Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,006 members, 7,814,430 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 12:47 PM

Thank God Say Man No Be God.. Wetin Man Eye For See Hin Mouth For No Fit Talk Am - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Thank God Say Man No Be God.. Wetin Man Eye For See Hin Mouth For No Fit Talk Am (1108 Views)

What does God say about Divorce? / Jws Say Man Has No Spirit, Man Is Like An Animal, Their Own Bible Exposes Them / The God In The Book Of Genesis Is An Idol. Na Me Talk Am. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Thank God Say Man No Be God.. Wetin Man Eye For See Hin Mouth For No Fit Talk Am by jesusjnr2020(m): 9:46pm On Aug 04, 2021
Thank God Say Man No Be God If Not Wetin Man Eye For See Hin Mouth For No Fit Talk Am

When I see the way glorified dust and ashes dey beat their chests, dey make mouth, dey brag, dey mistreat their fellow men, just because of the little thing wen dem get, I dey twale for baba God, because Imagine say na man come be God, come get the power and everything else wey God get, that one mean say man own for don finish even before e even start.

How dare any man even challenge hin maker, call am all sort of names, if man na God, that man own na past tense!

Na one of the reasons I love this God, and one thing wey dey endear me to am, because I dey marvel at the patience wey hin get to dey take all this bull and nonsense from something wey Him make. I mean, make I dey honest oh. I no say i dey try my best to emulate Him ways but honestly I no think say I go fit take all this nonsense from man wey i create if I be God. So i thank God say me I no be God oh, even though say I for better pass most men if to say I be God.

That's why I respect my God so much and would never wish for anyone to take His place as God, because I don't think there's anyone both in heaven and on Earth that could love, care, and be patient with His Creation as much as God is.

I don't think there's any one as humble as God is, that would bring down Himself to reason with man His creation as though man was His mate.

A certain man was so amazed at the ways of God that he couldn't help but exclaim:

"What is man, that thou art mindful of him? and the son of man, that thou visitest him?" Psalms 8:4 (KJV)

Baba God, carry go! Nothing do you!

Please don't take the utterances of the foolish and ignorant seriously. They don't know what they're doing.

God bless.

1 Like

(1) (Reply)

Do we really know who the Supreme God is?? / Medical Marijuana -- Is It Sin? / Man, God And Faith (a Must Read And Very Interesting)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.