Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,652 members, 7,816,677 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 02:57 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sense Of Humor Fund (11033 Views)
Lolz....! Chinese Couple... (one Of Humor Page's Jokes!) Have Fun! / This Picture Inspires Him To Become A Medical Doctor. [Humor] / Catholics Have A Good Sense Of Humor. Must See!!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18) (Go Down)
Re: Sense Of Humor Fund by belamour(m): 12:02pm On Dec 26, 2010 |
Studio CFR: I will frustrate life out of you, Nigba ti ba setan pelu e, Wa mo pe Jesu ose omo Ibo, |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 12:10pm On Dec 26, 2010 |
I go see how u wan take frustrate me here after i don patch dis hot amala for your face |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 12:14pm On Dec 26, 2010 |
dat brown disgusting stuff |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 12:17pm On Dec 26, 2010 |
talk to the hand |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 1:32pm On Dec 26, 2010 |
Sorry my dear, na xmas celebratn i follow go oh. Pls i asked 4 help 4 studio not insults. Even if he is a dropout, how dat 1 take concern u? Ask bill gates,mack zuckerberg, 2face ao bin a dropout can influence 1's life. P.s if u think dis thread is wrong, i think u should GET D HELL OUT! |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 1:52pm On Dec 26, 2010 |
feisty hmm,i lyk it. |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 3:15pm On Dec 26, 2010 |
Now dis is what i call TRUE LOVE! *Smiles* Yinka baby me, i never knew u like' me dis much. Thanks for reminding dat guy dat not only the educated peeps would make it big so dis country wey we dey so. I'm not saying education is not good o, make una no mis'quote me just dat not compulsorily u must be educated before one can make it to the top. Companies dis days go for experience and not the number of degrees u have Plenty people dey labour market today cuz dey have nothin up there. Lol |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 3:49pm On Dec 26, 2010 |
LWKMD. u know al b dere 4 u anytym just bear wit dem and try 2 b more patient |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:06pm On Dec 26, 2010 |
Smiles Dat guy is a killjoy (laughs) But no be for my side tori mo'gbono felli feli bi amala to jino mehn lol |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 4:13pm On Dec 26, 2010 |
kip d love comin but more jokes pls |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:31pm On Dec 26, 2010 |
lol |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 10:03pm On Dec 26, 2010 |
Ok. But not 2nyt, now am beat |
Re: Sense Of Humor Fund by Idowuogbo(f): 10:07pm On Dec 26, 2010 |
haba bela wetin happen , sunday school pikin dey act like area boy ni na wah o , wetin we no go c |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 10:13pm On Dec 26, 2010 |
Sorry i dont undastand u |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:32pm On Dec 26, 2010 |
lol |
Re: Sense Of Humor Fund by Kunbee: 4:46pm On Dec 27, 2010 |
I dont dash vagabonds anything |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:04pm On Dec 27, 2010 |
u must be out of your mind, HATER! |
Re: Sense Of Humor Fund by Kunbee: 7:28pm On Dec 27, 2010 |
I aint your hater hypertek |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:38pm On Dec 27, 2010 |
wanna sign onto hypertek? hypertek family rules baby |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 7:54pm On Dec 27, 2010 |
Haba |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 7:59pm On Dec 27, 2010 |
kilode my darling? |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 8:23pm On Dec 27, 2010 |
I dont like dis quarellsome attitude of yours |
Re: Sense Of Humor Fund by Kunbee: 8:35pm On Dec 27, 2010 |
Studio CFR: Except from 2face who dey dia wey get sense |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:36pm On Dec 27, 2010 |
Na dat trouble maker first attack me o lol Ok i won't fight back again for your sake baby Happy now? |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 8:43pm On Dec 27, 2010 |
Dry |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 8:47pm On Dec 27, 2010 |
Kunbee Oyekan kilo fun'e iwo omo yi Mtchew |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 8:55pm On Dec 27, 2010 |
Thanks luv. Mwah! |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:05pm On Dec 27, 2010 |
rotflmao |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:06pm On Dec 27, 2010 |
lol No let your boy friend break my head before we enter new year o Stand far blow me kiss abeg lol |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 9:20pm On Dec 27, 2010 |
Lwkmd. U b d only 1 nah. |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 9:24pm On Dec 27, 2010 |
the same thing u said to eldave Mtchew Se oro'pe mugun ni mi ni? |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 9:27pm On Dec 27, 2010 |
n0r dey use me play i dn warn u before,abi u nid motivation? |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (18)
"Yabs" Or "Wording" We Used To Tell As Children. / If Your Girlfriend Still Calls You Baby.... ( A Must See) / Funny Pictures Of The Cold Season,winter,harmattan From Around The World.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15 |