Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,528 members, 7,819,901 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 05:58 AM

Guys And Babes, Who Sabi Form Pass? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Guys And Babes, Who Sabi Form Pass? (616 Views)

Runs Babes Who Finally Married - Share Your Story / Guys Or Babes, Who Lose Their Virginity The Earliest? / Naija Guys Vs Naija Babes: Who Is Holding Back? (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Guys And Babes, Who Sabi Form Pass? by Alusioji(m): 4:17pm On Mar 19, 2011
Una know Why I asked this question? Yesterday, I get one experience wey I no fit forget in a hurry:


I jam one fine girl for US embassy yesterday. This girl fine sotee I no know how to begin toast am. But I come begin toast am dey form big boy join. I tell am say na my papa get all motor wey dem write "Goods only," and all houses wey dem w, rite "This house is not for sale." Omo, u know wetin she form give me? She say she no dey the mood to talk sake of say armed robbers been collect her purse wey contain her US visa & fight ticket. I ask am wetin she wan go US do? She say she don go New York before but neva go US. Even sef her flight ticket na Nigerian Airways.

Omo, no be person tell me say make I run cos guy man don jam guyoyo. That girl na crook.
Re: Guys And Babes, Who Sabi Form Pass? by 190: 4:22pm On Mar 19, 2011
grin grin grin

theres this popular comedian that once said a girl told him that while she was travelling via flight

she got so hot to the extent that she had 2 roll the windows down""

women lie alot everyone knows that undecided

(1) (Reply)

U Find Out She's Had A Kid Wen It's Going Great: Wt Next? / Who Lies More? / Candid Advice, Pls

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.