Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,907 members, 7,835,023 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 01:08 AM

Hey Guys. I'm Back - Jokes Etc (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Hey Guys. I'm Back (6791 Views)

I'm Back Again / I'm Back From Ban With A Banger / I'm Back Again! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Go Down)

Re: Hey Guys. I'm Back by Idowuogbo(f): 8:11pm On Nov 14, 2010
^abi omo gidi
mobinga we Jesus witches dey call u na , wey ur tithes and offerings
tanimz:

^^ Better pessin, abeg make we leave them.

Where is Mobinga?

@stud
u watch me wen i finish wiv u , u wud understand d word ignore
u dis doner kebab tongue angry angry angry angry
Re: Hey Guys. I'm Back by ElementG(m): 8:11pm On Nov 14, 2010
*cuddles his baby into his hands* oya no vex for me, i just had to let dat guy understand d real thing *slowly slides his hands under her shirt* kiss kiss kiss
Re: Hey Guys. I'm Back by koolchicco: 8:12pm On Nov 14, 2010
[size=5pt]*quietly enters the thread*[/size]
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:13pm On Nov 14, 2010
Lai lai
Lol
Re: Hey Guys. I'm Back by koolchicco: 8:17pm On Nov 14, 2010
undecided
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 8:20pm On Nov 14, 2010
^^ Hello.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:20pm On Nov 14, 2010
Boring
Re: Hey Guys. I'm Back by koolchicco: 8:22pm On Nov 14, 2010
tanimz:

^^ Hello.

Aight TZ, wat gwan?
Re: Hey Guys. I'm Back by Idowuogbo(f): 8:26pm On Nov 14, 2010
Element G:

*cuddles his baby into his hands* oya no vex for me, i just had to let dat guy understand d real thing *slowly slides his hands under her shirt* kiss kiss kiss
dats my baby , ok lets not bring isekuse hia, cus underage pikins full hia
ok darling kiss kiss kiss kiss kiss
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:26pm On Nov 14, 2010
Tanimz


Make e no look as if i dey avoid u (laffs)

Wetin dey?
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 8:27pm On Nov 14, 2010
koolchicco:

Aight TZ, wat gwan?

I'm good, have we met somewhere before (I mean on NL)?

Studio CFR:

Tanimz


Make e no look as if i dey avoid u (laffs)

Wetin dey?

Nothing dey o, I dey wait make you come gist me.
Re: Hey Guys. I'm Back by ElementG(m): 8:28pm On Nov 14, 2010
Idowuogbo:

dats my baby , ok lets not bring isekuse hia, cus underage pikins full hia
ok darling kiss kiss kiss kiss kiss
ok ok, thank God i go soon dey come house wink wink wink
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:29pm On Nov 14, 2010
Ok are u on yim right now tanimz or
Re: Hey Guys. I'm Back by koolchicco: 8:31pm On Nov 14, 2010
tanimz:

I'm good, have we met somewhere before (I mean on NL)?

Maybe or maybe not grin

Nyways I can see u're trending yet wink
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 8:33pm On Nov 14, 2010
koolchicco:

Maybe or maybe not grin

Nyways I can see u're trending yet wink

I'd take that as a yes. Trending? How?

Studio CFR:

Ok are u on yim right now tanimz or

Yes I am.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:37pm On Nov 14, 2010
Tanimz
Ok my messenger dey phuckup.

Ok can i flash?
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 8:38pm On Nov 14, 2010
Do whatever you please.
Re: Hey Guys. I'm Back by koolchicco: 8:39pm On Nov 14, 2010
tanimz:

I'd take that as a yes. Trending? How?

Yes I am.

Not far from the truth  grin

Trending as in: ur swagz et charisma wink How's utopia BTW?
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:40pm On Nov 14, 2010
Ok check it hard tough girl
Re: Hey Guys. I'm Back by tanimz(f): 8:41pm On Nov 14, 2010
koolchicco:

Not far from the truth  grin

Trending as in: your swagz et charisma wink How's utopia BTW?

smiley smiley smiley

Hehe, thanks. Utopia is perfect. cool

Studio, I don check am, I no see anything.
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:46pm On Nov 14, 2010
Not going at for now

But hold am sha cuz i go still dey try am.

And i'm serious dis time.

Take my word serious oh lol
Re: Hey Guys. I'm Back by Odunnu: 8:47pm On Nov 14, 2010
Anybody don slap anybody?
Abeg,me I want action jor
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:49pm On Nov 14, 2010
Ooops!

I don type nonsense
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 8:52pm On Nov 14, 2010
Hi hater

I see u *smiles*
Re: Hey Guys. I'm Back by Odunnu: 8:56pm On Nov 14, 2010
Attention Seeker
Re: Hey Guys. I'm Back by koolchicco: 8:59pm On Nov 14, 2010
Jealousy overruled! tongue
Re: Hey Guys. I'm Back by StudioCFR(m): 9:03pm On Nov 14, 2010
Odunnu

Why u go talk like dat

U wan quarel' again today ni
Re: Hey Guys. I'm Back by Odunnu: 9:04pm On Nov 14, 2010
Warreva
Re: Hey Guys. I'm Back by Mobinga: 9:47pm On Nov 14, 2010
What
Is
Happening
Here?

I created this thread to declare my glorious return, left for a while only to come back and see you guys having sex on my thread?  angry Get A Room!!!!  angry


Papa's Back  cool cool cool

© Infinity Mobinga Inc.
Re: Hey Guys. I'm Back by Idowuogbo(f): 10:17pm On Nov 14, 2010
c dis ogufe , pay for our suite na
by d way i wan five star grin grin grin
Re: Hey Guys. I'm Back by Mobinga: 10:25pm On Nov 14, 2010
grin So you agree na that you're having sex on my thread? grin grin
lol
long tym Iduwiugba
Re: Hey Guys. I'm Back by bashydemy(m): 11:43pm On Nov 14, 2010
yes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8)

See What Someone Said About White People's Lips / Funny Quotes By Pete Edochie / What Is An African Born In Poland Called?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.