Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,252 members, 7,829,482 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 07:48 AM

My Experience With Crazy/freaky Babe - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Experience With Crazy/freaky Babe (2623 Views)

Dark Skinned Lady Celebrates 23rd Birthday With Crazy Naked Photos / Pictures Of 21 Year Old African American Actress With Crazy Curves / Hot 21 Year Old Nickelodeon Girl With Crazy Curves In Bikini (PHOTOS) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Experience With Crazy/freaky Babe by Ehismarkninetee: 5:35pm On Sep 27, 2022
People who say their sexual fantasy is to do dirty/nasty and freaky stuff during sex, I pity you..Nna!! Nne!! I pity youuu!!!

I was with this babe back then...we never meet physically then, just online, fantasizing about anything and everything. Aunty go talk say when we meet, "I'd do nasty things to you, freaky things, I'd make you eat me whole and you'd beg for your life and I won't let you go"... '...me sef wey be mumu go dey smile dey reply "God! I can't wait! take my soul, I don't care".

Angel Kapal just dey smile for heaven day mark the part

wey I talk "Take my soul, I don't care". We eventually met and we got down to business. We started

with usual kiss o until this girl con dey kiss like mammy water. We go kiss kiss kiss, she go con stop, lick my lips con pour me spit for mouth. I been wan react o then she con talk "You like it, yeah?"... I no even know how to reply.

I swallow spit before we continue, I no know whether na my own spit or her own I swallow. The kissing continued then she stopped, stood up and removed a cup from her fridge, poured the chocolate from the cup, on her body (but e be like say na Milo she mix with water), then she said I should lick her. Now you're talking!

I started immediately cos ahh, if na you, you no go lick?? I was licking both her and Milo. She removed my head, raised her hands up and poured chocolate on her armpit, then she brought my head to the armpit.

As my head dey enter the darkness, I see say the armpit dey bushy somehow and normally hairs dey black ooo, but some hairs wey dey her armpit con white. Before I could talk, my head was already in there, I dey lick chocolate, e dey taste salt salt.

She removed my head later, I breathed God's air for the first time, I no even get strength to tell am say e don do...she kissed me, smiled and pushed me down on the bed. She tied my hands to the bed, looked at me, smiled again then sat gently on my face.

I been think say I enter heaven until she begin dey ride my face. Her hair down there was bushy...as she dey ride up and down, hairs dey enter my nose. If I wan try breathe in properly, na yansh air I dey breathe in.

I was hitting her yansh, make she comot so I go breathe better air, she started moaning..."Yeeahhhhhh yeessss spank me haarrdddeerrr!!".

I dey cry dey struggle to sniff catarrh, she still dey ride..I dey pass out, she still dey ride. Even cough sef later start to dey do me. As I open mouth to cough, I hear kpraaa. This girl mess. Jesus!!! Jesus!!! BLOOD OF JESUS!!!! MY MOUTH!!! I dey shout, this girl dey ride dey go.

I started hitting her harder to comot before my soul comot, this girl still dey ride dey moan and mess. The mess sound dey go in sync with the ride motion. Kpraaa kpraaa kpraaa kpraaa... Each ride, one kpraaa, two moans, ontop my face.

I passed out that evening, met Jesus in heaven and gave my life to him. I woke up hours later and saw the Jezebel, looking at me with smiles on her face. "You look so beautiful when you sleep, Joel. Do you need more?"

"Chekwube, I need Jesus and Oral B."

8 Likes

Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by SenecaTheYonger: 5:37pm On Sep 27, 2022
Shame on you. Copy cat

4 Likes

Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Jashub: 5:38pm On Sep 27, 2022
Very disgusting narrative undecided
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Oceanjagaban: 5:43pm On Sep 27, 2022
Hope say you don take strong antibiotic because you need am
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by MrBrownJay1(m): 5:46pm On Sep 27, 2022
BWAAAAAAAH!!!!! you got what you wished for... what a funny story.
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Badhguy(m): 5:47pm On Sep 27, 2022
Comedian. You just made my day we your write up. Laugh wan kill me for here. grin grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Nobody: 6:38pm On Sep 27, 2022
Fiction
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Deeboi13: 6:40pm On Sep 27, 2022
hahaha
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Brian47(m): 6:44pm On Sep 27, 2022
Guy you be mumu grin grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by techgen(m): 8:20pm On Sep 27, 2022
Laughable jor... grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by TheirFADA: 9:50pm On Sep 27, 2022
even though na fiction, it's still damn funny cheesy cheesy grin grin

op, u no well at all cheesy
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Dalnadoni: 10:08pm On Sep 27, 2022
Guuuuuuuyyyy!!!!...you just wan use laugh kill me...very funny, neva laugh this hard for a long time...thanks op for the comedy...grin grin grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Ceenachi: 10:42pm On Sep 27, 2022
Omo
My stomach ooo grin grin grin grin grin grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Ikennaford: 10:47pm On Sep 27, 2022
I've read this somewhere before,copy copy ....op your papa k leg

4 Likes

Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Slynation(m): 10:49pm On Sep 27, 2022
grin grin grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by Chrisvotel: 11:06pm On Sep 27, 2022
grin grin grin grin
Re: My Experience With Crazy/freaky Babe by emetisuccess(m): 7:32am On Sep 28, 2022
grin grin grin grin grin grin grin grin grin

(1) (Reply)

See What A Girl Said On Facebook / Why Do Girls Hate Mr. Nice / 2 Women, And I Dont Want To Lose Anyone Help!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.