Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,193 members, 7,822,026 topics. Date: Thursday, 09 May 2024 at 02:14 AM

... - Phones (6) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Phones / ... (7777 Views)

I Was Duped By A Whatsapp TV. How I Recovered My Money / Help!!! I Just Got Scammed On Jiji. What Can I Do To Recover My Money / Please How Can I Get My Money Back From Jumia (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply) (Go Down)

Re: ... by Auskyd(m): 9:42pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Funny guy , so because I masturbate now we nor go hear word , you are a non-entity that has nothing reasonable to say oga no put mouth for wetin no concern you. You no be mouthpiece for Repairguru ,shut your mouth. You can go through my other posts too

Make I buy you data for the night now, or how you feel? I fit wire you 5k. Buy like 40gig. Lmao.

You go dey very alright. Perverted addict. You go pull your penis cap very soon. Continue you hear?

Randy goat grin
Re: ... by Auskyd(m): 9:44pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Abi this one na didinrin , iPhone 11 no get 1080p resolution , you no even get sense yet you claim to sell phones , your foolishness pass buhari own.

Lmao common iphone 11 pro, we no go hear word.

2 generations old.

Bought second hand from another mugu like you.

The instead of using it for something productive, you use it to do porn cinema lmao.

E pain am grin
Re: ... by Auskyd(m): 9:54pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
At least I dey use better thing and it points to the fact that am not a pauper like you, dey carry your palasa java phone dey type like person wey never see food chop .

This one way you just dey talk about my iPhone abi you want make I dash you , I Sabi say you no get Money I fit help your condition

Leemao my phone will buy 3 of your phones, my boi.

Who you wan help? Lmao abi na me go help you.

Probably bought a stolen iphone 11 pro for 150k, turn am to porn heaven lmao.

See the camera layup and guess the device.

Broke mumu.

Your customers dey wait you bro. Go and see ice your addiction lmao

Re: ... by Auskyd(m): 9:59pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Oya send the money I go accept am you this short imp, na maggot full your brain i Sabi say you no get anything to say than say I dey self-service , if I pull my penis cap e concern you? Abi na you get the penis ?.

You still carry that your mouth with severe halitosis dey vibrate for here , who born you? Before you follow me dey yarn fess go wash your teeth cos you don dey permeate this place with your fishy smell

Mumu no go find better thing to do with your miserable self, woman wrapper dey chook mouth for the thing wey no consign you.

Mumu man

OP is your brother now, so you can chook mouth in his matter very well. Halfwit grin.

150k iphone 11 pro porn addict lmao.
Re: ... by Dhejy7: 10:02pm On Mar 26, 2022

3 Likes

Re: ... by Auskyd(m): 10:04pm On Mar 26, 2022
Dhejy7:
Comrades abeg rest! E don do

This one don turn pig fight from money recovery

Yes boss. I don quiet.

I no type again lol
Re: ... by Auskyd(m): 10:10pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Even if I buy am 10k fact still remains say na iPhone 11pro I dey use go Kee yourself abi hug transformer, you run go download picture from techmarket say na s22 ultra you dey use . Continue dey live your fake life, if he sure for you snap picture with the s22 ultra and put your name beside it let me check something grin grin

Poor riffraff won dey form big man , you when never see food chop . Me I dey use iPhone11pro life and direct tongue

Lol check my other threads where I post devices. You'll see the same table and laptop. Idiot day snap pics and out name beside it.
I'll credit you 20k if you sjoe me that pics anywhere on the internet. Runs good search and get back to me. The offer stands.

Rest with your smelling second hand iphone. Use am for tonight's servicing leemao.
Re: ... by Auskyd(m): 10:29pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
I sabi say you go change mouth mutula , Mr man upload pictures of the phone with your miserable name written in bold. You come here dey yarn dust oga it goes to show that you no dey use s22ultra .



Who gives a flying fvck about your money , weyray upload pictures then I agree say truely you get the phone , I sheath my sword straight . If you like go tell your friend make he send you picture . Offer stands for tonight only

So how do I upload the pic using the same phone mumu? Look down and see that it is from my camera gallery of my 21 ultra. At least, if you no believe the s22, you'll believe the s21 ultra. Sheath your penis instead boi, you need am

Devil Donn push you come meet me, and you go collect. No worry. You go dey see me run for this nairaland. Addict oshi.

You just wan talk, but meanwhile, nothing dey your head.... Other than naked women and totur hand holding your penis leemao

Re: ... by Auskyd(m): 10:39pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Shebi you talk say you get s21 ultra , oya use the s21 ultra snap the s22ultra dumbfvck , common sense you nor get than to dey brag upandan like who nack head for ground when e dey for mama back .

Oga do wetin I talk and I go sheathe my penis sef since na wetin you want

Fool, cant you see the gallery app and see the video of the 22 ultra? Hehehehehe my God.

Ok, I no get 22 ultra. I agree lol. Na 21 ultra I get. You fit buy am ?

Your entire savings account fit afford am? Phone of almost half a mil in current rates? You wan die? Make hunger beat you shege?

Time wey you go use make money, you use am turn vigilante for matter wey nobody send you. You're just a joker.

Shoe get size. Okrika get quality. I no be your mate. Goan pull your penis in peace knowing this.

1 Like

Re: ... by Auskyd(m): 10:56pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Lol fake life spotted , grin grin grin. Ode oshii I Sabi say Dem no born 10000 of you well to do wetin I ask , poor goat , FYI s21 ultra is 380k e plenty for NL here slowpokè nicompoop. E pain am say I catch am for the useless lie .

You are just a wannabe poor man , way never see food chop . Oya upload picture of the s22 ultra make we see grin grin. All your life na lies full am , no wonder you dey support Repairguru I sure say you Sabi the guy before na una dey run the scam for Ikeja together.

Oga rest one place, e don show today say you be pretender not a contender with me at all , I pass you for everything go follow your fellow riffraff exchange banter grin grin

Lol e say 380k for nairaland..you are probably a thief, that's why you think you'll see it for that price. S21 Ultra is for poor people, yet you open full thread dey look for 170k phone lmao. You're smelling bro

You'll never see a clean mint s21 ultra for 380k.

Except cracker backs and locked devices. Even at that you still can't afford it. That iphone 11 pro be like gold for your hand lmao. I no need to prove to you I have the 22 ultra. It's here and you fit come see am anytime. But I doubt you'll have the time. You will be too busy playing with your genitals and burning precious data watching porn and playing judge on other people's problems.

Porn addict. Wey women full everywhere, even on tinder for 15k, you choose to touch yourself.

Too broke to carry women, but rich enough to afford data for porn and vaseline for the stroking lmao.

Pained.
Re: ... by Auskyd(m): 11:22pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
Mumu for your info I use an iPhone 11pro 256gb , I still get level pass you for street at least my iPhone worth more than 300k, me I no be money miss road like you cos am not a fan of Android, FYI I bought my phone for 150k oya Kee yourself . O boy you be pikin to me anytime, anyday grin grin .

Your babe sef go trip if she see me grin grin, if i flash am my iPhone 11pro na once she go open leg tongue tongue, abi you dey doubt am?

E don show say you be brolosho wey dey carry all this disease infested women for brothel and tinder , na so una life dey always be . Na tinder girls full your head , money way you suppose use do better thing for your life you carryam go dey fvck toetoe

Na you nor get work cos you dey shook mouth for wetin nor concern you begin yarn apati , oboy swerve go trailer lane abeg .

I've won this argument.

You have nothing else to say.

My babe will probably use you to pay bills cos she has everything your porn babes get. So you'd be very gullible and give her money lmao.

Enjoy your second hand iphone 11 pro. Keep touching yourself till they kingdom come, and remain a buffoon here on Nairaland.

Congrats. I'm sure everyone here has gone to look at your thread where you disgraced your parents because of an addiction you aren't man enough to control.

Chief Masturbator, porn consumer, vaseline crew's chief captain.

150k iphone user lmao.

Goodnight.

Lemme enter some good jajaina while you goan touch yourself again grin.

1 Like

Re: ... by Auskyd(m): 11:54pm On Mar 26, 2022
Elpibe:
See person pikin o chai , am sure your parents were happy they gave birth to a boy ,little did they know that you were gonna turn to be a child of disgrace to them , what a shame. They now regret y they didn't listen to the advice of the doctor to have aborted you before you were born .

You go around sleeping with prostitutes spreading diseases upandan ,money way you suppose carry give papa and mama you dey spend for olosho, the syphilis you contracted from your tinder hoes cannot allow you the capacity to think cos it has spread to your brain . What a pity .

As for your girlfriend , my iPhone alone will open her legs wide for me cheesy tongue that one is non-negotiable, na me and your babe go watch the porñ together after watching I use the monkey style to widen her punana

Good night, chief wankist. I agree, your iphone is the best, and I don't even have s21 or 22 ultra. At least I'm not the one opening thread for touching myself lmao. So shameful.

Let's not argue anymore.

Beat your meat in peace. Addict.
Re: ... by Auskyd(m): 1:01am On Mar 27, 2022
Elpibe:
What's there to be ashamed of ? At least better a self-servicer than a money wasting olosho grand patron .

Who dey follow this one argue . Bobo shift one side, HIV patient

Yes boss. Can't shame the shameless.

You have no shame. Addict. grin
Re: ... by Jemerson: 8:23am On Mar 28, 2022
Elpibe:
I dunno when you became Repairguru mouthpiece , learn to mind your business bro cos I wasn't referring to you

grin grin grin you finish sm

1 Like

Re: ... by ajericho(m): 4:52pm On Mar 28, 2022
PrinceInTheNort:
You are also a scammer cus only scammer pity scammer
posting pictures o his families is enough,don't curse them,leave them out of it
Re: ... by 1billionman: 5:09pm On Mar 28, 2022
@Auksyd n @Elpibe

Una wey dey claim boss Oya make anyone of u send 5k to this account

2124881910
UBA

Ps. Na just mouth una get if I knw see alert grin

3 Likes

Re: ... by hansomb: 8:20pm On Mar 28, 2022
Elpibe:
Funny guy , so because I masturbate now we nor go hear word , you are a non-entity that has nothing reasonable to say oga no put mouth for wetin no concern you. You no be mouthpiece for Repairguru ,shut your mouth. You can go through my other posts too
no mind d guy
Re: ... by Newbreed2018: 8:46am On Mar 29, 2022
What's today please?

2 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (Reply)

The 4gig ram beast, Asus Zenphone 2 First Hand Review By Fiilosofer / Who else Got 40GB For Re-registration?? / Does The MTN 100 Naira Unlimited Plan Work On Your Sim?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.