Stats: 3,238,847 members, 8,109,694 topics. Date: Wednesday, 19 March 2025 at 05:35 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / What I Discovered During This Period Of The Year (547 Views)
I'm Ready To Marry Her But I Discovered She Has Two Kids From Two Different Men / Ugly Girls Looking Sexy During This Period / The Day I Discovered I Was Her Personal Pleasure Object (PPO) (2) (3) (4)
What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington: 4:48pm On Nov 25, 2020 |
GUYS MAKE WE WISE UP OOO... I DISCOVER SEY NO GIRL WEY YOU GO FOLLOW TALK FOR THIS KIND PERIOD OF THE YEAR WEY NO GO GREE FOR YOU BECAUSE XMAS DON ALMOST REACH... E BE LIKE SAY MOST OF DEM DEY FIND MAGA WEY GO BUY DEM XMAS CLOTHES, CHICKEN & GIFT... I DON TALK TO ALMOST SIX GIRLS THIS WEEK ALONE AND ALL OF DEM NA YES BE THE ANSWER WEY DEM GIMME O... AS A SHARP GUY WEY I BE, NA THE PHONE NUMBER WEY I NO TOO DEY USE I DEY GIVE DEM. I DEY WAIT THE TIME WEY BILLING GO START MAKE I THROWEY THE SIM CARD... |
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by dhamstar(m): 5:00pm On Nov 25, 2020 |
Baba werey ni OP yi sha... ![]() 1 Like |
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington: 5:03pm On Nov 25, 2020 |
dhamstar: GUY, NA TRUE I DEY TALK O.. YOU FIT TRY AM NA... |
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by dhamstar(m): 5:05pm On Nov 25, 2020 |
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by bobokeshington: 8:26pm On Nov 25, 2020 |
Re: What I Discovered During This Period Of The Year by Nobody: 11:08pm On Nov 25, 2020 |
Me don close dating shi till next year Jan ![]() |
(1) (Reply)
Man Wey Smoke Weed For Di First Time At 57 Year's Don Kolo! (A True Life Story) / Ghanaian Artist Patapaa Get Married To His Germany' Girlfriend Watch What Happen / Virginity
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2025 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9 |