Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,297 members, 7,836,299 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 03:47 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Rude Gurl (7218 Views)
Who Deservs To Marry Dis Gurl / Break Up Letter From A Village Gurl / Helen Paul (Tatafo) Fine Gurl Video (et Al) - So So Funny! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply) (Go Down)
Re: Rude Gurl by shakara4u(m): 3:37pm On Mar 16, 2011 |
yinka i dey fine [b]love [/b]n u? and where shakaratu see wahala? abi him dey jealous me ni? mtchew wonders shall neva end they world is sure comin to an end |
Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 3:41pm On Mar 16, 2011 |
ol boy whatsup witchu sef mtchew ok yinka love how school and those my rivals hope them no dey disturb u again? |
Re: Rude Gurl by Arcani: 3:43pm On Mar 16, 2011 |
yinkalink:Thank u. WHO? |
Re: Rude Gurl by shakara4u(m): 3:44pm On Mar 16, 2011 |
stud wetin i do now, wish u guys hapi short luvin lyf |
Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 3:48pm On Mar 16, 2011 |
Oniranu omo mtchew lol |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 3:49pm On Mar 16, 2011 |
@Arcani,no b u jare. Stud,i dey house. |
Re: Rude Gurl by StudioCFR(m): 3:54pm On Mar 16, 2011 |
ok yinka no shaking |
Re: Rude Gurl by distinkt1(m): 5:00pm On Mar 16, 2011 |
@yinka:my lol cld b lie on,liar!or lafn out loud,or level one lie.lol,hw's yhur buk cmin?@shakarau:duh! |
Re: Rude Gurl by McCoy91(m): 6:06pm On Mar 16, 2011 |
This Arcani sef |
Re: Rude Gurl by Arcani: 6:31pm On Mar 16, 2011 |
Wetin I do o? |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 8:03pm On Mar 16, 2011 |
D guy dey woo,u dey do strong head. Abeg pity d guy nah, na fyn boi oh. |
Re: Rude Gurl by Arcani: 8:07pm On Mar 16, 2011 |
yinkalink: So u really bliv I m female!! hehehe, lol |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 8:12pm On Mar 16, 2011 |
Craze boi. He cld be gay now.hehehe |
Re: Rude Gurl by BABE3: 8:13pm On Mar 16, 2011 |
@OP I get the joke here The boy had a "lwkm(laugh won kill me)" laughter, but he didn't realize he is saying hes going to die of laughter, so the girl tells him what his laughter really meant. Nice joke, I didnt laugh though, but still, nice. |
Re: Rude Gurl by Arcani: 8:15pm On Mar 16, 2011 |
yinkalink: Boi again, that one hard o, jus pullig ya legs! |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 8:17pm On Mar 16, 2011 |
Lol. |
Re: Rude Gurl by Nobody: 10:22pm On Mar 16, 2011 |
Woman: help, i've been r*a*p*e*d by an idiot, Police: how do you know dat he is an idiot Woman: because i had to tell him what to do |
Re: Rude Gurl by McCoy91(m): 11:54pm On Mar 16, 2011 |
She-male? Wtf? Am outta here. |
Re: Rude Gurl by clemcykul(f): 12:25pm On Mar 17, 2011 |
where is dis wan going tomy friend get back here . .dint u see the topic before u clicked? |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 12:37pm On Mar 17, 2011 |
lol |
Re: Rude Gurl by krismore(m): 1:30pm On Mar 17, 2011 |
hi distink.am trying advertise a car 4 sale on nairaland but am finding it difficult.just reg as a member of nairaland.can u help pls?tanx |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 1:40pm On Mar 17, 2011 |
krismore: go to the advertising forum |
Re: Rude Gurl by shakara4u(m): 2:02pm On Mar 17, 2011 |
hmmmmm!!!!!yahoo yahoo make i waka d gog jeje p.s,distink, no get moni |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 2:05pm On Mar 17, 2011 |
shakara4u: how u take know? |
Re: Rude Gurl by shakara4u(m): 2:15pm On Mar 17, 2011 |
tot u saw our conversation abt me givin him my bank details but in oder to woo u,his a big boy oooo |
Re: Rude Gurl by distinkt1(m): 2:24pm On Mar 17, 2011 |
@krismore:she answrd just fine,welcum.@yinka:watz gud gurlie?@shakarau:u'v got gud intuitn man wt ur catfish medula!lwkm |
Re: Rude Gurl by Arcani: 2:36pm On Mar 17, 2011 |
laughing even abou dust on d floor, Life!! |
Re: Rude Gurl by shakara4u(m): 2:51pm On Mar 17, 2011 |
@shakarau:u'v got gud intuitn man wt your catfish medula!lwkm |
Re: Rude Gurl by clemcykul(f): 3:36pm On Mar 17, 2011 |
shuo? dis wan na vex? lol hug transformer |
Re: Rude Gurl by shakara4u(m): 3:49pm On Mar 17, 2011 |
orya turn make i hug, cloz ur mouth first |
Re: Rude Gurl by clemcykul(f): 3:53pm On Mar 17, 2011 |
no. i wan open my mouth , , hug am tight o *turns around* |
Re: Rude Gurl by yinkalink(f): 4:03pm On Mar 17, 2011 |
Lmai! |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (11) (Reply)
The 'awkward Moments' Quotes / Akpos Again. .wtf!! / Golf Accident
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |