Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,747 members, 7,817,062 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 02:22 AM

Una Dey Mad! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Una Dey Mad! (427 Views)

"No Be Una Dey Knack Us?" - Lady Berates Men Who Get Mad At "Body Counts" / Girls Get In Here, Una Dey Do This Thing? (18+ Photos) / She's Only 16 But She Fine Scatter, Her Body Dey Mad Person! (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Una Dey Mad! by nuelsam: 7:28pm On Jul 16, 2020
It’s romance when I cook & serve my woman But na slavery if na my turn. ...Una dey mad.
It’s romance if I get up late night to go get something my baby wants just because she wants it. But if na me ask my wife for food, I be demon. Una dey mad.
If my wife takes my ATM card & shops on it at will. It’s romantic. But make I chop small for my wife salary, I be tiff. Una dey mad.
If I propose on my knee to ask my woman to marry me. Na symbolism of romance. But if she kneels to feed me on our wedding day, na servitude. Una dey wetin?
My woman is stressed and having a bad day & I give her a deep tissue massage after the kind of day I had on a Construction site. Swit Lomance. But my wife trims my nails, I be Lord Lugard. Una dey mad seh.
If your husband spends much on you, you call it love and at the same time if your brother spends on his wife, you call that a charm or a magic. UNA DEY MAD!
If she hits my ass in public, it’s just fun or she likes me. If I hit her ass in public it’s sexual harassment. UNA DEY MAD!!!
Dear women no matter how hard y'all try ...u are and will never be equal with your husband... take it or leave it!
there are some things that should be left as they were .... PATRIARCHY is one of em.
if u think otherwise.....U DEY MAD!!

3 Likes

Re: Una Dey Mad! by Lamasta(m): 7:36pm On Jul 16, 2020
My brother U dey mad o grin

Re: Una Dey Mad! by chrispapi11(m): 7:41pm On Jul 16, 2020
Brodaly you're real madding ooo.

The madness is a continuous process grin
Re: Una Dey Mad! by Nobody: 9:11pm On Jul 16, 2020
.
Re: Una Dey Mad! by Nobody: 9:12pm On Jul 16, 2020
Made in USA malaria dey worry OP...

(1) (Reply)

I Finally Saw The Man.... / Fat Or Slim Which Physique Makes You Look Younger / My Mother Thinks I Will I Be Divorced If I Get Married-please Advise

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.