got da ball/! oNe |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by DBR: 4:46pm On Jul 23, 2010 |
Genuflect: GenuFLIRT!!!!! oNe |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by Genuflect(m): 4:50pm On Jul 23, 2010 |
DBR:Una don chop belleful come dey find bekun bekun abi? Lol DBR:Jooooor oooo!!! Wetin man go do naw? |
Re: M.I Jokes About Iceberg Slim And Kelly Handsome In New York Show by bjmighty(m): 7:26pm On Jul 23, 2010 |
Genuflect: Genuflirt . , . . . . . . . . Hehehehehehe, . . . . . . . . . . . . . . . . You no well at all at all. I don lafff die oooooooooo so tey apa mi ti jabo oooooo JESU!! |
Where Is Sky B? / Exclusive: Dj Shabsy – Soundcity Extra Mix Vol.1 / Yonda - Las Vegas (Video)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 59 |