Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,324 members, 7,811,955 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 01:35 AM

Ashawo Man - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Ashawo Man (661 Views)

Meet Mr. Kelvin The African BIGGEST ASHAWO MAN / "Men, Stop Calling Us Ashawo" - Emilia Chimee Dyke / Ashawo Joint In Suleja (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 7:45am On Oct 07, 2022
You wan buy system of #35k from DB Store

You still wan make I deliver am to your house

Oga just talk sey you wan nack because as you get money you are an ashawo man

You know yourself

Business na for open places either you come to shop or we meet for open places

Copyright Digital Bimpe

1 Share

Re: Ashawo Man by Biafranodogwu55: 11:25am On Oct 07, 2022
U sefh na hoelosho
E just dey for ya eye.
Re: Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 11:29am On Oct 07, 2022
Lmao

Biafranodogwu55:
U sefh na hoelosho

E just dey for ya eye.

1 Like 1 Share

Re: Ashawo Man by VlamesIffect(f): 11:33am On Oct 07, 2022
Customer satisfaction suppose be priority

1 Like

Re: Ashawo Man by Slmgirldippussy: 11:39am On Oct 07, 2022
Wordsfrombimpe:
You wan buy system of #35k from DB Store

You still wan make I deliver am to your house

Oga just talk sey you wan nack because as you get money you are an ashawo man

You know yourself

Business na for open places either you come to shop or we meet for open places

Copyright Digital Bimpe


How much is system without nacking and how much is it with nacking ?

Not you now ...all those WhatsApp good vendors Sabi knack ooo.
Place order for semo and beef. 5k
With delivery.
When she show up then una go discuss how much to knack.
One of those girls will put on her WhatsApp ...digest Amala with BJ. Truly it works
Re: Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 11:52am On Oct 07, 2022
Slmgirldippussy:


Bad Girl , thank you for sharing

How much is system without nacking and how much is it with nacking ?

Not you now ...all those WhatsApp good vendors Sabi knack ooo.
Place order for semo and beef. 5k
With delivery.
When she show up then una go discuss how much to knack.
One of those girls will put on her WhatsApp ...digest Amala with BJ. Truly it works

1 Like 1 Share

Re: Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 11:53am On Oct 07, 2022
OMG

Best in funny comment

This made me laugh so hard

VlamesIffect:
Customer satisfaction suppose be priority
Re: Ashawo Man by Roman7(m): 11:56am On Oct 07, 2022
U gv am abi u no gv am
Re: Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 12:09pm On Oct 07, 2022
No I didn't

I have integrity

Roman7:
U gv am abi u no gv am

1 Like 1 Share

Re: Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 12:09pm On Oct 07, 2022
Your story may not have such a happy beginning, but that doesn't make you who you are

It is the rest of your story who you choose to be.

Good morning!! �
Re: Ashawo Man by Roman7(m): 12:10pm On Oct 07, 2022
Wordsfrombimpe:
No I didn't

I have integrity



Correct girl

1 Like 1 Share

Re: Ashawo Man by Wordsfrombimpe(f): 1:38pm On Oct 07, 2022
Thank you

Roman7:



Correct girl

(1) (Reply)

Ashaawo Lady Is Spotted On Tape Heavily Sucking 2 Big Dicks At Same Time / I Don't Want My Children To Go To A Public School / The Joy Of Smoking Weed

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.