Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,321 members, 7,811,948 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 12:54 AM

Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! (3794 Views)

Have U Noticed That Ashawo Or Sex Workers Dont Like Kissing During Sex / If 20k Is To Big 4 u To Bleep 2 Beautiful Olosho Don't Open This Thread. / Why Most Girls Don't Like Kissing (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Nobody: 8:20pm On Sep 05, 2019
Fineboy like me go still patronize them and to get kiss na wahala! sad cheesy
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by pharrell8(m): 8:31pm On Sep 05, 2019
Ahswear wic mks no fun
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by onlinetomola(m): 8:41pm On Sep 05, 2019
Devil sef wan kiss Olosho ! shocked shocked shocked... anywayz, naa d same d same because wetin dey live inside Olosho sef naa devil grin grin

2 Likes

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 8:45pm On Sep 05, 2019
onlinetomola:
Devil sef wan kiss Olosho ! shocked shocked shocked... anywayz, naa d same d same because wetin dey live inside Olosho sef naa devil grin grin

U don come oo!
#lol

2 Likes

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Denikayan: 8:47pm On Sep 05, 2019
Except Olosho trip for you den e go allow you kiss am.

And Olosho dey love badly. Once Olosho fall for you, you no fit fvck another lady for that hotel o

11 Likes

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Sonfethopia: 8:49pm On Sep 05, 2019
Hiv is real o, if u suck ashawo wen get hiv breast u fit contact o , better wise .no kiss no suck bobs.sex n go.
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 8:51pm On Sep 05, 2019
TheDevil666:
Fineboy like me go still patronize them and to get kiss na wahala! sad cheesy

Talk wid them first b4 dem crry u enter room kon dey form virgin!

if i wan patronize them, i go yarn the barney say she go give me any style wey i like nd i go get access to boobs nd kissinq ooo... highest 1k-1.5k
Then she go agree fine! if not i leave am find another shekinna!!

7 Likes 1 Share

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 8:54pm On Sep 05, 2019
Sonfethopia:
Hiv is real o, if u suck ashawo wen get hiv breast u fit contact o , better wise .no kiss no suck bobs.sex n go.

And how on earth do u think sme1 gets hiv by suckinq br**st nd kissinq pathetic!!
*smh*
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Nobody: 9:08pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


Talk wid them first b4 dem crry u enter room kon dey form virgin!

if i wan patronize them, i go yarn the barney say she go give me any style wey i like nd i go get access to boobs nd kissinq ooo... highest 1k-1.5k
Then she go agree fine! if not i leave am find another shekinna!!
cheesy
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Nobody: 9:09pm On Sep 05, 2019
onlinetomola:
Devil sef wan kiss Olosho ! shocked shocked shocked... anywayz, naa d same d same because wetin dey live inside Olosho sef naa devil grin grin
angry
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Djicemob: 9:31pm On Sep 05, 2019
How ona take dey enjoy olosho?

Person wey you yourself know say no like you,na just your change and all through her mind na "make dis one do quick comot for my top"

Just this thoughts dey mess with my mind even if I wan try am

1 Like

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Junkie1: 9:43pm On Sep 05, 2019
undecidedWHY WOULD I KISS OLOSHO WHEN SHE SVCKS MULTIPLE DICKZ WITH THE SAME LIPS?

1 Like 1 Share

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Sonfethopia: 9:45pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


And how on earth do u think sme1 gets hiv by suckinq br**st nd kissinq pathetic!!
*smh*


Olodo If u r not informed u r deformed.

1 Share

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by BIAFRONIGERIAN(m): 9:50pm On Sep 05, 2019
Djicemob:
How ona take dey enjoy olosho?

Person wey you yourself know say no like you,na just your change and all through her mind na "make dis one do quick comot for my top"

Just this thoughts dey mess with my mind even if I wan try am

Pay olosho well and enjoy what she can offer as a woman not all these 3mins climbup and climb down.
I don't do black olosho sha undecided
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 9:55pm On Sep 05, 2019
Sonfethopia:


Olodo If u r not informed u r deformed.

Not Up To 20% Chances(less likely)
Argue with ur ANCESTORS!!! .
u also said 2ru kissinq sme1 can get hiv, i hope u hv realised ur mistake smart_brains??

*smh
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Sonfethopia: 9:58pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


Not Up To 20% Chances(less likely)
Argue with ur ANCESTORS!!! .
u also said 2ru kissinq sme1 can get hiv, i hope u hv realised ur mistake smart_brains??

*smh

I didn't said thru kissing I said don't kiss or suck ashawo as conclusion after citing that sucking bobs xause it.I didn't cause ur lack of comprehension. The first sip of suck can be the 20% chance of getting it. E be like u get hiv o. This one u don't wsnt me to educate ppl.nawa.
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 10:18pm On Sep 05, 2019
Sonfethopia:


I didn't said thru kissing I said don't kiss or suck ashawo as conclusion after citing that sucking bobs causes it. I didn't cause ur lack of comprehension. The first sip of suck can be the 20% chance of getting it. E be like u get hiv o. This one u don't want me to educate ppl. nawa.

Tahhh!!! Sharrrrap Jhoor.
Are u a male or female sef?
it's almost unlikely to contract hiv 2ru suckinq boobs.
Secondly, as far as i knw u can only get STI (sexually transmitted infection)like gonorrhea,syphillis nd the likes, throuqh MouthAction whose chances are quite slim too.
Basically! As far as sexuality goes suckinq of breasts is the least place to bag Hiv.
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Sonfethopia: 10:22pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


Tahhh!!! Sharrrrap Jhoor.
Are u a male or female sef?
it's almost unlikely to contract hiv 2ru suckinq boobs.
Secondly, as far as i knw u can only get STI (sexually transmitted infection)like gonorrhea,syphillis nd the likes, throuqh MouthAction whose chances are quite slim too.
Basically! As far as sexuality goes suckinq of breasts is the least place to bag Hiv.

Wen dem de education ona port Harcourt boys ,na only Igbo de ona head. Hear word.

1 Like

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by dollytino4real(f): 10:36pm On Sep 05, 2019
u nid proper orientation, mouth staph

1 Like

Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Sonfethopia: 10:39pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


Talk wid them first b4 dem crry u enter room kon dey form virgin!

if i wan patronize them, i go yarn the barney say she go give me any style wey i like nd i go get access to boobs nd kissinq ooo... highest 1k-1.5k
Then she go agree fine! if not i leave am find another shekinna!!

Imagine, u r pricing breast and pussy 1k. Poor man. And u de follow me.argue, better use that 1k go do.hiv test
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by onlinetomola(m): 10:44pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


U don come oo!
#lol

Lol ! I no cum again o
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 10:53pm On Sep 05, 2019
Sonfethopia:


Wen dem de education ona port Harcourt boys ,na only Igbo de ona head. Hear word.

I dnt take weed plz
are u male or female?
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 10:56pm On Sep 05, 2019
Sonfethopia:


Imagine, u r pricing breast and pussy 1k. Poor man. And u de follow me.argue, better use that 1k go do.hiv test

1k Is Too Much Sef!
breast nd pussy that i can get with suya and Lacesera!!!
u nid good spankinq
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Sonfethopia: 11:03pm On Sep 05, 2019
vickyhow:


1k Is Too Much Sef!
breast nd pussy that i can get with suya and Lacesera!!!
u nid good spankinq

Poor boy ,dirty girls,u must b an ogoniman
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by vickyhow(m): 11:16pm On Sep 05, 2019
Sonfethopia:

Poor boy ,dirty girls,u must b an ogoniman
So U are a female? am an ikwerrian FYI! For the Records! I roll with clean,delectable baes. I bet i would hv banged ur pussy with nothinq more than N100 Airtime. #no_insults_intended!
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by starbuck(f): 12:43am On Sep 06, 2019
I wonder why people think that HIV can't be transmitted via kissing....



What about cases where one has a bleeding gum undecided undecidedor sore on the tongue..., you think HIV can't be transmitted via it.. Continue playing turumbo with your life
Re: Olosho Don't Like Kissing! Edey Vex Me! by Chike222(m): 9:11pm On Jan 17, 2021
Any woman wey no like kissing... no go sabi Bleep man because na kissing nai dey make Bleep sweet well well....as e dey kiss na so you dey put the penis for the totoo......small pikin sense nai dey worry most of these women.... dem wan Bleep but dem no wan kiss you...rubbish Bleep..as if na dem brush mouth pass...

(1) (Reply)

Join FLOWS TV Now!! An 18+ Whatsapp Tv / U Stingy Bastard: / Ladies Be Lyk"if U No Get Beards No Toast Me O"!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 32
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.