Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,487 members, 7,812,511 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 02:33 PM

My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit (4047 Views)

What’s With Yahoo Boys And Always Beating Their Girlfriends? / My Encounter With A Highly Intelligent Girl. / Young Lady Writes To All The Fine Boys In Her Church (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Nobody: 8:58pm On Nov 29, 2021
Boogyman557:
Holly Gram cool Even D Tom Boy SELF, As we de HIGH 4 here, if SHE look or EYERINE me any how, I go BLAST her left leg wit my KALA...


AMABOBI D MANCHI..


I no NEED BANIS ooo..

I SMOKE my WEED and LOAD BULLET 4 my KALA, I don de ALRIGHT...


E get one other MANCHI wey Dem de CALL PEACE MAKER 4 my AMA...


HIM self Na CONFIRM OKOMBO TESTED...


BUT me and HIM no de too CAP like dat...


Na last WEEK oooo..

E get one BANI 4 my COMPOUND wey COME CAPRISUN me sey dat MANCHI Nack her BAKA, set d MANCHI NACK her HAND 4 YANNSH..


NA so I LOAD my KALA JAZZ in PEACE MAKER AP..

i ASK am y em go TUTUPE d BANI wey de STAY 4 my COMPOUND...

PEACE MAKER start to de CAP CAP me CARELESS INTEL...


NASO I BLAST am my KALA 4 left leg...


amabobi d BULLET NO TAKE...


PEACE MAKER BLAST ME em OWN, e no take...


Naso I REASON my OKOMBO TESTED wit SELINA TESTED together I PUT MY KALA 4 MY left HAND, NACK am 2 SHOT 4 EM left leg WOTO WOTO...

E ENTER no be SMALL...


I no get time 4 BANI... my WEED na my BANI... my KALA na my BEST friend...


Na me be BOOGYMAN..


I no de HIDE my SELF...


JAZZ in NUMBER 24 UMUOHIA ROUND ABOUT STATION, PORT HARCOURT and ask of BOOGYMAN, Dem go carry u ENTER my BUNK...


I no de FEAR any MANCHI but I de RESPECT who PASS me Bcus JAZZ PASS JAZZ, OKOMBO PASS OKOMBO..



WTF MAN

Abeg abobi no blast the bani with your kala, bani na precious stonegrin

1 Like

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Legend44(m): 8:58pm On Nov 29, 2021
YOUR FACE SHOW YOUR SHOE SHINE
Boogyman557:
Holly Gram cool Even D Tom Boy SELF, As we de HIGH 4 here, if SHE look or EYERINE me any how, I go BLAST her left leg wit my KALA...


AMABOBI D MANCHI..


I no NEED BANIS ooo..

I SMOKE my WEED and LOAD BULLET 4 my KALA, I don de ALRIGHT...


E get one other MANCHI wey Dem de CALL PEACE MAKER 4 my AMA...


HIM self Na CONFIRM OKOMBO TESTED...


BUT me and HIM no de too CAP like dat...


Na last WEEK oooo..

E get one BANI 4 my COMPOUND wey COME CAPRISUN me sey dat MANCHI Nack her BAKA, set d MANCHI NACK her HAND 4 YANNSH..


NA so I LOAD my KALA JAZZ in PEACE MAKER AP..

i ASK am y em go TUTUPE d BANI wey de STAY 4 my COMPOUND...

PEACE MAKER start to de CAP CAP me CARELESS INTEL...


NASO I BLAST am my KALA 4 left leg...


amabobi d BULLET NO TAKE...


PEACE MAKER BLAST ME em OWN, e no take...


Naso I REASON my OKOMBO TESTED wit SELINA TESTED together I PUT MY KALA 4 MY left HAND, NACK am 2 SHOT 4 EM left leg WOTO WOTO...

E ENTER no be SMALL...


I no get time 4 BANI... my WEED na my BANI... my KALA na my BEST friend...


Na me be BOOGYMAN..


I no de HIDE my SELF...


JAZZ in NUMBER 24 UMUOHIA ROUND ABOUT STATION, PORT HARCOURT and ask of BOOGYMAN, Dem go carry u ENTER my BUNK...


I no de FEAR any MANCHI but I de RESPECT who PASS me Bcus JAZZ PASS JAZZ, OKOMBO PASS OKOMBO..



WTF MAN

1 Like

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by AmancalledGod: 8:59pm On Nov 29, 2021
Boogyman557:
Holly Gram cool Dis MANCHI don JUNZ alert...


Amabobi u don JUNZ alert...


weda ur cumpass NAA..

I don de tell Una sey, Make EVERYBODY carry der own KALA...


If too sey u Na hard MAN and u get KALA, na to JAZZ in wer doz MANCHIS Dem stop..


AMAMBOBI bruta oboni SUICIDE.. Amabobi d MANCHI... MANKOKO PILOLO KUNTOTO..

BLAST like 2 SHOTS 4 air .. amabobi EVERY AMA go TWAMER...

WTF MAN
You always make me the laugh seriously whenever i see your comment, your cappings dey caparison my head.. grin

3 Likes

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Nobody: 9:01pm On Nov 29, 2021
AmancalledGod:
You always make me the laugh seriously whenever i see your comment, your cappings dey caparison my head.. grin

I don laugh die for here way I Day
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Nyascobar1414: 9:09pm On Nov 29, 2021
Holly gram..
WTF MAN
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Bennysam: 9:14pm On Nov 29, 2021
Magnoliaa:


The dood is honestly seriously annoying. As if what he is saying is even making sense. I don't just get. Just taking up spaces with loud noise.
That guy is stupid and annoying, i hate to see his comments
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Nobody: 9:21pm On Nov 29, 2021
Boogyman557:
Holly Gram cool U na ODOGWU.. I RESPECT ur INTELS..


WTF MAN

Abobi, infact I go follow you now for nairaland man way sabi road, I know say with you and your fully loaded kala, I am covered. HOLY GRAM WTF MAN grin

#babayaga

2 Likes

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Nobody: 9:33pm On Nov 29, 2021
Bennysam:

That guy is stupid and annoying, i hate to see his comments

Bros life na fun, those comments you hate made me so happy and I laughed so hard today , I guess that's life, one man's food is another man's....

3 Likes

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Bennysam: 10:00pm On Nov 29, 2021
walkbrazil4k:


Bros life na fun, those comments you hate made me so happy and I laughed so hard today , I guess that's life, one man's food is another man's....
Such is life though
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by cayorday89(m): 10:11pm On Nov 29, 2021
Magnoliaa:
Wahala wa. What kind of nuisance is that one that is the first to comment constituting now?? Can the mods not do something about that guy?? undecided Just writing nonsense up and down, from thread to thread, won't let someone see road with nonsense slangs.

Op, sorry about your encounter jare. That will always be the cases with people like that. They'll still from rich and poor, abled and disabled and yet still not have anything to show for it. Na poverty mindset.

They've got an iPhone to show for it.
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by sow4me(m): 10:54pm On Nov 29, 2021
Boogyman557:
Holly Gram cool Dis MANCHI don JUNZ alert...


Amabobi u don JUNZ alert...


weda ur cumpass NAA..

I don de tell Una sey, Make EVERYBODY carry der own KALA...


If too sey u Na hard MAN and u get KALA, na to JAZZ in wer doz MANCHIS Dem stop..


AMAMBOBI bruta oboni SUICIDE.. Amabobi d MANCHI... MANKOKO PILOLO KUNTOTO..

BLAST like 2 SHOTS 4 air .. amabobi EVERY AMA go TWAMER...

WTF MAN

Strong weed wey go university naim ds guy take

1 Like

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by IdreamOfUnicorn(f): 11:23pm On Nov 29, 2021
This reminds me of how my phone went missing.
Na one day person dey learn

1 Like

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by Bunmhi(f): 11:26pm On Nov 29, 2021
Sorry OP, next time you go wise say no be to dey use big phone mean say person dey financially okay. Most of them nah alakada
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by idahme(m): 11:26pm On Nov 29, 2021
TheWolfen:
Chaiii
I no fit understand
Wahala dey o grin


Port Harcourt slang probably.
Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by idahme(m): 11:32pm On Nov 29, 2021
Magnoliaa:
Wahala wa. What kind of nuisance is that one that is the first to comment constituting now?? Can the mods not do something about that guy?? undecided Just writing nonsense up and down, from thread to thread, won't let someone see road with nonsense slangs.

Op, sorry about your encounter jare. That will always be the cases with people like that. They'll still from rich and poor, abled and disabled and yet still not have anything to show for it. Na poverty mindset.
That guy knows what he is saying, the problem is most aren't getting his slang thereby leading to complaints. Fortunately for the chap, the Nigerian constitution gives him full rights and privileges to express himself as he dims fit as long as his expressions don't infringe on the rights of others. Nairaland is a market place so be ready to meet anyone if you don't like his style pass, he is not responsible for dishing out what suits others and not his. Live and let him live.

1 Like 1 Share

Re: My Encounter With Yahoo Boys In Public Transit by SenecaTheYonger: 11:40pm On Nov 29, 2021
Seun, mynd44 is typing like this allowed? I’m sure you know this is cultist-speak and it will spread soon. I know rule 21 and 11 are not strictly enforced but this person is becoming a nuisance.
Most of his post cannot be understood. So what’s the point of having him comment on topics?

Boogyman557:
Holly Gram cool MANCHI no go use ur HAND take BUY MARKET from MAMA KELECHI HAND wey u no go FIT COLLECT D CHANGE BACK...


U SEE as I MOUNT here, I no de find pesin TROUBLE but Make any MANCHI no FIND my OWN..

no INSULT who no I INSULT U...

NO go look 4 who know look 4 u...


U see dis life na people de use der HAND take DRAG KUNSJUNZ enter der AP...

Make u knw sey 4 dis LIFE... SOME people get JUJU 4 house, SOME na der Grand PAPA be JUJU, SOME self na Dem be d JUJU...

Make u no make me MEET AGWO TURU MBE 4 ur matter bcus e no go TAKE 2days b4 e go begin Hit u..

Na wen una go begin RUN from church to church de look 4 SOLUTION na dat TIME u go no sey u PRICE better MARKET FROM MAMA KELECHI HAND...


my advice to u dis NEW MONTH wey de enter..

No CAST who no CAST u...


No be EVERYBODY NORMAL...


Dis life is DEEPER than wat u tink...


people WICKED 4 dis LIFE...

I just CALM down de type u dis bcus am ALWAYS HAPPY wen am KUSHING my WEED...


Allot of people wey don de PASS thru many TINZ 4 dis life, some go sey na der VILLAGE people But na Dem use der HAND PRICE MARKET from MAMA KELECHI..


TECHNOLOGY HAVE CAUSED MORE HARM DAN GUD...


I repeat... NO BE EVERYBODY NORMAL 4 DIS LIFE...


Some people don CAST SOTEE der BODY don de over OKOMBO TESTED...


I no LOOK 4 ur TROUBLE... I no INSULT u... I no HATE any BODY..

But if PESIN CAST CAST me as if sey HIM na JAZZ INTOTO..

Me I go FOLLOW d pesin SPIRITUAL N PHYSICAL...


WTF MAN

(1) (2) (Reply)

A Lot Of People Don't Know There Is A Difference Between These Two (pics) / 10 Reasons Why You Should Date A Hausa Man! / How A Joke Ruin My 2days Relationship With Her(pic)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.