Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,686 members, 7,816,796 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 05:21 PM

Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs (1684 Views)

I Love Runs Girls / 5 Weird Things Some Naija Girls Do / A True Life Internet Love Story: Pls check story for daily updates. (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Nobody: 12:12pm On Sep 12, 2011
ol boy the thing don tire me sef grin grin
naija girls dem too dey beg sef for internet sites like facebook or 2go.Can u imagine d other day one of my white friends come meet me dey tell me about one naija babe wey im meet for facebook and the naija chick don they already claim love for am.The oyibo guy say im tell d babe dat make dem just be friends but the chick no wan hear.she say she love am to death and she go do anything for am.anyway sha dat one na by the way side but the main matter be say the guy tell me say d babe dey too ask am to send her material things.d one wey make me laugh be say d babe dey beg d guy to send am pant and bra and yet the oyibo bobo no even get any feeling for the babe.the guy say im dey highly scandalised by the way d babe dey beg and d bobo come dey ask me if na so naija dey suffer.anyway i just let the guy no say naija no dey suffer like dat and dat the problem be say our naija babes just get dat begging nature in them so make im just try and understand.anyway the thing wey really dey amuse me for the matter be say d babe no even beg for money or phone na pant she dey beg oyibo man to send am grin grin grin
naija babes wetin na grin grin grin grin
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Tosinville(m): 12:19pm On Sep 12, 2011
Pant? bro, you're really smart at creating stories. You'll be the next Chinua achebe.
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by MrCork17: 12:22pm On Sep 12, 2011
lefulefu:

ol boy the thing don tire me sef grin grin
naija girls dem too dey beg sef for internet sites like facebook or 2go.Can u imagine d other day one of my white friends come meet me dey tell me about one naija babe wey im meet for facebook and the naija chick don they already claim love for am.The oyibo guy say im tell d babe dat make dem just be friends but the chick no wan hear.she say she love am to death and she go do anything for am.anyway sha dat one na by the way side but the main matter be say the guy tell me say d babe dey too ask am to send her material things.d one wey make me laugh be say d babe dey beg d guy to send am pant and bra and yet the oyibo bobo no even get any feeling for the babe.the guy say im dey highly scandalised by the way d babe dey beg and d bobo come dey ask me if na so naija dey suffer.anyway i just let the guy no say naija no dey suffer like dat and dat the problem be say our naija babes just get dat begging nature in them so make im just try and understand.anyway the thing wey really dey amuse me for the matter be say d babe no even beg for money or phone na pant she dey beg oyibo man to send am grin grin grin
naija babes wetin na grin grin grin grin

No Comma. No fullStop. No meaning. Bro did you ever attend nusery schoool? undecided
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by r231(m): 12:28pm On Sep 12, 2011
^^^^^hahahahaha grin grin grin
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by claremont(m): 12:29pm On Sep 12, 2011
As funny as these stories may sound, there is actually an element of truth in it. grin
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Nobody: 12:35pm On Sep 12, 2011
Mr, Cork:

No Comma. No fullStop. No meaning. Bro did you ever attend nusery schoool? undecided
Did i write in the English language or in broken english?
Now i can understand why they refer to you as Mr C0rk.You are really a c0rk head grin grin
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Tosinville(m): 12:37pm On Sep 12, 2011
^lol
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by no1madman(m): 12:37pm On Sep 12, 2011
claremont:

As funny as these stories may sound, there is actually an element of truth in it. grin
Complete truth! From pata 2 pounds. . . .agbari girls!
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Tosinville(m): 12:40pm On Sep 12, 2011
OP, we all know that majority of Nigerian women are so full of shitt but cook up something meaningful us to eat.
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by MrCork17: 12:44pm On Sep 12, 2011
lefulefu:

Did i write in the English language or in broken english?
Now i can understand why they refer to you as Mr C0rk.You are really a c0rk head grin grin

lefulefukukufufu. Bro we struggle to make sense of your senseless threads. Must you always post a topic?  (no oofeinse) undecided
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Nobody: 12:56pm On Sep 12, 2011
Mr, Cork:

lefulefukukufufu. Bro we struggle to make sense of your senseless threads. Must you always post a topic?  (no oofeinse) undecided
But you are always in my so called senseless threads grin grin
yeye manlover like you sad
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Nobody: 1:18pm On Sep 12, 2011
lefulefu:

Did i write in the English language or in broken english?
Now i can understand why they refer to you as Mr C0rk.You are really a c0rk head grin grin

grin grin grin
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by MrCork17: 1:30pm On Sep 12, 2011
MOD. PLEASE LOCK THIS UNDAGULATED SENSLESS CRAP THREAD FOR THE SAKE OF NAIRALAND. where JAY BEE/ MUKINA at? angry
Re: Naija Girls And Their Funny Internet Love Runs by Nobody: 1:32pm On Sep 12, 2011
mr c0rk abeg watch ur blood pressure grin

(1) (Reply)

My New Girlfriend Persist I Must Meet Her People Before Starting A Relationship / Think Twice, Before Letting Go / 10 Signs He’s A Boy Not A Man

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.