Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,935 members, 7,828,273 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 07:45 AM

From Lagos To Benin. - Romance (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / From Lagos To Benin. (1167 Views)

Woman Travels From Lagos To Ogbomosho To Sleep With Her Friend's Boyfriend / Lady Travels From Abuja To "Lagos" To Have Fun With A Guy,See What Happened.PICS / Another Lady Rocks Braless Cleveage-Baring Outfit To Benin Night Club (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply)

Re: From Lagos To Benin. by Nobody: 8:03pm On Apr 22, 2022
Truvelisback:
I dey welu area for Benin. U know there?
I know am for spare parts market

1 Like

Re: From Lagos To Benin. by suicidesheep: 7:51am On Apr 23, 2022
Una where dey say house rent cheap. Abi where the cheap house dey because na 200k I dey for for self for bdpa(opp main gate).

Also op, price of things are costly. If you get babe just know say no be only u dey Bleep am.

If landlady toast you no reject am o ( e get why). I'm sure someone said this earlier.

No go do like average Lagos boy wey e be say na only mouth dem sabi make. Shishi power dem no get.

Na headquarters of yahoo u dey come so, try mingle with the right people make update reach your hand.
Normal strong men still dey but yahoo don shift many boys eye to hustle

(1) (2) (Reply)

“but I’ve Never Broken Any Boy’s Heart” – Young Lady Cries Uncontrollably After / What If The Year 2022 Was A Picture! Describe 2022 Using A Picture. (photos) / My Astral Journey Into The Future.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.