Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,975 members, 7,821,410 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 12:35 PM

Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl (2140 Views)

Many Young Guys Were Disvirgined By Prostitutes In Nigeria / Got Disvirgined By A Sex Worker / My Story On How I Got Disvirgined (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:29pm On Apr 06, 2020
Hmmm
My name is makavelli My friends call me maka This is my story My really deep story
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:32pm On Apr 06, 2020
Am a cool niggar With a little penny in my pocket I be fine boy. If babes see me them always they fall. Even old mama sef,them like me One dey always call me "oko mi"(my husband)
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:33pm On Apr 06, 2020
But as all this thing dey go, i dey fear gals. Me except to play ball, i no sabi anything
To toast gal sef na war for me
Imagine at 20 na virgin boy i be
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:36pm On Apr 06, 2020
I got one guy. Im name na emeka Emeka na bad boy Infact make i say Bleep boy Record holds it say he don disvirgin since 9 year old I respect am,the guy bad
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:39pm On Apr 06, 2020
As me dey keep my virginity so I dey regular for facebook, nairaland romance section sef i dey there All those sex story,e dey make me worry
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:42pm On Apr 06, 2020
One day i open facebook,na im i see friend request Chaii na gal i quickly accept am I check her profile na orobo Her name na grace She come from calabar
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 6:46pm On Apr 06, 2020
I no first hi am I be guy na,make she first mssg me Two days i wait grace no mssg me I hala emeka,emeka say make i wait Third day i see mssg,i jump for joy Infact i celebrate am I drink wine ontop
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Dreiwizzy: 7:08pm On Apr 06, 2020
Makavelli25:
I no first hi am
I be guy na,make she first mssg me
Two days i wait grace no mssg me
I hala emeka,emeka say make i wait
Third day i see mssg,i jump for joy
Infact i celebrate am
I drink wine ontop
.. following
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:21pm On Apr 06, 2020
I hala my guy I tell am say she don mssg Emeka run come With experience,he help me chat with grace Omo my net don catch fish o Big one
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:23pm On Apr 06, 2020
Emeka teach me plenty format He carry bag he go home E remain me and grace I fall yakata i no know watin to say I sha keep my cool. Today na today.
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:25pm On Apr 06, 2020
Second day i log in Omo grace no dey online Last seen 5minutes ago Omo epain me. Well no lele na I change cloth go field I sabi play,the gals no want make i leave
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:29pm On Apr 06, 2020
I reach house 7pm i log in,i check grace she dey ofline again I wan cry. I tell myself u don fvck up,why you know collect her number Well i know say another one go come I sleep I no remember chop
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:35pm On Apr 06, 2020
i wake up next morning na saturday. I think of anything na facebook i run go Chaiii grace dey online I look up and smile Laslas i don dey okay I hi am she say she dey around oshodi i shout yepa Na my area be that She agree she go check me before she go Today na today God dey my back today
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:37pm On Apr 06, 2020
I call emeka Emeka run come,he bring condom He say i go see free kpekus I smh i say na lie I take am throw am ontop cupboard
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:40pm On Apr 06, 2020
I dey wait grace I come dey think say if i see kpekus nko How i go take do am I take my laptop log on to pornhub,even xvideos sef i check am I watch mojo for 10 minutes all the style don dey my head
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by emmyboy162(m): 8:31pm On Apr 06, 2020
Following...
Re: Thread: How I Got Disvirgined By A Calabar Girl by Makavelli25: 7:31pm On May 21, 2020
I wanna finish this thread

(1) (Reply)

Life Is So Unfair For A Man! (see Why) / Guys Can You Do Without Perfume,ladies Can You Do Without Makeup. / This Black American Guy Said Mixed Race Girls Looking Better Looking Than Their

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.