Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,650 members, 7,816,665 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 02:44 PM

Sense Of Humor Fund - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sense Of Humor Fund (11032 Views)

Lolz....! Chinese Couple... (one Of Humor Page's Jokes!) Have Fun! / This Picture Inspires Him To Become A Medical Doctor. [Humor] / Catholics Have A Good Sense Of Humor. Must See!!!! (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18) (Go Down)

Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 10:04am On Dec 22, 2010
Lol
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 6:23pm On Dec 22, 2010
i give him 5%, he needs it badly, sorry,i give EFE 5% too
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:42pm On Dec 22, 2010
lol

Una go soon hear from me
Re: Sense Of Humor Fund by Omolola1(f): 9:07pm On Dec 22, 2010
Studio na u dem finish lyk dis? pele o. . .lol
Re: Sense Of Humor Fund by jokingmary(m): 9:11pm On Dec 22, 2010
Omolola1:

Studio na u dem finish lyk dis? pele o. . .lol
grin
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:37pm On Dec 22, 2010
Dem no finish me
Dem dey only show me love the hard way

*adjusts sleeve*
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 11:40am On Dec 23, 2010
Studio CFR:

Dem no finish me
Dem dey only show me love the hard way

*adjusts sleeve*
[/q smiley smiley smiley smiley smiley smiley smileyuote]
seems its workin after all
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 5:35pm On Dec 23, 2010
lol
Hhmm

Na u sabi
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 2:37pm On Dec 24, 2010
Thanks, give and it will come back to u.
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:34pm On Dec 24, 2010
Ani won'tin se e

lol
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 4:43pm On Dec 24, 2010
Cow u no chop, chicken u no chop, fish u no chop, u say u wan BEEF. U don dey mad?
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 5:44pm On Dec 24, 2010
What a temper

yinkus never turn am to fight na
Dis is jokes section


Mtchew
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 5:46pm On Dec 24, 2010
Just kidding oh
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 5:52pm On Dec 24, 2010
Fimile baby fimile

Mi o semo baby fimile

lol
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 5:55pm On Dec 24, 2010
Hahaha, anytym u c me u dey fil lyk sey u drunk. Mi o fi e le, mi o fi e le. U know u lyk me,stop frontin
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 6:10pm On Dec 24, 2010
who dey deceive u like dis?

Mtchew
lol
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:21am On Dec 26, 2010
Wia is our yinkus our love go na?
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 9:50am On Dec 26, 2010
Wrong Thread,


Mtchewwwwwwwwwww
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:52am On Dec 26, 2010
Ode ni'e te le
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 9:57am On Dec 26, 2010
Studio CFR:

Ode ni'e te le

Why do i have to exchange words with you,  When i got better ppl to tlk tooo,  Frustrated Homoerectrus,
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:41am On Dec 26, 2010
Jealousy no go kill u


Olodo!
Spell dat 'F" word well

Jambite oshi
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 10:48am On Dec 26, 2010
Studio CFR:

Jealousy no go kill u


Olodo!
Spell dat 'F" word well

Jambite oshi



Animal, U don gain one yeye admission for yaba tech, I am sure you haven't dream of an ambition when i graduated from Institution, I pity u, Go learn apprentice b4 its too late,
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:07am On Dec 26, 2010
lol
Ok i can see u don spell dat 'F" correctly u dis bloody illiterate.

U graduate?
From which tuition?
Yaba Left i wey dey second turning by your right i guess


Ol boy u be fo.o.l

I no supposed dey give u my attention
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 11:17am On Dec 26, 2010
Studio CFR:

lol
Ok i can see u don spell dat 'F" correctly u dis bloody illiterate.

U graduate?
From which tuition?
Yaba Left i wey dey second turning by your right i guess


Ol boy u be fo.o.l

I no supposed dey give u my attention




As a wise man am superior to any insults which can be put upon me, and the best reply for your unseemly behavior is patience and moderation, Go take your nap for Express
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 11:21am On Dec 26, 2010
rotfl
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:22am On Dec 26, 2010
The person wey tell u sey u are wise only said so to make u happy

U not wise dummy

Stop deceiving yourself
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 11:32am On Dec 26, 2010
Drop-Out, Define dummy in 2 letter word
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:35am On Dec 26, 2010
How much are we talking about?
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 11:38am On Dec 26, 2010
Did you pass through skool?
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:42am On Dec 26, 2010
Talk to the hand abeg

U dey dull me
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 11:57am On Dec 26, 2010
Calling you an Id**t  would be an insult to all the silly people,
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 11:59am On Dec 26, 2010
and u top the list of dem silly peeps

Hater

omo IBO oshi

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18)

"Yabs" Or "Wording" We Used To Tell As Children. / If Your Girlfriend Still Calls You Baby.... ( A Must See) / Funny Pictures Of The Cold Season,winter,harmattan From Around The World.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.