Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,490 members, 7,830,468 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 10:55 PM

Naija Girls And Their Makeup Wahala - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Girls And Their Makeup Wahala (1374 Views)

27 Porn Stars Without Their Makeup / 5 Weird Things Some Naija Girls Do / Naija Girls, Would You Date A Younger Guy? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 3:55pm On Sep 24, 2011
Naija girls na wah for una sef.Na only una go use Mary Kay take rub face,use pancake,eye liner,fake eye lashes,wig oo! and what have you.But then una no go even still fine sef upon all the wahala makeup wey una dey wear.Wit all the heavy makeup for face una go end looking like a masqurade wey wan dance for Egwugwu festival.Una go just dey bother poor bobo for money to go do brazillian hair(abi na crazy rihanna sef) and if the bobo no gree una no go let am rest.Wetin sef na only una dey this world?.Una wahala don too much ooo grin grin grin
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Smilenw(f): 4:06pm On Sep 24, 2011
You've started grin
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by MMM2(m): 4:17pm On Sep 24, 2011
op
i know u dont have GF
embarassed
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by mashnino(m): 4:18pm On Sep 24, 2011
oh GOD whre my slippers, i am in d wrng flat
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by pendo89(f): 4:28pm On Sep 24, 2011
Now I know u live in United Makoko.(UM)
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 4:58pm On Sep 24, 2011
Every time he posts, it's either from anger that his Latvian chick has denied him romancing, or another Naija girl has showed him pepe after his failed attempts at toasting. "Omoge you be my cockroach in my cupboard". How she no go reject you? undecided
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:02pm On Sep 24, 2011
Yawn
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by MrCork17: 5:03pm On Sep 24, 2011
ogugua88:

Every time he posts, it's either from anger that his Latvian chick has denied him romancing, or another Naija girl has showed him pepe after his failed attempts at toasting. "Omoge you be my cockroach in my cupboard". How she no go reject you? undecided


ogugua88 .  sweeery dont mind the goat mennn,   so  whats your number again? i forgot!  wink
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:07pm On Sep 24, 2011
3.
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:10pm On Sep 24, 2011
ogugua88:

3.

You know he works @ Mc-Donald's he meant your number on the menu board.
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:10pm On Sep 24, 2011
My mobile number is 3.
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by MrCork17: 5:12pm On Sep 24, 2011
ogugua88:

My mobile number is 3.


ogugua88.  sweeeerry  QUIT the attitude. whats your number gademmit. My bus is comin.  angry
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by MrCork17: 5:14pm On Sep 24, 2011
By the way Moi fron London! wink
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:16pm On Sep 24, 2011
Mr, Cork:


ogugua88.  sweeeerry  QUIT the attitude. whats your number gademmit. My bus is comin.  angry

What happened to your BMW MTFCKA
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:17pm On Sep 24, 2011
Mr, Cork:
ogugua88.  sweeeerry  QUIT the attitude. whats your number gademmit. My bus is comin.  angry

Call Boko Haram. I'm their secretary.

I've seen your video on youtube. On the bus in London. You were the Nigerian telling people you're Gambian with your oyibo gf.
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 5:21pm On Sep 24, 2011
ogugua88:

Call Boko Haram. I'm their secretary.

I've seen your video on youtube. On the bus in London. You were the Nigerian telling people you're Gambian with your oyibo gf.

Gosh they really need fashion police in Nigeria. Bracelet or Bracket what are they wearing? old skool car seat cover? shocked shocked
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by MrCork17: 5:26pm On Sep 24, 2011
ogugua88:

Call Boko Haram. I'm their secretary.

I've seen your video on youtube. On the bus in London. You were the Nigerian telling people you're Gambian with your oyibo gf.


ogugua8<<<<<<< Lessssbiiian angry
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by bekay911(f): 9:06pm On Sep 24, 2011
make up or no make up we are pretty its jst dat sum ova do der own. If wearn makeup will boost ur confidence den i c no wrong in dat wink
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by bekay911(f): 9:09pm On Sep 24, 2011
pls is it possible 2 ban dat mr cork or wateva his name is. I thought oyinbos get many many social networks wetin im det find here angry angry angry
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 9:15pm On Sep 24, 2011
Ogugua and Mr Cock make una carry una lovey lovey comot for my thread and go do am elsewere angry
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 9:45pm On Sep 24, 2011
lefulefu:

Naija girls na wah for una sef.Na only una go use Mary Kay take rub face,use pancake,eye liner,fake eye lashes,wig oo! and what have you.But then una no go even still fine sef upon all the wahala makeup wey una dey wear.

[size=18pt]Wit all the heavy makeup for face una go end looking like a masqurade wey wan dance for Egwugwu festival[/size].

Una go just dey bother poor bobo for money to go do brazillian hair(abi na crazy rihanna sef) and if the bobo no gree una no go let am rest.Wetin sef na only una dey this world?.Una wahala don too much ooo grin grin grin

REALITY101:

You know he works @ Mc-Donald's he meant your number on the menu board.


[size=28pt]D[/size]ead. [size=28pt]O[/size]n. [size=28pt]A[/size]rrival.  grin
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by r231(m): 9:47pm On Sep 24, 2011
undecided undecided
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 9:52pm On Sep 24, 2011
pendo89:

Now I know u live in United Makoko.(UM)


abeg shut up make u go pound that yam for me. cheesy
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 9:53pm On Sep 24, 2011
r231:

undecided undecided

undecided undecided
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by amefi(m): 10:14pm On Sep 24, 2011
MsDarkSkin:

undecided undecided
pls send me a message on my yim.  We need to talk pls.
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by mamagee3(f): 10:27pm On Sep 24, 2011
Get a job or something.
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 10:35pm On Sep 24, 2011
mama-gee:

Get a job or something.

Guilty?
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Tosinville(m): 11:34pm On Sep 24, 2011
Oops!
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 7:00pm On Sep 25, 2011
amefi:

pls send me a message on my yim.  We need to talk pls.

uh ooh! lipsrsealed grin
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by Nobody: 7:05pm On Sep 25, 2011
MsDarkSkin:

uh ooh! lipsrsealed grin

angry angry undecided
Re: Naija Girls And Their Makeup Wahala by IZUKWU(m): 7:30pm On Sep 25, 2011
Darkskin

(1) (Reply)

Differences Between A Boy Friend Material And A Husband Material / Don't Blame The Man Who Slept With Your Woman, Because She Allowed Him / Here Are The Things To Prove Yourselves As BIG GIRL

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.