Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,588 members, 7,812,914 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 10:21 PM

After God Fear This Gender - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / After God Fear This Gender (457 Views)

“after God, Fear Women” See What Got People Talking On Social Media After / When You Hear 'after God,fear Women,'what Do They Meant? / After God Fear Women.pics (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

After God Fear This Gender by Manofthehouse: 7:54am On Apr 17, 2022
Shine your eyes……

Re: After God Fear This Gender by Nobody: 8:22am On Apr 17, 2022
Sharrap simp,na she tell you say na wetin dey there be that?
You simp are not wise oo.

1 Like

Re: After God Fear This Gender by headbasher96(m): 8:47am On Apr 17, 2022
Baba i see small one yesterday after complimenting her i was asking he if we can get down babe do not be surprise babe that lived in that area before i started working the told me that she just came to the area new i did not react i kept my cool.

Along the line i was wooing her as a sharp guy i asked for number babe say her phone is spoilt she open breast comot simcard i peep look booby lick mouth i say no wam ok so babe we fit see later she said yes but she want make her hair as a bad guy so na me go make your hair me wey meet u now barely 30minutes no wahala if u bathe come my office.

Ok after like 1 to 2 hours babe show say she don come i say no wahala shey u want make hair na how much 1500 i said ok no wahala but we go go house like this o because as u need the money urgent na so i go knack u urgent babe smile waka i return wallet put for pocket she say since i no want help her thank u babe walk out me i enter office continue my hustle.

This morning i just the stroll base on easter i see babe for road with the appearance wey she put on yesterday babe call me i come o say make i no vex blah blah blah i say i no vex o as bad man i know as she comot office yesterday she no go house na today she the come back so i ask her babe as i close i come house make i give u that thing i no see u babe say since i no gree give her she go her aunty side i say no wam madam begin ask me weather she fit get am now say she know say e no dey here but she go follow me go house i just laugh walk away.

The rate wey this girls need money now the fear me i wanted to give her that money but when i told her that let go to the house i was expecting her to tell me that na today we meet she said none of this she just smiled and walk away thinking she will go and sleep out and get the money.

There too it did not work she had to come back to me again shey u the form carry bleep go give who pass me e no work and u are offering me a sag pussy that somebody drilled all through the night i told her to go home and rest first that i will come see her like say i go go there when i wanted to simp for her by dashing her money for free she refuse i kept my calm now i don buy 2 bottles with 1k fried meat i go chop am know say all nigerian girls na mumu

1 Like

Re: After God Fear This Gender by EASYGURU(m): 12:27pm On Apr 17, 2022
headbasher96:

Correct nigha. Na man you be. Na so i bleep one girl two time last Tuesday n Thursday oo for like 30mins straight if not longer sef two times and we just met ooo, just yesterday Saturday mama say make i give her 2k i tel her straight say i no get. Na to bleep the next girl remain.

(1) (Reply)

I Asked Her To Be My Wife, She Said Yes But Married Her Bestie 3 Weeks After! / Contreras / Ways To Survive In Lagos

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.