Impossible To Please - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Impossible To Please (8112 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 11 Reply (Go Down)
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 9:54pm On Aug 19, 2010 |
In the past you've posted good joke - and I've told you so but of recent, you wan kill peeps with dumb jokes not funny man - at least follow D1's advice and up your game - e go berra 4 u |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:05pm On Aug 19, 2010 |
I be human - and nobody is perfect except God. Everything get season. I don pay my dues And now i wan rest for una wey be newbies to make me laugh too |
| Re: Impossible To Please by blacksta(m): 10:07pm On Aug 19, 2010 |
Studio CFR:Old man |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 10:09pm On Aug 19, 2010 |
Studio CFR:Really? In that case, share your experiences with us and tish us newbies how to yarn berra jokes!! **sniggers** |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:47pm On Aug 19, 2010 |
How u wan learn when u no sabi spell yo name? How u wan understand wetin i wan teach u when u no dey sabi understand wetin u read? U suppose' do 2weeks dry fasting dey beg god to open yo head so dat u go fit sabi do or download things for dat yo coconut head well. Now make i tell una how i reign those days in brief, any thread wey i enter dem dey call me chief. So tey some people come begin ask if i be yoruba, igbo, hausa cuz i dey crack my jokes well with any of jokes language. Plus my swaggerz |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 10:48pm On Aug 19, 2010 |
You neva talk finish ![]() |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 10:52pm On Aug 19, 2010 |
Yes i still dey wait till u sort yourself out finish for dat suckaway toilet u dey use |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 11:00pm On Aug 19, 2010 |
^^Awww no cry na! - Efe dey joke wiff ya!! ![]() **trust me, e go tire you** |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 11:02pm On Aug 19, 2010 |
Try make sense |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 11:04pm On Aug 19, 2010 |
Try understand |
| Re: Impossible To Please by bashydemy(m): 4:49am On Aug 20, 2010 |
passing by |
| Re: Impossible To Please by cynthoney(f): 7:08am On Aug 20, 2010 |
studio,u never still learn bah? meet d masters to teach u, meet me!!! ![]() |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 8:54am On Aug 20, 2010 |
So dat u go ra.pe me? |
| Re: Impossible To Please by Vic2k3(m): 9:03am On Aug 20, 2010 |
^rotflmao |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:07am On Aug 20, 2010 |
Whats the laughter for hard tough guy? U never hear say na people like Cynthoney dey ra.pe fine bobo's for campus? |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 1:18pm On Aug 20, 2010 |
Studio CFR:The one wen we 1st do you nor reach - you dey beg for more no worry, this time we go castrate you - seeing as you're impossible to please. . . ![]() |
| Re: Impossible To Please by sledge406: 3:49pm On Aug 20, 2010 |
. . .And so raypist have started confessing. ![]() |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 8:59pm On Aug 20, 2010 |
^^ mind ur own business boy! ![]() |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:02pm On Aug 20, 2010 |
Efe una no do me shi-shi. I dey only pretend as if e dey pain me but i dey enjoy am. Inside my mind i just dey pray make una no stop. Lol |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 9:05pm On Aug 20, 2010 |
Studio CFR:<smiles sweetly> Really? So why the pretense then?? you ye-ye nor be small sha anyways, nor be today you begin spoil ![]() |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:13pm On Aug 20, 2010 |
Allegation laughable -lol- i be better person- i no spoil anything lol Spoilt Efe lol |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 9:14pm On Aug 20, 2010 |
^^Liar!! |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 9:18pm On Aug 20, 2010 |
Pot calling kettle black lol |
| Re: Impossible To Please by sledge406: 10:19pm On Aug 20, 2010 |
[quote author=Efemena_xy link=topic=498091.msg6610332#msg6610332 date=1282334364]^^ mind your own business boy! [/quote]I see am say you get problem, abi? |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 10:21pm On Aug 20, 2010 |
Studio CFR:Takes 1 to know 1 baby ![]() sledge406:er. . .shebi you say you don to my presence sludge?? ![]() |
| Re: Impossible To Please by sledge406: 12:26am On Aug 21, 2010 |
Maybe wen you learn to talk and not direct your arrow at me, I nor go knock your head. U don too seek for my attention and see as you dey throwey spit from your tongue like dog wen see im master. |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 12:30am On Aug 21, 2010 |
sledge406:well, what can I say?? why not be a man and just ignore? after all, real men nor too dey follow woman talk abi?? or efe's arrows dey bite u?? tell me then I go leave u alone in peace ![]() |
| Re: Impossible To Please by sledge406: 1:01am On Aug 21, 2010 |
![]() |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 7:21am On Aug 21, 2010 |
Efe u don make sledge fall in love- lol |
| Re: Impossible To Please by nellaluv(f): 2:49pm On Aug 21, 2010 |
Studio u tif persin joke, ole ![]() |
| Re: Impossible To Please by StudioCFR(op): 2:54pm On Aug 21, 2010 |
Allegation Laughable Na my joke and nobody fit follow me drag ownership for court of law. |
| Re: Impossible To Please by EfemenaXY: 4:14pm On Aug 21, 2010 |
Studio CFR:Stop saying that!! ![]() |
Did You Know That Women Are Impossible To Please. . . . . If No Now You Will • Men Are Impossible To Please! >:( • Almost Impossible To Answer • 2 • 3 • 4
LOL!!! Letter Of Leaving School • Little Johnny Again • Funny Articles From The Onion (Fake News Website)


to my presence sludge?? 
