Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,133 members, 7,814,963 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 02:19 AM

Which Kind Yeye World Cup Be Dis? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Which Kind Yeye World Cup Be Dis? (4077 Views)

See The Yeye Boxer My Girlfriend Bought For Me PHOTOS / Yeye Girlfriends: Nigerian Guys Share Your Experiences / Is It Possible To Use Finger To Dis-virgin A Girl? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by Illegal1(m): 6:36pm On Nov 27, 2022
Omoh dis world cup get as he be ooh(very very unpredicted)


dis world cup dn make me lose wetin no nice at all.,

abeg my fellow bet9ja student,any of una dn win 1 ticket since dis world cup start?

if yes,abeg share the tip with me,make i recover my money small...nah dye i dey ooh

3 Likes 2 Shares

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by Zonefree(m): 6:38pm On Nov 27, 2022
This world cup is satanic. Anybody wey don chop money dey use jazz.

18 Likes 2 Shares

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by Illegal1(m): 6:57pm On Nov 27, 2022
Zonefree:
This world cup is satanic. Anybody wey don chop money dey use jazz.

i swear....

i never win once..

9 Likes 2 Shares

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by LILTJAY: 8:37pm On Nov 27, 2022
lol.. boring World Cup undecided

2 Likes

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by marlow1962(m): 10:03pm On Nov 27, 2022
The world cup no get head, na SpongeBob I dy work instead that nonsense weird World Cup

2 Likes

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by Slawomirr: 10:05pm On Nov 27, 2022
Damnnn niggar

Won only twice

But na small small money

I won 7k in Germany vs japan

I carried japan straight wining

5 Likes 2 Shares

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by COdeGenesis: 11:40pm On Nov 27, 2022
Kkk

9 Likes

Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by onomeabuja: 2:41am On Nov 28, 2022
COdeGenesis:
I have won about 250k so far. The bookers are generous with over 1.5. My strategy is to watch the live matches , most goals have come in the second half
Good one
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by ruggedtimi(m): 5:53am On Nov 28, 2022
marlow1962:
The world cup no get head, na SpongeBob I dy work instead that nonsense weird World Cup
cos african and asian countries dey win is now nonsense
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by MMempire(m): 6:59am On Nov 28, 2022
Dem don do me shege. E come be like say I no sabi book game.
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by jonahhh: 7:12am On Nov 28, 2022
Illegal1:
Omoh dis world cup get as he be ooh(very very unpredicted)


dis world cup dn make me lose wetin no nice at all.,

abeg my fellow bet9ja student,any of una dn win 1 ticket since dis world cup start?

if yes,abeg share the tip with me,make i recover my money small...nah dye i dey ooh

If you get money to play then dey try bet both ways… that way you won’t loose unless they draw, if you carry Brazil for win for one ticket carry Brazil go the loss for another ticke…
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by oshonwambada: 9:12am On Nov 28, 2022
Illegal1:
Omoh dis world cup get as he be ooh(very very unpredicted)


dis world cup dn make me lose wetin no nice at all.,

abeg my fellow bet9ja student,any of una dn win 1 ticket since dis world cup start?

if yes,abeg share the tip with me,make i recover my money small...nah dye i dey ooh
lolz.
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by iHateFraudsters: 9:13am On Nov 28, 2022
Illegal1:
Omoh dis world cup get as he be ooh(very very unpredicted)


dis world cup dn make me lose wetin no nice at all.,

abeg my fellow bet9ja student,any of una dn win 1 ticket since dis world cup start?

if yes,abeg share the tip with me,make i recover my money small...nah dye i dey ooh

E be like say you son lose plenty money.

Kpele o
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by omotoshodontee1: 9:18am On Nov 28, 2022
just dey carry the heavyweight teams to win first half corner (especially on sportybet)...e dey drop Wella...if u need some today,holla me...no payment involved oooo
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by PARADIZEPRIEST: 9:52am On Nov 28, 2022
ARABLAND IS CURSED TO FAVOUR ONLY ARABS angry
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by marlow1962(m): 11:30am On Nov 28, 2022
ruggedtimi:
cos african and asian countries dey win is now nonsense
I no take say e no good say African countries dy win o , the World Cup is boring to me that’s just it.
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by GodofEnergy: 12:07pm On Nov 28, 2022
I started betting this world cup, and have realised I no do again
Not worth it at all
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by NobleSeed(m): 12:19pm On Nov 28, 2022
try dey use bookie that's has verities of options
Like 1x or 22bet. Play corner,play shot on target play, offside and add yellow card join.
Book different options for separate ticket
Like 5 or 8 odds each put 5k
You are good to go.
But if you dey book 100,200 and 1k odds and you won chop billions..is either them reck you or them reck you grin grin
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by thelegend1(m): 12:21pm On Nov 28, 2022
My take on the World cup so far...

1. Don't bet on any games during the Group stage games. Most teams are still finding their rhythm.

2. If you must bet, don't bet that a particular team will win or score. Rather, bet on variables such as minimum/maximum range of goals, Goal attempts, Yellow cards, Corner kicks.

3. Bet only what you can afford to lose.
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by dynicks(m): 12:27pm On Nov 28, 2022
omotoshodontee1:
just dey carry the heavyweight teams to win first half corner (especially on sportybet)...e dey drop Wella...if u need some today,holla me...no payment involved oooo
bros I need abeg....pass me your whatsapp contact biko....

Be of help abeg!!.....or rather here's mine make u for beep me up abeg...07032909328.....
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by Streetmovement(m): 12:44pm On Nov 28, 2022
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by casinoonline: 1:54pm On Nov 28, 2022
Overall I think the best place to place a bet on the world cup is [url]bet-bonus.net[/url]
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by lyriclekidd(m): 2:17pm On Nov 28, 2022
Illegal1:
Omoh dis world cup get as he be ooh(very very unpredicted)


dis world cup dn make me lose wetin no nice at all.,

abeg my fellow bet9ja student,any of una dn win 1 ticket since dis world cup start?

if yes,abeg share the tip with me,make i recover my money small...nah dye i dey ooh

Na first half draw I dy win pass. I done lose interest for the world cup sef.
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by Illegal1(m): 2:51pm On Nov 28, 2022
lyriclekidd:


Na first half draw I dy win pass. I done lose interest for the world cup sef.

omoh...me slf dn tire to play slf..
Re: Which Kind Yeye World Cup Be Dis? by YoungThug14: 3:04pm On Nov 28, 2022
Menh for me I have been losing since dis bad ass World Cup started to the extent I had to stop. But now I’m fully ready for them from tomorrow as I wan use today fund my sporty, msport and 1xbet wallets.

Good luck to us sha!

(1) (Reply)

Married Men Why Do You Cheat On Your Wife / Geography Of A Man / Wish 5 Nairalanders A Happy New Month

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 21
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.