Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,283 members, 7,826,117 topics. Date: Monday, 13 May 2024 at 10:05 AM

Dressed To Kill But Nowhere To Go - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dressed To Kill But Nowhere To Go (2576 Views)

See How A Woman Dressed To Meet The Pope, Of Course She Was Escorted[see PICS] / She Wants To Kill Me**pics** / Guy Proposed To Girlfriend Dressed As A Homeless Man (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 9:25am On Sep 27, 2011
But naija girls funny sha grin.Dem go pack the whole makeup for face,rub powder for face, spend countless hours in front of mirror after dem don wear their strapless top and tight jeans with killer high heels.And after that dem go carry their handbag start to dey catwalk then dem go stand for road for hours dey wait for any car wey go carry dem but dem no get anywere to go grin.Naija babes una get time sha grin grin grin grin.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by r231(m): 9:26am On Sep 27, 2011
undecided undecided shocked shocked
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by claremont(m): 9:28am On Sep 27, 2011
lefulefu:

But naija girls funny sha grin.Dem go pack the whole makeup for face,rub powder for face, spend countless hours in front of mirror after dem don wear their strapless top and tight jeans with killer high heels.And after that dem go carry their handbag start to dey catwalk then dem go stand for road for hours dey wait for any car wey go carry dem but dem no get anywere to go grin.Naija babes una get time sha grin grin grin grin.
grin grin cheesy
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Goldieluks: 9:36am On Sep 27, 2011
Lmao@ topic grin grin grin
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Tjluv: 9:47am On Sep 27, 2011
Lefoolefool, time don reach for you to comot for dat ugborikoko wen u dey stay.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by koolJ1(f): 9:53am On Sep 27, 2011
Its really a sad trend.som even afta al d makeup,sit home to sleep or watch nollywood instead of seekin ways to positively develop themselves.the rate at which prostitution is on d increase in owerri is really alarmin.teenage mums abound everywer n no1 gives a shiite.too bad
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Goldieluks: 9:55am On Sep 27, 2011
kool J:

Its really a sad trend.s[b]om even afta al d makeup,sit home to sleep or watch nollywood[/b] instead of seekin ways to positively develop themselves.the rate at which prostitution is on d increase in owerri is really alarmin.teenage mums abound everywer n no1 gives a shiite.too bad



Lmao,funny but true.waste of time and make-up.lol
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 9:57am On Sep 27, 2011
Tjluv:

Lefoolefool, time don reach for you to comot for dat ugborikoko wen u dey stay.
So because your girlfriend wey dey based for Italy send u blackberry u wan insult me abi? angry.You no dey shame say d money wey ur babe dey send to u on a monthly basis from italy na d money wey she dey make from nyanshing oyibo men grin.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 9:59am On Sep 27, 2011
kool J:

Its really a sad trend.som even afta al d makeup,sit home to sleep or watch nollywood instead of seekin ways to positively develop themselves.the rate at which prostitution is on d increase in owerri is really alarmin.teenage mums abound everywer n no1 gives a shiite.too bad
Nollywood and naija girls dat one na another tory grin grin grin grin
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 10:00am On Sep 27, 2011
Na wa ohhhhhhhhhhhhhhh, I don't really look at babes anymore,  undecided
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 10:16am On Sep 27, 2011
Chei lefulefu, see your sister life! grin grin grin grin grin
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by born2boink(m): 10:24am On Sep 27, 2011
i love nigerian my Kontiri
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 10:26am On Sep 27, 2011
;d :d
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by NET1(m): 12:07pm On Sep 27, 2011
Poster, whoever did this to you will NEVER see good things in his/her life.

.NET
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by xynerise: 12:29pm On Sep 27, 2011
This is piracy. Someone just copy my thread. grin. I dey feel like Chinua Achebe. grin
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by callme2: 12:41pm On Sep 27, 2011
@lefulefu

i can see you haave gone waco concerning women
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by kemisuga(f): 1:21pm On Sep 27, 2011
Senseless thread. tongue
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by baslone: 1:44pm On Sep 27, 2011
You think so?
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Candyness(f): 2:02pm On Sep 27, 2011
A female is not allowed to look nice? Must she have a place to go?
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Scash(f): 2:32pm On Sep 27, 2011
Abeg, Candyness tell him o
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 2:47pm On Sep 27, 2011
xynerise:

This is piracy. Someone just copy my thread. grin. I dey feel like Chinua Achebe. grin
Piracy ke? angry.Abeg nobodi dey play pirates of the carribean for here o grin.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 2:56pm On Sep 27, 2011
call-me:

@lefulefu

i can see you haave gone waco concerning women
how far how ur hustling? grin
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by zealot4me(f): 3:18pm On Sep 27, 2011
farts on thread grin
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by polokor60(m): 7:06pm On Sep 27, 2011
lefulefu:

But naija girls funny sha grin.Dem go pack the whole makeup for face,rub powder for face, spend countless hours in front of mirror after dem don wear their strapless top and tight jeans with killer high heels.And after that dem go carry their handbag start to dey catwalk then dem go stand for road for hours dey wait for any car wey go carry dem but dem no get anywere to go grin.Naija babes una get time sha grin grin grin grin.
cheesy grin grin tongue
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by ANTIsex(m): 7:16pm On Sep 27, 2011
ANTI-sex says poster dont talk wurbish about our girls  angry angry angry angry angry
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Russialane(m): 8:30pm On Sep 27, 2011
undecided
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Dsage1: 8:54pm On Sep 27, 2011
Wit all dose package&makeup,som ar so frigid&unromantics on d bed.Der was a day hmmm,infact d tin was so boring,imagin tinkng of how to installed a new window on my system during d action.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by tellwisdom: 11:05pm On Sep 27, 2011
A female is not allowed to look nice? Must she have a place to go?

Abeg, Candyness tell him o


Shey na em go make una go stand for SUN?? angry angry
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 6:39pm On Sep 29, 2011
tellwisdom:


Shey na em go make una go stand for SUN?? angry angry

No mind dem and after them come go black dem go come dey disturb us make we give dem money make dem take buy bleaching cream grin grin grin grin grin grin grin.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Nobody: 6:46pm On Sep 29, 2011
D sage:

Wit all dose package&makeup,som ar so frigid&unromantics on d bed.Der was a day hmmm,infact d tin was so boring,imagin tinkng of how to installed a new window on my system during d action.
I no even know wetin naija girls dey even learn from the nollywood home vidoes wey dem dey watch 24/7.Upon all the romantic nollywood movies wey dem they watch dem no still sabi do grin.
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by Yemmyc(f): 6:57pm On Sep 29, 2011
zealot4me:

farts on thread grin
lmao *rushes out of d thread*
Re: Dressed To Kill But Nowhere To Go by lepasharon(f): 7:04pm On Sep 29, 2011
lefulefu:

But naija girls funny sha grin.Dem go pack the whole makeup for face,rub powder for face, spend countless hours in front of mirror after dem don wear their strapless top and tight jeans with killer high heels.And after that dem go carry their handbag start to dey catwalk then dem go stand for road for hours dey wait for any car wey go carry dem but dem no get anywere to go grin.Naija babes una get time sha grin grin grin grin.

grin grin grin so true naija girls get terrible dress sense u will see them wearing cocktail dresses to go ordinary market!! too much rubbish shakara!

(1) (2) (Reply)

How Long Can You Stay Without Communicating With Your Boyfriend/girlfriend. / When One Gets This Answer From A Boyfriend??? / Guys What Will You Do If A Girl Tells You She Has A BF

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.