Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,707 members, 7,955,674 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:28 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet (1982 Views)
A Marriage Proposal To My White Girlfriend At Landmark Beach, Lagos / Back 2 My Country!! (nìger Republic) Photos... / 7 Reasons Why I'll Always Collect Money After Sex. (2) (3) (4)
Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Nobody: 4:14pm On May 26, 2022 |
uhm abeg this white girl wan send me dollars, sey I fit drop my bitcoin address for her?? |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Ernesthugo(m): 4:23pm On May 26, 2022 |
SHARE HER PICTURES AND LOCATION Johndagr8t: |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Daytrader1: 6:36pm On May 26, 2022 |
Johndagr8t:why not? I use trust Wallet collect 6500 euros from one malta woman tho I gats teach her how to setup wallet buy crypto and send. Omo e no easy but one day i dey give olosho doggy naso i hear notification for my phone omo na from trust wallet oh. My heart start dey beat fast omo as i open am naso I see bitcoin for my previously empty wallet omoo see joy i convert the money to usd na like 8,000usd then. Omo olosho lavida wetin no good that day. Chai sorry for the long story u just bring back memories. 3 Likes |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Iykman042(m): 5:40pm On May 27, 2022 |
OP, which app you take meet her,show your fellow guy the way |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Iykman042(m): 5:43pm On May 27, 2022 |
Johndagr8t abeg this white girl wan send me dollars, sey I fit drop my bitcoin address for her??[/quote] OP, how u take meet the white girl. show me the way guy |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Nobody: 5:45pm On May 27, 2022 |
Iykman042: na through quora boys dey bomb na, may moderator no catch you sha 1 Like 1 Share |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Iykman042(m): 8:27pm On May 27, 2022 |
Johndagr8t: can I go through their app or webpage, bro I need some ideas in getting to chat with those white girls |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by lordnkem000(m): 8:41pm On May 27, 2022 |
bro life no easy for me.. help me wit 1k na |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by AntiIncognito: 9:55pm On May 27, 2022 |
Iykman042: Alaye! Find who know road make you follow, one man squad no dey work for this game. Meanwhile drop into my pm make I share small site for you,. I still get some military guy like that, pm me make I free for you wetin I fit free but you sha go pay for some. |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by dontrulee: 3:20am On May 28, 2022 |
Lol.... People no longer see anything bad in scamming people. Your recompense is coming. Aje 6 Likes |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by AntiIncognito: 10:34am On May 29, 2022 |
Iykman042: I noticed you pm me but dunno what's wrong with my Yahoo mail.. drop your mail address |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Pussyassniggar(f): 11:11am On May 29, 2022 |
AntiIncognito:boss I fit drop too? |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by AntiIncognito: 11:16am On May 29, 2022 |
Pussyassniggar: No qualms |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Advision: 11:36am On May 29, 2022 |
Johndagr8t: Una don carry dis yeye thing reach quora....very soon dem go dey ban nigerians there too...na wa for una. If you are this smart there are honest ways to make a decent living online but una just want soft work 2 Likes |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Pussyassniggar(f): 12:38pm On May 29, 2022 |
AntiIncognito:johnandrw276@gmail.com I'm expecting your text boss |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Nobody: 6:47pm On May 29, 2022 |
Johndagr8t:Bro which format |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by 40fy: 6:55pm On May 29, 2022 |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Levels1(m): 7:00pm On May 29, 2022 |
AntiIncognito: Please send me mail via chieflevelss@gmail.com thanks |
Re: Abeg Can I Collect Money From My White Client 2 My Trust Wallet by Iykman042(m): 8:00pm On May 29, 2022 |
AntiIncognito: Kingsvilla042@gmail.com |
(1) (Reply)
Irrational Behavior Of My 1year 7month Old Boy / My Wife Messed Up, A Rasta Guy In Nigeria Removed Her Panties On Set / How To Punish A Woman And Make Her Beg You. Reverse Psychology
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22 |