Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,197,989 members, 7,966,673 topics. Date: Friday, 04 October 2024 at 07:35 PM

All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! (714 Views)

Spending Money On A Woman You Are Dating Is Stupidity - Reno Omokri Tells Men (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by Jerkbaba: 1:05pm On Dec 15, 2020
All you stupid men that be spending money on these entitled useless Nigerian Girls that have done nothing for! Una don mad finish! Imagine! Because of nonsense sex, all you men have totally lost it! How can you just meet a female stranger and within days you're already spending all your hard earned cash on that girl. Are you sure you're alright? The thing way they pass me pass be say, all these mumu guys no go help their fellow man in need, na now all these ungrateful useless girls wey una go dey spend all your cash on. Because of one nonsense hole like this! Girl wey no even like you, you go still mumu for the fool still dey spend money in hopes of just sleeping with the girl. Una dey mad well well! Na why I no even dey to relate with this male gender anymore. All you na disgrace!

6 Likes 1 Share

Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by emeijeh(m): 1:10pm On Dec 15, 2020
Yes we know, but go and learn how to write in pidgin first.

2 Likes

Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by Jerkbaba: 1:13pm On Dec 15, 2020
emeijeh:
Yes we know, but go and learn how to write in pidgin first.
Come write am for me now. Mad man.

2 Likes

Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by grim33(m): 1:18pm On Dec 15, 2020
They are coming for you.... grin
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by Optimistdude: 1:31pm On Dec 15, 2020
Man, you are wicked!!! grin
The thing enter o
emeijeh:
Yes we know, but go and learn how to write in pidgin first.
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by BaddieFreak(f): 1:35pm On Dec 15, 2020
Is it your money or shey na them swear for you make you no get money?
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by kachdviruz(m): 1:35pm On Dec 15, 2020
The truth is dat it goes for both gender. The best is hustle smart make you no dey wait for your fellow man to help you.
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by Nobody: 3:37pm On Dec 15, 2020
Lol. See painment on-top another person money grin grin
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by odinson1(m): 3:42pm On Dec 15, 2020
kachdviruz:
The truth is dat it goes for both gender. The best is hustle smart make you no dey wait for your fellow man to help you.

no it does not
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by SarutobiEky(m): 4:22pm On Dec 15, 2020
Honestly, the shit no cool. Guys be spending exorbitantly on women while their fellow guys keep drowning in need. This really has to stop. A lot of men are really suffering. A guy took his own life earlier today, it's no longer funny. I don't keep friends who'd rather spend on women than their friends.
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by oluwatobi43301: 4:23pm On Dec 15, 2020
Lol. See painment on-top another person money
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by LadyTianna(f): 4:41pm On Dec 15, 2020
Lol this brother dey vex. Op if you had the power to become a girl, would you do it?
Re: All You Men That Be Spending Money On These Useless Girls, Una Dey Mad! by kachdviruz(m): 5:44pm On Dec 15, 2020
odinson1:


no it does not
Women behave like they love their selves. But they are enemies.

(1) (Reply)

MIKE'S ROMANCE TRUTHS - 22 Things To Know About Women / Have You Experienced Your Worst Enemy Becoming Your Best Friend? / DROP YOUR NEW YEAR WISH!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.