Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,936 members, 7,835,120 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 05:03 AM

Hey Guys. I'm Back - Jokes Etc (8) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hey Guys. I'm Back (6792 Views)

I'm Back Again / I'm Back From Ban With A Banger / I'm Back Again! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Go Down)

Re: Hey Guys. I'm Back by Idowuogbo(f): 6:10pm On Nov 18, 2010
na wah oo , my aburo wan go chop dinner 4 dubai , very soon are lunch wud b in Gabon
cheii tz 1-0, u adoyuken dat guy oo
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:11pm On Nov 18, 2010
*Faints*
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:17pm On Nov 18, 2010
^^ Abeg, wake up.

Idowuogbo:

na wah oo , my aburo wan go chop dinner 4 dubai , very soon are lunch wud b in Gabon
cheii tz 1-0, u adoyuken dat guy oo

You dey mind am? Some people just like to dey fool themselves.
Re: Hey Guys. I'm Back by Idowuogbo(f): 6:20pm On Nov 18, 2010
^wetin dey do u , u 2 like forming , d guy press agbada cum 4 u , u dey do yanga
shey na wen fulani come wiv proposal wey he no brush teeth na hin u go gree
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:24pm On Nov 18, 2010
Dat janitor?

Mtchew
Talk of better person abeg
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:27pm On Nov 18, 2010
Studio CFR:

Dat janitor?

Mtchew
Talk of better person abeg

Studio, I gbadun you jare! grin grin

Idowuogbo:

^wetin dey do u , u 2 like forming , d guy press agbada come 4 u , u dey do yanga
shey na wen fulani come wiv proposal wey he no brush teeth na hin u go gree

Why you dey fall my hands like this na? You want make I go to dinner with pessin wey no sabi speak proper English? I expected better from you. sad
Re: Hey Guys. I'm Back by Idowuogbo(f): 6:29pm On Nov 18, 2010
Ewooooo!!! shocked shocked shocked shocked
me no sey he dey clean canal , chei i reverse am , God forsake sef
mabinu erelu mi kiss kiss
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:31pm On Nov 18, 2010
I dey surprised sey you no notice am before. sad

You fit put your eye back into im socket now. tongue
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 6:41pm On Nov 18, 2010
Tanimz no gbadun me oh

Na only my wife get da right to gbadun me

(No ofience)
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 6:44pm On Nov 18, 2010
Studio, you want make I tell people wetin you tell me? cheesy

You be he-diot sha, I no fit gbadun you the way you mean am. I only gbadun'ed your reply.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 7:09pm On Nov 18, 2010
I know what u are ca*pable of doing

Please dont expose it and keep it gangster
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 2:32pm On Nov 19, 2010
Oniranu.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 2:38pm On Nov 19, 2010
Ni oko e
Element
Re: Hey Guys. I'm Back by Ben13: 4:18pm On Nov 19, 2010
Only Jokes are posted on this section. Please use the chat thread for offtopic chats.

(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8)

Funny Quotes By Pete Edochie / What Is An African Born In Poland Called? / Christmas Cake Recipe With A Twist

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.