Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,755 members, 7,813,503 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 01:05 PM

FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh (1412 Views)

What May Happen At FG ASUU Meeting of Wednesday 4th of November, 2020! / Update On ASUU Meeting With Federal Government (pics) / Outcome Of Today's ASUU Meeting With FG (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by slyayok: 9:46pm On Oct 26, 2020
Please, is there anyone who is privy to updates from today's meeting between FG and ASUU?
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by Vyiecyie: 9:47pm On Oct 26, 2020
They are still there, locked behind doors.
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by Nobody: 9:49pm On Oct 26, 2020
Nawa oooo.... see as people dey keep vigil on top ASUU/FG matter..... God no go shame us.
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by slyayok: 9:50pm On Oct 26, 2020
Doradorwa:
Nawa oooo.... see as people dey keep vigil on top ASUU/FG matter..... God no go shame us.
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by Drlateef94: 9:52pm On Oct 26, 2020
Tired
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by joxxy01(m): 9:53pm On Oct 26, 2020
always locking them selves, hope say no be kpansh dem dey kpansh.. coz our government are up to anything in this country.. I won't be suprised

1 Like

Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by operAhdam: 9:58pm On Oct 26, 2020
Those murdafvrkers..that's how they have been having several hrs meetings since without conclusion.
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by jetguy(m): 9:59pm On Oct 26, 2020
those old men still dey inside with their bottle water oo.. Las las you will hear ASUU meeting with FG ended in deadlock

1 Like

Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by sinkhole: 1:21am On Oct 27, 2020
jetguy:
those old men still dey inside with their bottle water oo..
Las las you will hear ASUU meeting with FG ended in deadlock
Dem no gree hold any meeting o, dem dey dey afraid say dem small boys fit con break dem necks for Abuja cheesy
Dem say dey fit try sidon talk for Wednesday sha embarassed
Re: FG/ASUU Meeting: Abeg Wetin Be Update Ooh by jetguy(m): 1:46am On Oct 27, 2020
[quote author=sinkhole post=95377434]Dem no gree hold any meeting o, dem dey dey afraid say dem small boys fit con break dem necks for Abuja cheesy
Dem say dey fit try sidon talk for Wednesday sha embarassed[/quo
Lol...
their necks no even dey value self, those yeye people

(1) (Reply)

What's The Weirdest Thing You've Done To An Animal? / Jamb Approved Cbt Center In Lagos / Lecturers Harassing Female Students

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.