Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,306 members, 7,811,914 topics. Date: Sunday, 28 April 2024 at 11:22 PM

Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday - Phones (4) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday (36149 Views)

Lady In Pain At Computer Village After Being Sold Faulty iPhone (Pic, Video) / Here Is How I Got Scammed Of 320k Yesterday At Computer Village / Man Buys Nokia Phone Filled With Fufu For N8k At Computer Village, Lagos (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by eagleonearth(m): 5:32pm On Oct 07, 2020
Olatlaccon:
I swear dis one no be mata of say him be village boy o...e don happen to me bf for onitsha main market...to my surprise dem comot Tecno pouvoir 4 from the carton brand new with the phone casing and everything...na for my eyes d guy tear d nylon wey dey d package...I swear na d phone but wetin dey inside as I on the phone ehn...chai..na first Android version been dey inside Tecno pouvoir 4 case...I con tell d guy say no be d phone be dis after I don pay 36k him con talk say na Dubai spec I dey hold so if I want American spec say dat one na 60k I con dey look like mumu cos I never hear dis kind spec bfr and I Sabi fone wella...I swear I no know say all of dem wey dey dat building dat day dem be jaguda as we dey argue cos me wan change am to fight say I go collect my money..naso one guy dey remove my small fone for pocket small small na my guy wey been follow me see am...d wahala wey con happen be say dey con start one yeye fight d guy we been hold d phone con dey run away naso I follow am drag d fone from him say where he dey go...they wan run me two package at the same time I for lose money lose fone join...dey no give me anoda fone o...naso I carry 3 soldiers go there the following day I swear dem no open shop na d captain wey been follow me collect me my money...as we reach d shop so naso we see 3 Oda guys wey dey been sell fake fone...I con know say all d fone wey been dey their shop sef na fake...dem ma no know say the captain na Igbo man... everything wey dem been dey talk him ma dey hear am... Igbo boy mad for onitsha o...con see aw dem dey drag with soldier say dem no go fit release all d money and tank God say d Captain was more of a diplomatic man Dan being a soldier cos dis Bois mad....one tell me as we dey go say make I no come back market cos he don know my face...I swear I no follow dat side wen I went back that market...so no be mata of being smart or being woke... people dey wey go run u street cos na their own work be dat....I hope the boy eat and hustle to buy anoda better fone cos I been dey see nuclear something something so....hope say no be bomb him been buy sha
code is don't be quick to pay until you have what you want in your hands.
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Olatlaccon(m): 5:37pm On Oct 07, 2020
eagleonearth:
code is don't be quick to pay until you have what you want in your hands.
I been think say na Ibadan I dey o....fast fast my eyes clear and I didn't know they could build fone case and put anoda operating system in it...e no fit do me again
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by obiekunie2: 5:41pm On Oct 07, 2020
RuddyFusion:


I took exception to the use of Aba boys in your story...what has hard working ABA boys got to do with this ...stop this nonsense....just stop it

U DEY MIND THE USELESS IDIOT!

The goat doesn't know that any one who try that rubbish in Aba risk being burnt alive!

They will be in their father's house and being spoon fed while they are busy defaming people who are decently working for their daily bread.

3 Likes

Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by emmajodeci(m): 5:45pm On Oct 07, 2020
At least he started from somewhere. He will learn and be wiser as well..... Lagos na wa
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by omocalabar(m): 6:03pm On Oct 07, 2020
What's his location? I will make my 2 weeks old Camon 15 a giveaway for him, at half the price
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Nobody: 6:29pm On Oct 07, 2020
what is the difference between this spec and that of the so called real infinix camel sorry canon.?

Infinix, Tecno dem are substandard POSs.
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by obiekunie2: 6:30pm On Oct 07, 2020
Olatlaccon:
[s]I swear dis one no be mata of say him be village boy o...e don happen to me bf for onitsha main market...to my surprise dem comot Tecno pouvoir 4 from the carton brand new with the phone casing and everything...na for my eyes d guy tear d nylon wey dey d package...I swear na d phone but wetin dey inside as I on the phone ehn...chai..na first Android version been dey inside Tecno pouvoir 4 case...I con tell d guy say no be d phone be dis after I don pay 36k him con talk say na Dubai spec I dey hold so if I want American spec say dat one na 60k I con dey look like mumu cos I never hear dis kind spec bfr and I Sabi fone wella...I swear I no know say all of dem wey dey dat building dat day dem be jaguda as we dey argue cos me wan change am to fight say I go collect my money..naso one guy dey remove my small fone for pocket small small na my guy wey been follow me see am...d wahala wey con happen be say dey con start one yeye fight d guy we been hold d phone con dey run away naso I follow am drag d fone from him say where he dey go...they wan run me two package at the same time I for lose money lose fone join...dey no give me anoda fone o...naso I carry 3 soldiers go there the following day I swear dem no open shop na d captain wey been follow me collect me my money...as we reach d shop so naso we see 3 Oda guys wey dey been sell fake fone...I con know say all d fone wey been dey their shop sef na fake...dem ma no know say the captain na Igbo man... everything wey dem been dey talk him ma dey hear am... Igbo boy mad for onitsha o...con see aw dem dey drag with soldier say dem no go fit release all d money and tank God say d Captain was more of a diplomatic man Dan being a soldier cos dis Bois mad....one tell me as we dey go say make I no come back market cos he don know my face...I swear I no follow dat side wen I went back that market...so no be mata of being smart or being woke... people dey wey go run u street cos na their own work be dat....I hope the boy eat and hustle to buy anoda better fone cos I been dey see nuclear something something so....hope say no be bomb him been buy sha[/s]

nonsense and useless spin story!

MENTION THE PART OF ONITSHA THAT THIS YOUR STUPID STORY HAPPENED!

SEE THIS ONE THAT CANT EVEN LOCATE ONITSHA ON THE MAP!

1 Like

Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Olatlaccon(m): 6:51pm On Oct 07, 2020
obiekunie2:


nonsense and useless spin story!

MENTION THE PART OF ONITSHA THAT THIS YOUR STUPID STORY HAPPENED!

SEE THIS ONE THAT CANT EVEN LOCATE ONITSHA ON THE MAP!
you be idiot.....I no need to answer you cos it's shows u be mumu
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by chinex11(m): 6:53pm On Oct 07, 2020
SweetBuns:
so we noticed that this boy has been working harder lately and this attracted more giveaways from us and relative (he is a very good boy)... he was looking far cash to buy an 'android phone'

he kept telling me how he will finally take selfies, chyke girls, blah blah (na village dude o)... i am a friend to him so i helped him with a bit of cash too.

too bad that the boys in computer market were smarter than him

he came excitedly to the house yesterday beaming with smiles while saying he bought the phone with the "clearest camera" in nigeria.

that he bought a Infinix Camon.

As he said that, i knew he had fallen prey to the Aba boys grin

we explained that the phone is fake to him and now he hasnt eaten since then

mama has laughed to stupor and told him she'd help him get another.

he shed tears and i felt sorry. dude didnt know better.

see the specs of the phone.
the infinix camon.

50mp camera grin
oga just bought the best phone ever let him enjoy it while it lasts
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by chris81964(m): 6:58pm On Oct 07, 2020
Another silly young fellow with misplaced priorities and needs
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Tiheanacho(m): 7:00pm On Oct 07, 2020
U must be very stupid, must u mention Aba?? Tribalist like u ,goat .
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Mkayfrenzy(m): 7:00pm On Oct 07, 2020
I can't stop laughing
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by femi4: 7:17pm On Oct 07, 2020
iTroll:
Thats why i can never enter computer village alone


I no get power abeg
you can,go directly inside the shops and buy your stuff
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by bigtt76(f): 7:29pm On Oct 07, 2020
E yaaaa ...how people get the mind to do this beats me ....Infinix Camon indeed angry


SweetBuns:
so we noticed that this boy has been working harder lately and this attracted more giveaways from us and relative (he is a very good boy)... he was looking far cash to buy an 'android phone'

he kept telling me how he will finally take selfies, chyke girls, blah blah (na village dude o)... i am a friend to him so i helped him with a bit of cash too.

too bad that the boys in computer market were smarter than him

he came excitedly to the house yesterday beaming with smiles while saying he bought the phone with the "clearest camera" in nigeria.

that he bought a Infinix Camon.

As he said that, i knew he had fallen prey to the Aba boys grin

we explained that the phone is fake to him and now he hasnt eaten since then

mama has laughed to stupor and told him she'd help him get another.

he shed tears and i felt sorry. dude didnt know better.

see the specs of the phone.
the infinix camon.

50mp camera grin
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Olam09(m): 7:31pm On Oct 07, 2020
Laugh have want to finish me
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by agog: 7:40pm On Oct 07, 2020
well said!!
crossfm:
The lion's den.

He should have known better. Look before you leap,is an advice that is as old as man.

On a serious note,something needs to be done about the scam going on in computer village.
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Tboyfrosh123(m): 7:41pm On Oct 07, 2020
that is showglass phone

pls how much did he bought it because I know that phone well it is Tecno camon there are selling it here at about 7k

pls how much did he bought it


and did there gave him charger with it or carton grin
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Tboyfrosh123(m): 7:45pm On Oct 07, 2020
that phone is Igbo made pls did there gave him charger
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Tboyfrosh123(m): 7:47pm On Oct 07, 2020
I know that phone we'll well have bought it twice there are selling it here around 7k how much did there sell it for him
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by foolbuster: 8:05pm On Oct 07, 2020
SweetBuns:
so we noticed that this boy has been working harder lately and this attracted more giveaways from us and relative (he is a very good boy)... he was looking far cash to buy an 'android phone'

he kept telling me how he will finally take selfies, chyke girls, blah blah (na village dude o)... i am a friend to him so i helped him with a bit of cash too.

too bad that the boys in computer market were smarter than him

he came excitedly to the house yesterday beaming with smiles while saying he bought the phone with the "clearest camera" in nigeria.

that he bought a Infinix Camon.

As he said that, i knew he had fallen prey to the Aba boys grin

we explained that the phone is fake to him and now he hasnt eaten since then

mama has laughed to stupor and told him she'd help him get another.

he shed tears and i felt sorry. dude didnt know better.

see the specs of the phone.
the infinix camon.

50mp camera grin

You still have not told us how he got swindled.
How do you know that wasn't his choice. It was you guys that convinced him he bought a bad phone. I'm sure he was happy and satisfied with what his money could afford until you guys convinced him otherwise.

This is not a case of swindling, this is a case of spoiling his mind. Because unless you were there with him to know he demanded for the real thing, there is a probability that he saw the real thing which maybe cost more than he could afford.
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by TheSoothSayer(m): 8:16pm On Oct 07, 2020
foolbuster:


You still have not told us how he got swindled.
How do you know that wasn't his choice. It was you guys that convinced him he bought a bad phone. I'm sure he was happy and satisfied with what his money could afford until you guys convinced him otherwise.

This is not a case of swindling, this is a case of spoiling his mind. Because unless you were there with him to know he demanded for the real thing, there is a probability that he saw the real thing which maybe cost more than he could afford.

That phone is a fake phone, it will lag so bad, with terrible battery and camera. I won't be surprised if the operating system phone isn't android. It might be a counterfeit OS made in China. This is not a China phone as almost all phones are assembled there . It's is a chinko phone similar to all those fake smart watches you see everywhere.
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Chris2863(m): 8:23pm On Oct 07, 2020
grin grin grin
Sirmwill:
F U C K!
The processor is a Nuclear core 1.2GHz

OP @sweetbuns,the boy has bought an asset worth 40Billion dollars... cheesy
Tell him to stop crying...He has made it
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by RuddyFusion(m): 8:56pm On Oct 07, 2020
obiekunie2:


U DEY MIND THE USELESS IDIOT!

The goat doesn't know that any one who try that rubbish in Aba risk being burnt alive!

They will be in their father's house and being spoon fed while they are busy defaming people who are decently working for their daily bread.

Nnah my blood raised when I saw that.....my Abaness no gree me calm down...... nonsense stereotype
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by juniorstar(m): 8:56pm On Oct 07, 2020
Nyanabo:
What people won't do for quick cash. On 25th of September a pick pocket made way with my Phone, Wallet and my watch at lagos mile 2 enroute to MM2.

lol..remember some years back at oshodi, was busy pulling my box at oshodi naso dem open my laptop bag wey I put cloth inside naso dem take my wallet, thank God say my phone the bottom of the bag with my singlets ontop. if I no see my padi for road that day how I for reach house naso the guy give me 500 naira that day I for trek reach house DAT day cos my ATM dey wallet
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Kennyswag: 9:02pm On Oct 07, 2020
Igbos are cursed na don't you know..
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by obiekunie2: 9:23pm On Oct 07, 2020
Olatlaccon:
you be idiot.....I no need to answer you cos it's shows u be mumu

see this ngwulo that have never stepped into onitsha is here forming an asshole!

TELL US THE PART OF ONTISHA THAT THEY DUPED YOU OF PHONE!

EZI OFIA!
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by foolbuster: 9:38pm On Oct 07, 2020
TheSoothSayer:


That phone is a fake phone, it will lag so bad, with terrible battery and camera. I won't be surprised if the operating system phone isn't android. It might be a counterfeit OS made in China. This is not a China phone as almost all phones are assembled there . It's is a chinko phone similar to all those fake smart watches you see everywhere.

Are you aware people intentionally buy these phones because its cheaper and is what they can afford?
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Bombastically00(m): 9:50pm On Oct 07, 2020
crossfm:
The lion's den.

He should have known better. Look before you leap,is an advice that is as old as man.

On a serious note,something needs to be done about the scam going on in computer village.
lol,,computer village boy dont scam like be4....
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by Olatlaccon(m): 9:51pm On Oct 07, 2020
obiekunie2:


see this ngwulo that have never stepped into onitsha is here forming an asshole!

TELL US THE PART OF ONTISHA THAT THEY DUPED YOU OF PHONE!

EZI OFIA!
I served in Anambra, Anaocha, neni and I taught at Flora Azikwe memorial secondary school I stayed at Anaocha LG so ain't a clown like you and I don't need no attention from a Arrow like u nigga...
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by obiekunie2: 10:09pm On Oct 07, 2020
Kennyswag:
Igbos are cursed na don't you know..

YOU ARE CURSED 900 YEARS TO YOUR 10TH GENERATION!

FROM TODAY HENCE FORTH, FOR SO LONG AS OGWUGWU! AROBINAGU! ALUSI OKIJA! OJITA! CHIUKWU ABIAMA LIVES, GOOD SHALL DEPART FROM YOU!

EVIL, PAINS AND SORROW WILL BE YOUR BEST FRIEND!

YOU WILL SEE THE MANIFESTATION OF THIS CURSE I PLACE ON YOU! NO IMMAM! NO PASTOR! NO BABALAWO CAN REMOVE THIS CURSE FROM YOU!







A NONENTITY CURSED A WHOLE RACE AND ALL THE MODS LEFT HIS POST AND JUST LOOK THE OTHER SIDE - LET IT THE BE OTHER WAY ROUND AND THE POST WOULD AV BEEN HIDDEN AND THE MONIKA BANNED FOREVER!
Re: Our Househelp Got Swindled By Computer Village Boys Yesterday by luvyaself95(m): 10:10pm On Oct 07, 2020
Kai nuclear bawo grin you guys should throw that phone out of your house it explode oh grin grin

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

See The 7 Fastest Android Phones With Octa-core Processors / Microsoft Lumia 535,535 Dual And All Lumia Phones Discussion Thread / Infinix Zero 4 (X555), Zero 4 Plus X602 Official Discussion Thread

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 57
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.