Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,950 members, 7,835,165 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 06:22 AM

Hey Guys. I'm Back - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hey Guys. I'm Back (6793 Views)

I'm Back Again / I'm Back From Ban With A Banger / I'm Back Again! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Go Down)

Re: Hey Guys. I'm Back by Odunnu: 7:28am On Nov 10, 2010
Better go learn toasting and chat up lines
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 7:31am On Nov 10, 2010
No i dont need all that

Na plain chat mehn

But u get dirty mind
Re: Hey Guys. I'm Back by Jezzybrown(m): 9:51am On Nov 10, 2010
Very dry gist
Na where d dude say him comot from self
Re: Hey Guys. I'm Back by Coolabbie: 1:18pm On Nov 10, 2010
Jezzybrown:

Very dry gist
Na where d dude say him comot from self
na only God know where he jump out from
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 4:10pm On Nov 10, 2010
Where u dey?
try guess! wink cheesy

Better go learn toasting and chat up lines
I b talk am b4. . .  u sabi am well well grin
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:57pm On Nov 10, 2010
@chiegemba

Nne, as u can see i dey mobile and no be all your information i fit see.

But i know for sure sey from time u said u wan go sleep, may u no dey naija - or u fit dey naija make e be sey u do night vigil (laffs)

Hhmm

@toasting, na wa oh

lol
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 9:04pm On Nov 10, 2010
hahahaha. . .  u try well grin grin grin but come ooo vigil no bad though. . .  i go save u d stress, i dey california.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 9:11pm On Nov 10, 2010
I didnt say night vigil na bad thing cuz me sef dey go night vigil once in a while

Hhmm, california ke? I thought as much sha.

So how u dey - hope u sleep well sha?
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 9:19pm On Nov 10, 2010
I didnt say night vigil na bad thing cuz me sef dey go night vigil once in a while

Hhmm, california ke? I thought as much sha.

So how u dey - hope u sleep well sha?

i just dey. . . thank God 4 God. . . my sleep was gud, d only thin b say na alarm wake me up 2 ready 4 work undecided grin
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 9:23pm On Nov 10, 2010
Good to know u get strenght to work unlike my sister (laffs)

U live alone over there?
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 9:34pm On Nov 10, 2010
Good to know u get strenght to work unlike my sister (laffs)

U live alone over there?
ur sister? ok ooo. . . yes i do live aloneguests r welcomed 2 wink grin
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 9:41pm On Nov 10, 2010
Sounds cool

Ok nice talking to u dear

I wan quickly go get something

Wish i go fit meet u again so dat we can talk more
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 9:50pm On Nov 10, 2010
Sounds cool

Ok nice talking to u dear

I wan quickly go get something

Wish i go fit meet u again so dat we can talk more

no wahala. . . .  wink grin
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 11:06pm On Nov 10, 2010
I'm back

Halla when u come back oh

lol
Re: Hey Guys. I'm Back by EfemenaXY: 12:56am On Nov 11, 2010
Studio CFR:

I'm back

Halla when u come back oh

lol

**mimics him**

I'm back. . .Halla when u come back oh. . .lol

Naija - see as yahoo-yahoo studio dey find papers / visa abi na foreign currency dey shook u for eye so?? grin grin

I don notice say for the past couple of weeks you don switch from mobile to computer and back to your Nokia handset shocked shocked

wetin happen stupido?? Maga nor gree pay u dis time?? tongue tongue

@chiegemba girl - shine your eyes & beware sha. . .419 stud is on the prowl (again) for a sponsor

**sniggers**
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 1:17am On Nov 11, 2010
**mimics him**

I'm back. . .Halla when u come back oh. . .lol

Naija - see as yahoo-yahoo studio dey find papers / visa abi na foreign currency dey shook u for eye so??   

I don notice say for the past couple of weeks you don switch from mobile to computer and back to your Nokia handset   

wetin happen stupido?? Maga nor gree pay u dis time??   

@chiegemba girl - shine your eyes & beware sha. . .419 stud is on the prowl (again) for a sponsor **sniggers**


hahahahaha grin grin grin no worries my sista. . .  thanks 4 lookin out 4 a sista. . . .   smiley btw how u dey?
@Studio CFR eyaaaa u don comot? i don come return . . . na halla i dey halla soooooo. . . . . grin
Re: Hey Guys. I'm Back by EfemenaXY: 1:23am On Nov 11, 2010
^^ girl I'm fine o!

cheesy cheesy cheesy
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 1:27am On Nov 11, 2010
^^ girl I'm fine o!

cheesy cheesy cheesy
dat is gud oooo . . . nothin do u my sista smiley wink
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 10:27am On Nov 11, 2010
Ok Efe i go take what u said about me as joke - but i fit no take am as joke next time sha cuz na Irresponsible accusation wey strong enough to tarnish anybody's image.



@CHIEGEMBA

sorry dear - e go be another time sha.

lol
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 2:12pm On Nov 11, 2010
.
Re: Hey Guys. I'm Back by EfemenaXY: 1:51am On Nov 12, 2010
Studio CFR:

Ok Efe i go take what u said about me as joke - but i fit no take am as joke next time sha cuz na Irresponsible accusation wey strong enough to tarnish anybody's image.


Not a joke - I meant EVERY word I said

you ain't for real stud - you're fake and everyone knows it angry angry angry
Re: Hey Guys. I'm Back by chiegemba(f): 4:42am On Nov 12, 2010
^^^ its all gud. . . . I beg 4 peaceful comments. . . . am all 4 peaceful arguments and all wink smiley
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 5:32am On Nov 12, 2010
Stop talking nonsense Efe u dont even know me

U don too over stretch my Patien** - maybe is high time i toss your as.s to the mod or to seun himself.

I DONT LOVE U AND WILL NEVER EVER LOVE U - U KNOW WHY?

Cuz u are ugly and too old for me.

Dont u get it from the beginning dat i dont love u dummy?

Do u want it dat no be u toast me?

U promised me heaven and earth to get u pragnant when u come home in december - but i told u i will think about - u said i shouldnt discuss it wit any of my pal
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 5:46am On Nov 12, 2010
Dat didnt go down well with me - so i started acting funny just to chase u away.

U call my phone i wont pick - u send me text message i wont reply.

U threatened to tarnish my image on nairaland (which u did) so dat tarnimz - b4u,iwaz and the rest would think i'm a bad person and stop talking to me but u didnt succeed.

U get so bittered that when u see any woman talking to me nairaland, u wil call me to confirm who she is.

U no dey tire?

U told me u be 37 yrs but na lie cuz i know u 40 somtin
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:03am On Nov 12, 2010
See the kind wicked lies u dey cook just to spoil my name

No be u sey make i go make inquiry for 2 bedroom flat with kitchen dat u no go like to come my house make people begin disturb u and dat u want privacy when u come back in december (Deny it)

And i did - then i came back to give u the break down - which u agreed.

Because of the love message B4U,IWAZ posted to me here wey u see, u come dey vex and stopped calling me.

But i no send - why u come dey tell people all sort of nonsense na?
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:15am On Nov 12, 2010
U told them i be illiterate, gutter boy, yahoo boy, fake dude, and a drug addict

But u think i care?

I might have kept somethings away from u since i dont love u.

Ok make i begin tell u one by one - i'm not an illiterate.
I just dey turn my english up side down to make people laugh - and basket mouth is my role model.


I no be gutter boy cuz i dey live like a king - I'M AN AVIATOR

An Aircraft ground marshall i fit back am up with pictures if u doubt am.
I'm comfortable.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:23am On Nov 12, 2010
If no be sey u be bad person, why u go say u go any extent with my wife to be if u born for me and she try to come closer to the children u born for me.

U think sey na everybody go do anything for money?

U are evil.

I don break away from u.

Go and rust in hell and stop following me about.

U are nothing to me u dis ugly witch.

Cook another lies again to pull me down - i'm listening.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:30am On Nov 12, 2010
@CHIEGEMBA

Nne - tis better i come to clear my name so dat people no go begin think all the wicked stories EFEMENA dey spread around about me na true.

Sorry for the embarassment sha.

I'M DONE WITH THIS.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:49am On Nov 12, 2010
Before i forget Efemena ozobaro

I no fit date Isoko old woman .

And as an Aircraft ground marshall wey i be, TRAVELLING OVERSEAS na nothing to me.

Some of una wey dey dat side especially for Europe, i dey give them transport fare to go charter taxi go meet dia family when those oyinbo (white men) deport them back to naija.

Cuz dem dey come back in tears and koboless.

Not funny though

Just to let u know that u dey london as u claimed no mean anything to me and dat make u throway your pride
Re: Hey Guys. I'm Back by jossy1luv(f): 7:08am On Nov 12, 2010
@studio, u neva stil repent wit all this ur plenty plenty bad mouth?
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 7:35am On Nov 12, 2010
What can i say?

As u can see, she wants to spoil my name out of jealousy

E better make i tell people how e take happen
Re: Hey Guys. I'm Back by B4UIWAZ(f): 8:15am On Nov 12, 2010
Oh yeah
What is stud feeling like right now
Celeb?
lol
I like this dude alot

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8)

What Is An African Born In Poland Called? / Christmas Cake Recipe With A Twist / Latest Jokes U Av Never Heard.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.