Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,929 members, 7,814,137 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 07:35 AM

Hilarious Broken English Proverbs In Warri - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Hilarious Broken English Proverbs In Warri (923 Views)

Those Who Understand Broken English Well Pls Help Translate This / Man From Lagos Visits Girlfriend In Warri, Catches Her With Lebanese Sugar Daddy / How Do You Say "I Love You" In Broken English? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Hilarious Broken English Proverbs In Warri by efogator(f): 8:40am On Jun 01, 2019
Warri is a commercial city in delta state of Nigeria, it also doubles as an oil city; much funs happens in waffi as it is commonly called by admirers.

Waffi is the birth place of broken/pdgin english, below are some of the proverbs emanating from warri (waffi).

1. Na person wey never see problem dey use good English dey pray.

2. Book wey no gree enter head go enta exam hall

3. Goat wen get mind follow lion go catch fish, make e know say weda dem catch fish or not, Lion food don set o.

4.who naked no dey shuuk hand for pocket...!

5. wetin concern dog wit family planning?..

6.Na determination dey make Okada overtake trailer for road.


More at: https://www.efogator.com/2019/06/some-hilarious-pidgin-english-proverbs.html
Re: Hilarious Broken English Proverbs In Warri by Noblemarce: 8:43am On Jun 01, 2019
.
Re: Hilarious Broken English Proverbs In Warri by sonofspada(m): 8:51am On Jun 01, 2019
Them no dey match shiit wey bone dey inside, and them they respect who shiit am.

Deaf and dumb go Thief zinc, na the zinc kill am
Re: Hilarious Broken English Proverbs In Warri by kingkoboko: 9:17am On Jun 01, 2019
Hahaha...
Re: Hilarious Broken English Proverbs In Warri by Deepfeel(m): 10:51am On Jun 01, 2019
Lol see wisdom grin
Re: Hilarious Broken English Proverbs In Warri by Brown14: 11:23am On Jun 01, 2019
"Book wey nor gree enter head go enter exam hall"
Re: Hilarious Broken English Proverbs In Warri by mykorheya(m): 11:32am On Jun 01, 2019
No food for lazy man naw be person wey e mama dey sell food.

(1) (Reply)

Depressed / Bbnaija: Reason Why Frodd Is Washing Easter's Underwear. / Finally, I Have Captured Nairaland

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.