Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,608 members, 7,823,648 topics. Date: Friday, 10 May 2024 at 12:53 PM

200K GIVEAWAY REAL!! - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / 200K GIVEAWAY REAL!! (1122 Views)

200k Giveaway Has Started / 200k Giveaway Giveaway for 20 people. only one rule to qualify. rule is in pic / Corper Caught Having Sex With Another Guy After Fiance Sent Her 200k - Twitter (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: 200K GIVEAWAY REAL!! by taretoofine(m): 8:04pm On Jun 11, 2020
0221437574
GTB

Re: 200K GIVEAWAY REAL!! by Kokoboss: 8:20pm On Jun 11, 2020
Goalnaldo:
sorry bros just catching cruise.as e be say e don Tay wey someone do giveaway thread grin
..
Re: 200K GIVEAWAY REAL!! by Goalnaldo(m): 8:24pm On Jun 11, 2020
Kokoboss:
hahahaha boss I no vex jor. I happy as I need that 1k. I dey even wake up for midnight check phone maybe sms go don enter. My man e go good
you sef be old man for this forum but you nor dey too dey online cool
Re: 200K GIVEAWAY REAL!! by Kokoboss: 8:33pm On Jun 11, 2020
Goalnaldo:
you sef be old man for this forum but you nor dey too dey online cool
lol old man wey no get money
Re: 200K GIVEAWAY REAL!! by Goalnaldo(m): 5:09pm On Jun 12, 2020
Just 7 comments so far. Una nor want money undecided undecided
Re: 200K GIVEAWAY REAL!! by Opperwezen(m): 6:00pm On Jun 12, 2020
Goalnaldo:
Just 7 comments so far. Una nor want money undecided undecided
Na so linda ikeji take drive traffic to her blog ba? You no fit see shishi for that till you change your korny ways smiley

Hunger go tooo do you strong thing, yeye blogger undecided

(1) (2) (Reply)

Is This Possible Or Did She Lie? / What Is That One Thing You Bring Into A Relationship?? / According To Your Ex What's Wrong With You?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.