Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,516 members, 7,816,251 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 08:16 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Sense Of Humor Fund (11025 Views)
Lolz....! Chinese Couple... (one Of Humor Page's Jokes!) Have Fun! / This Picture Inspires Him To Become A Medical Doctor. [Humor] / Catholics Have A Good Sense Of Humor. Must See!!!! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (18) (Go Down)
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 2:08pm On Jan 05, 2011 |
Bashy na anywhere women gather dem dey see u GBAM!!!!!!! make i commot oooh. |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 2:47pm On Jan 05, 2011 |
lol |
Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 4:02pm On Jan 05, 2011 |
shakara4u:you be outdated human being |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 4:07pm On Jan 05, 2011 |
fake boi, ur birth certificate get made in china abeg free me jor, i no b woman |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 4:10pm On Jan 05, 2011 |
How person birth certificate go get made in china Dat one make sense? Just asking |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 4:11pm On Jan 05, 2011 |
jst to tell u hw fake him b |
Re: Sense Of Humor Fund by eldav(m): 4:42pm On Jan 05, 2011 |
abeg make una make sense. *person go soon attack me* hehe |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 4:53pm On Jan 05, 2011 |
heheehehehehehehehehe ope dat laff make sense? |
Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 5:09pm On Jan 05, 2011 |
shakara4u:it take one to know one you dis IBO boy na your brother's dey import good from china i guess you self be china made that why you no dey make sense and remember say china product no dey last i pity your life span no offense |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 5:22pm On Jan 05, 2011 |
Hehehe! C human lullaby.u dry sote u dey make people slp lyk lexotan. Ode c as u old reach,ur brain na none tested chinese brand,infact comot 4 my thread! |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 5:41pm On Jan 05, 2011 |
lmao, i dodge am, bashy dodge too ooo, u no u my man |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 5:47pm On Jan 05, 2011 |
Bashy na ur man? Interesting. |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 5:52pm On Jan 05, 2011 |
u know no b4? if u no b person man,hw u go d follow like for 8 threads, |
Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 5:57pm On Jan 05, 2011 |
Yinka i get back to sender for body ooo |
Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 5:59pm On Jan 05, 2011 |
shakara4u:who be your man you wan take style dey apologize for corner abi well am not taking that i need an open apology |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 6:04pm On Jan 05, 2011 |
rotflmao, apolo, wat msctweeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 10:00am On Jan 06, 2011 |
Ouch! That musta hurt. Why u reject her nah? |
Re: Sense Of Humor Fund by StudioCFR(m): 10:18am On Jan 06, 2011 |
The same question i bin wan ask |
Re: Sense Of Humor Fund by lysaa(f): 11:00am On Jan 06, 2011 |
bashy_demy:U FOR TAKE SHAME HAPPY NA! |
Re: Sense Of Humor Fund by yinkalink(f): 11:09am On Jan 06, 2011 |
He rejected her cos of constant demands.but bashy pls reconsider,d poor gal as bin crying her eyes out. |
Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 11:20am On Jan 06, 2011 |
am not sure what girl are you talking about here |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 11:24am On Jan 06, 2011 |
whoz tlkin to u, una weldone oooh jst passin |
Re: Sense Of Humor Fund by jokingmary(m): 11:27am On Jan 06, 2011 |
Hello people |
Re: Sense Of Humor Fund by lysaa(f): 11:33am On Jan 06, 2011 |
. .HI.Virus y'all Just have to spread the love. |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 11:34am On Jan 06, 2011 |
lol, |
Re: Sense Of Humor Fund by lysaa(f): 11:45am On Jan 06, 2011 |
^^ u know i got nothn but love sha |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 11:49am On Jan 06, 2011 |
hmmm!serious? spread some to moi then |
Re: Sense Of Humor Fund by lysaa(f): 11:51am On Jan 06, 2011 |
But i just did na Knew u wouldn't fig that out tho. |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 11:53am On Jan 06, 2011 |
u knew |
Re: Sense Of Humor Fund by lysaa(f): 11:57am On Jan 06, 2011 |
Of course dear. .human minds clicks anti-clockwise more than clockwise. Just like y'all did. If i'm yarning, check for the positives beyond the negative walls it appears to have. |
Re: Sense Of Humor Fund by bashydemy(m): 4:47pm On Jan 06, 2011 |
Lysaa abeg pocket your |
Re: Sense Of Humor Fund by shakara4u(m): 4:56pm On Jan 06, 2011 |
:d :d :d :d :d :d :d |
(1) (2) (3) ... (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) ... (18)
"Yabs" Or "Wording" We Used To Tell As Children. / If Your Girlfriend Still Calls You Baby.... ( A Must See) / Funny Pictures Of The Cold Season,winter,harmattan From Around The World.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14 |