Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,588 members, 7,955,167 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 06:34 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / I Am In My Heat Period. (4585 Views)
Get These Quality Solar Powered Fans. Heat Period Is Coming Fast / Mans Not Hot! 9 Steps On How To Stay Cool Always In This Heat Period / Hilda Dokubo Rescued Me When My Period Showed Up In Public - Lady (2) (3) (4)
I Am In My Heat Period. by Nobody: 5:16pm On Oct 15, 2019 |
For over a week now my john thomas dey itch me.Na water and soap i been dey use relieve myself before but this time the thing no gree leave me.As a mature and sexually active guy without a girlfriend for a decade guy must put that c.ock for inside hole today.By 8pm I dey go brothel.I cant be starving john thomas wey e no offend me.I must quench that konji today. I will gist you what's up later. 2 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Generalnomercy: 5:20pm On Oct 15, 2019 |
I will send you a link now to advice yourself... Bros, just zip up till you marry abeg, maka ndu gi n'eluwa 2 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by IceColdVeins(m): 5:22pm On Oct 15, 2019 |
What if rapture occurs between now and 8pm? this thread would be the evidence against you at the gate of hell comshots: 20 Likes 1 Share
|
Re: I Am In My Heat Period. by Skmoda360(m): 5:27pm On Oct 15, 2019 |
Better you go get yourself a girlfriend and stay the fvck outta brothel and be normal..... 4 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Birdeyeview: 5:31pm On Oct 15, 2019 |
waste of time,money, and resources for 5min pleasure. 6 Likes 2 Shares |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 5:33pm On Oct 15, 2019 |
Birdeyeview:It is far Better than rape.#1500k is not a waste of money.It is better than spending it on a date that i will not even kiss nor hug sef because she go say"we just met and you are demanding for a kiss" 24 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 5:34pm On Oct 15, 2019 |
IceColdVeins:I no kii person.Na knack I knack. 12 Likes 1 Share |
Re: I Am In My Heat Period. by Birdeyeview: 5:41pm On Oct 15, 2019 |
comshots: then it seems youve not been able to think outside the box yet. hold on and examine yourself well. ask yourself why you've not found a girlfriend yet to satisfy your sexual urge. prostitute should be a NO! NO!! for you as a man if you want to see progress in your life. 10 Likes 1 Share |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 5:46pm On Oct 15, 2019 |
Birdeyeview:That konji shall be broken today. 5 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Birdeyeview: 5:50pm On Oct 15, 2019 |
comshots:look at you and how you have anticipated the sin you are about to commit. after you'll beg God for forgiveness. shame on you son! 1 Like |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 6:03pm On Oct 15, 2019 |
comshots: 7 Likes
|
Re: I Am In My Heat Period. by Jmk9292(m): 6:07pm On Oct 15, 2019 |
It's a free world..... Inasmuch as every action or inaction have their consequences.... 2 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Barzinime(m): 6:19pm On Oct 15, 2019 |
Birdeyeview:You want to help him? Cos he doesnt mind going to hell Maybe you need greasing too? 1 Like |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 6:32pm On Oct 15, 2019 |
comshots:So are you trying to say hand does not cure konji? As in cum is an artificial one? Thought cum is cum? Are you sure ur visit to d brothel won't aggravate your konji, thereby make you a regular customer? You remember the guy his rubber bust and he immediately pulled out but unfortunately him don collect HIV ba? 2 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by nomnso2016: 6:38pm On Oct 15, 2019 |
Pls let a sister here help a brother in need, just one stroke 5 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Birdeyeview: 6:42pm On Oct 15, 2019 |
Barzinime: it seems mumu is your middle name. |
Re: I Am In My Heat Period. by udoakwa(m): 6:44pm On Oct 15, 2019 |
I stopped doing this shit early 2012 my friend introduced me same year, i swore never to visit a brothel or Bleep prostitute again... i can tell u bro I'm happy with my life n that decision i took.. please if u don't want to damage urself stay away from visiting brothels 4 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 9:51pm On Oct 15, 2019 |
Guys i'm back.Let me gist you how it went.I went to one of the classy brothel at church street oshodi,owonla Intl new life hotel.As I enter see big booty babes dey hold me and tried to corner me go room.But I won take my time select cos all that glitters are not gold.Most of these olosho na boreholes and saggy bobby wey dem push up.And them get rules Na if you follow them enter room dem go begin open eyes for you after you don pay and won knack..I just fashy those ones wey dey hang by the gate and I waka go the back of the House, inside the hotel.Babes just dey approach me one after the other"Guy come make we go inside my room make I suck you.I go give you dog style"Na lie she dey lie.The ones wey I no like I go ask dem say"Na free.That one go say"Na money you go pay.I go tell her say"I no carry cash.She go waka. One come meet me and dey rub my nipple and chest.The next thing she grab my prick and dey rub am.I won get erection before I follow this one but my john Thomas no come gree stand again.She dey rub am and dey persuade me make we go inside her room.The thing no won rise again. I no even get any feelings again. As the olosho see say I no gree follow her she waka.I swear,na this gel I won follow. But I won konji-rise first.I dey there reach 50minutes.I come dey fear make police no come raid the hotel.Wetin I go talk say I dey find because that hotel na brothel.Na so I bounce comot for the brothel.I no knack because third leg no stand.I carry the #1k wey I budget to knack go mamaput near my house go buy a plate of swallow,#3h, go wack for house. 2 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 10:24pm On Oct 15, 2019 |
comshots: 6 Likes
|
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 7:35am On Oct 16, 2019 |
AwkaetitiBabe:It does.I have been doing handjob with soap and water.I know know why this time come dey different. John Thomas just dey stand anyhow even though I don satisfy am.E want the real hole.E don tire for hand job. |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 7:37am On Oct 16, 2019 |
nomnso2016:They can never help.If na to ask for recharge card and I turn their request down them go begin call me'Broke ass' |
Re: I Am In My Heat Period. by Nobody: 7:39am On Oct 16, 2019 |
Barzinime:Thank you. |
Re: I Am In My Heat Period. by Barzinime(m): 9:01am On Oct 16, 2019 |
Werey alaso ni e Your brain as small as that of a bird Birdeyeview: |
Re: I Am In My Heat Period. by Birdeyeview: 9:18am On Oct 16, 2019 |
Barzinime:Iya to bi baba e ni werey alaso. opolo e o function. |
Re: I Am In My Heat Period. by seanwilliam(m): 11:10am On Oct 16, 2019 |
next time if ur konji no gree come down, watch porn and soapy simultaneously, by this, ur body go come down, he dey happen to guys sometimes. i prefer soapeyon to going to brothel |
Re: I Am In My Heat Period. by Obodo999(m): 11:21am On Oct 16, 2019 |
Birdeyeview: What a filthy language. I thought women don't get upset |
Re: I Am In My Heat Period. by Slawormir: 11:22am On Oct 16, 2019 |
Okay |
Re: I Am In My Heat Period. by Barzinime(m): 11:29am On Oct 16, 2019 |
E pain am I have home training so i wont refer back But are you horni for the guy matter to pain you reach this one? Birdeyeview:Went through your profile Guess you have lots of anger bottled up inside of you. |
Re: I Am In My Heat Period. by Birdeyeview: 11:30am On Oct 16, 2019 |
Obodo999:now u know we do. 1 Like |
Re: I Am In My Heat Period. by Oluwasaeon(m): 1:14pm On Oct 16, 2019 |
Go go bro !!! |
Re: I Am In My Heat Period. by Sabby1(m): 2:42pm On Oct 16, 2019 |
Bro, it's high time you get married. Those are indications that you're matured and ripe for marriage. Nevertheless, if you are not ready for marriage, you can embrace CHASTITY. You have had self control for 10 years and counting, give it a final push. Avoid pre marital sex and call upon God for help. Imagine going to the hotel and while having sex, your penis get stuck in the vagina (penis captivus) or having sex with an epileptic prostitute and during the process she had seizures. Think twice bro There is pride in being CHASTE That's just my own piece of advice 2 Likes |
Re: I Am In My Heat Period. by chubinwa(m): 5:46pm On Oct 16, 2019 |
Looks fictional to me but quite hilarious. in addendum, konji na bastard. na so e hold me since this week but I no get babe because I never balance financially 2 Likes |
Married Woman Busted With Form Three Boy In Lodge (pictures) / Hot 21 Year Old Nickelodeon Girl With Crazy Curves In Bikini (PHOTOS) / What Kayamata Has Done To My Engaged Friend
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 45 |