Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,785 members, 7,817,253 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 08:51 AM

Annoying Quotes - Jokes Etc (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Annoying Quotes (14206 Views)

Habbits Of Highly Annoying People / Check Out The Most Annoying Website / Some Mean Things to Say to Annoying People! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 6:28am On Oct 02, 2010
Co'porate Begger
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 2:47pm On Oct 02, 2010
Studio CFR:

EFE
sabi deny something nor be small

abeg carry your face commot jor!

KDK:

I like u bunch on this thread, u made me lass even as today was a sad day for me-studio, kunbee, efe, vicks, sledge,etc. gud job.

Eyah! sorry o! wetin come dey make u sad? Never mind na jokes section u dey sha tongue

Kunbee:

^^you wan pay us undecided

Kunbee baby - e don tey o! how bodi?? cheesy cheesy
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 4:31pm On Oct 02, 2010
Body dey fine

and you?

lol
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 4:42pm On Oct 02, 2010
^^oku igbe
Studio CFR:

Co'porate Begger

E dey pain you o ka kau undecided
Efemena_xy:



Kunbee baby - e don tey o! how bodi?? cheesy cheesy


Too late for pleasantries cool
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 5:06pm On Oct 02, 2010
Who u calling oku igbe?
lol hhmm

nor let me repeat wetin happen for 1964
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 8:41pm On Oct 02, 2010
wetin Oku Igbe mean?? undecided undecided undecided
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 9:55pm On Oct 02, 2010
Studio CFR:

Who u calling oku igbe?
lol hhmm

nor let me repeat wetin happen for 1964

You went home with no money in your wallet abi
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 10:40pm On Oct 02, 2010
^^ Lol!!

how you take no say moni nor dey im wallet

wetin carry your eye reach dat side?? tongue tongue
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 10:55pm On Oct 02, 2010
I see all
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 10:57pm On Oct 02, 2010
yes, I hear the 1st time

que is: how u take see am??

you put hand inside go that side?? or. . . lipsrsealed lipsrsealed
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 11:01pm On Oct 02, 2010
Think anyhow you wanna
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 11:13pm On Oct 02, 2010
**Scoffs**
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 7:28am On Oct 03, 2010
if nor be sey i dey very very important, this two babes nor for dey gossip about me.


i give god the glory sha.

lol
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 11:10am On Oct 03, 2010
Ode ni e
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 11:29am On Oct 03, 2010
Studio CFR:

if nor be sey i dey very very important, this two babes nor for dey gossip about me.


i give god the glory sha.

lol

Go Baff jor undecided undecided

den carry leg go church 'an tell d devil he's a liar! lipsrsealed lipsrsealed
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 11:30am On Oct 03, 2010
okobo ni'e
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 11:32am On Oct 03, 2010
^^ Stud

if u wan cuss me - be man enough to do it in English angry angry angry
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 11:34am On Oct 03, 2010
Wetin okobo mean
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 11:46am On Oct 03, 2010
okobo ni'e KUNBEE




Efemena_xy:

Go Baff jor   undecided undecided

den carry leg go church 'an tell d devil he's a liar!  lipsrsealed lipsrsealed


lord have mercy on dem for they do not know what they're doing - amen.





Efemena_xy:

^^ Stud

if u wan cuss me - be man enough to do it in English  angry angry angry



Mo sorri gan mehn - omo naija nimi
naija ni'won bi mi si.
JUST ADMIT AM SEY MY SWAGGER BITE TOO STRONG FOR U AND I GO COME DOWN TO YOUR LEVEL.
i no be ajebota wey dey speak english all da time like person wey nor soji.
mother tongue mehn - if u nor sabi, go wash the plates wey remain for kitchen.

THANK YOU DEAR
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 11:54am On Oct 03, 2010
^^ warra prick!! lipsrsealed lipsrsealed
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 11:57am On Oct 03, 2010
STudio o useless cheesy, and stop speaking yoruba cos of efe
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 12:06pm On Oct 03, 2010
u dey wyne efe abi?
lol
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 12:08pm On Oct 03, 2010
u dey wyne efe abi?
lol
Re: Annoying Quotes by EfemenaXY: 12:10pm On Oct 03, 2010
we know say school - u nor sabi

speak yourba if it makes u happy

fact is: you dey fear to talk am to my face

seeing as Efe fit handle u like broomstick

oya waka pass jor! u dey block ma view!!

Mtcheeeeeeeeeeeeeeeeeeeewwwwwwwwwww!!!

Aboki like u!!
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 10:45pm On Oct 03, 2010
Studio CFR:

u dey wyne efe abi?
lol

Nope, its not fair na
Re: Annoying Quotes by sledge406: 12:49pm On Oct 08, 2010
Efe: Why is sex like shaving?
Sledge: Because no matter how well u do it today, tomorrow u'll have to do it again

Chi-baby: What will happen if earth rotates 30 times faster?
Sledge: Men will get their salary everyday and women like you will bleed to death.

Dani1luv: Why do 90% girls have their left boob bigger than their right?
Sledge: Because 90% boys are right handed

Idowu: What is the difference between a PANTIE and a STAGE CURTAIN?
Sledge: When you pull down the STAGE CURTAIN, the show is over, but when you pull down the PANTIES. . .It's SHOWTIME!!! wink
Re: Annoying Quotes by sledge406: 8:10pm On Oct 08, 2010
[size=15pt]WARNING[/size]

A pharmaceutical truck was stolen today, all d Viagra was stolen, police have asked d public 2 be on d lookout for 'hardened' criminals.





I know you can catch Studio, Vicks, Dani1luv and 'em already fagged out dicks in the list of hardened!
Re: Annoying Quotes by Vic2k3(m): 8:45pm On Oct 08, 2010
**Pretends he didn't hear his name** 9ice piece. Got me laughing
Re: Annoying Quotes by bibs(f): 9:25pm On Oct 08, 2010
good job Sledge
Re: Annoying Quotes by StudioCFR(m): 10:22pm On Oct 08, 2010
sledge , so with all da mouf wey u dey run for here, na stale copy and paste jokes e end put?
u don phuck'up
Re: Annoying Quotes by parki: 10:54pm On Oct 08, 2010
favourite quote

nairaland moderators no go skool
Re: Annoying Quotes by Kunbee: 11:10pm On Oct 08, 2010
*yawns*

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Conversations Between A Teacher And His Students / Redeemed Church Member Cuts Off His Manhood To Concentrate On 21 Days Fasting / Boko Haram Trembles As Jack Bauer Flies To Naija

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.